Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ruler

๐Ÿ‘ค Timaya โ€ข ๐ŸŽผ De Rebirth โ€ข โฑ๏ธ 4:00
๐ŸŽต 1028 characters
โฑ๏ธ 4:00 duration
๐Ÿ†” ID: 9098304

๐Ÿ“œ Lyrics

wetin i dey find nor b wetin u dey find
wetin i wan b nor b wetin u become eh
why una dey look into my life
eh my broda we nor b desame eh
you wey i dey find i say u nor sabi eh
everynite nd day dem dey pray for my downfall
say wetin i find nor b wetin u dey find
my broda eh
am a ruler eh are u a ruler eh
are u a ruler eh
am a ruler eh are u a ruler eh
am just bad boy from a very
good home
eh my family nd frnds knw
see i left dem to stay on my own
bt nw rite nw i dey make dem home
na me dey make my mama dey feel
at home
see my family dey feel at home
see dis pikin wey piple dem bone
say rite nw i dey make dem dey wait
see my life i nor get any shaking
me nd God don sign undertaking
dis my blessings cannot be taking
notin cn do me i b God pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do nor b wetin u find
wetin i wan be nor be wetin
you u become eh
why una jst dey look into my life
eh me nd u nor be dsame eh
d way i dey find u nor sabi eh
everytime u wana clumbered eh
everybody make una jst leave me eh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:18.98] wetin i dey find nor b wetin u dey find
[00:20.60] wetin i wan b nor b wetin u become eh
[00:22.88] why una dey look into my life
[00:25.08] eh my broda we nor b desame eh
[00:27.45] you wey i dey find i say u nor sabi eh
[00:29.64] everynite nd day dem dey pray for my downfall
[00:31.79] say wetin i find nor b wetin u dey find
[00:32.95] my broda eh
[00:36.01] am a ruler eh are u a ruler eh
[00:38.29] are u a ruler eh
[00:40.65] am a ruler eh are u a ruler eh
[00:44.82] am just bad boy from a very
[00:46.92] good home
[00:47.94] eh my family nd frnds knw
[00:49.38] see i left dem to stay on my own
[00:51.74] bt nw rite nw i dey make dem home
[00:53.78] na me dey make my mama dey feel
[00:55.94] at home
[00:56.84] see my family dey feel at home
[00:57.89] see dis pikin wey piple dem bone
[01:00.29] say rite nw i dey make dem dey wait
[01:02.55] see my life i nor get any shaking
[01:04.74] me nd God don sign undertaking
[01:07.01] dis my blessings cannot be taking
[01:09.34] notin cn do me i b God pikin
[01:11.96] am a ruler eh eh eh
[01:15.65] am a ruler eh eh eh
[01:20.15] wetin i dey do nor b wetin u find
[01:22.50] wetin i wan be nor be wetin
[01:24.46] you u become eh
[01:25.20] why una jst dey look into my life
[01:26.99] eh me nd u nor be dsame eh
[01:28.96] d way i dey find u nor sabi eh
[01:31.28] everytime u wana clumbered eh
[01:33.77] everybody make una jst leave me eh
[01:39.72]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings