Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

you cheated, i cheated too

๐Ÿ‘ค CKay โ€ข ๐ŸŽผ Sad Romance โ€ข โฑ๏ธ 2:15
๐ŸŽต 1048 characters
โฑ๏ธ 2:15 duration
๐Ÿ†” ID: 9074663

๐Ÿ“œ Lyrics

You cheated, I cheated too
You're twisted, I'm twisted too, uh
You think sey you wicked, I wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise

Dey catch your cruise
Make I catch my cruise
Make you catch your cruise
Make I catch my cruise
Nobody go lose

I thought you were the one
Clearly I was wrong
Girl, you do me strong thing
Girl, you do me strong thing
I thought you were on my team
But you show me your true colour
And I no like wetin I see

You cheated, I cheated too
You're twisted, I'm twisted too, uh
You think sey you wicked, I wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise

Dey catch your cruise
Make I catch my cruise
Make you catch your cruise
Make I catch my cruise
Nobody go lose

This period, know wetin you dey do o
No go dey do "My baby, my baby, my baby"
Because the same girl wey you dey carry dey put for mind
Dem dey tah, tah, tah, tah, tah
Slap her nyash with disrespect
Kpah, kpah, kpah, kpah
(You think sey you wicked, I wicked too)
You, you dey there dey do "Baby"
(You dey use my heart dey catch your cruise)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.19] You cheated, I cheated too
[00:06.65] You're twisted, I'm twisted too, uh
[00:11.59] You think sey you wicked, I wicked too
[00:16.72] You dey use my heart dey catch your cruise
[00:21.18] Dey catch your cruise
[00:26.23] Make I catch my cruise
[00:32.18] Make you catch your cruise
[00:37.45] Make I catch my cruise
[00:40.43] Nobody go lose
[00:45.07] I thought you were the one
[00:48.07] Clearly I was wrong
[00:50.65] Girl, you do me strong thing
[00:53.56] Girl, you do me strong thing
[00:57.06] I thought you were on my team
[00:59.75] But you show me your true colour
[01:02.76] And I no like wetin I see
[01:07.32] You cheated, I cheated too
[01:12.69] You're twisted, I'm twisted too, uh
[01:17.53] You think sey you wicked, I wicked too
[01:22.85] You dey use my heart dey catch your cruise
[01:27.34] Dey catch your cruise
[01:32.68] Make I catch my cruise
[01:38.03] Make you catch your cruise
[01:43.52] Make I catch my cruise
[01:46.74] Nobody go lose
[01:50.80] This period, know wetin you dey do o
[01:52.48] No go dey do "My baby, my baby, my baby"
[01:54.57] Because the same girl wey you dey carry dey put for mind
[01:56.42] Dem dey tah, tah, tah, tah, tah
[01:58.53] Slap her nyash with disrespect
[02:00.02] Kpah, kpah, kpah, kpah
[02:01.71] (You think sey you wicked, I wicked too)
[02:04.29] You, you dey there dey do "Baby"
[02:07.01] (You dey use my heart dey catch your cruise)
[02:08.03]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings