Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

KU LO SA – A COLORS SHOW

👤 Oxlade 🎼 Now 113 [Disc 2] ⏱️ 2:28
🎵 1937 characters
⏱️ 2:28 duration
🆔 ID: 9123001

📜 Lyrics

Yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, oh-oh
Uh lo

So many reason wey I wan dey for you my love
Na you I wan to retire with my love oh
See all the likkle things you do dey make me no no
This distance is taking a hold on me for sure
Baby come

Ku lo sa
Omo I want make we dey (ku lo sa)
Uh, girl, I wan make you (ku lo sa)
Oh lo lo, I for like make you (ku lo sa)
Oh, no (ku lo sa)

Omo, I want make we dey (ku lo sa)
O lo lo, girl, I want make you (ku lo sa)
Oh, no, no, I for like make you (pull over)
Pull over, omo pull over (ku lo sa)

Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa)
And me I understand say your Dad no like me rara (me rara)
See me I want make you know say me dey for you guarra' (guarantee oh)
And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)

I never trade you for nothing
This love make me dey champ I see
Without you I no fit do nothing (without you, without you)
Abeg telling me wetin suppin gaan (suppin gan)

I never trade you for nothing (I never trade you baby)
This love will make me dey stunting (this love will make me dey stunting, no no)
Without you I no fit do nothing (oh no)
Omoge telling me what's suppin gaan

Ku lo sa
Omo, I want make we dey dey (ku lo sa)
Omo, girl I want make you (ku lo sa)
Baby, I for like make you (pull over)
Oh, baby, oh, no, no (ku lo sa)

Omo, I want make we dey (ku lo sa)
Oh, my baby make we dey (ku lo sa)
Bring out your shayo make we play (ku lo sa)
Yeah-yeah yo-yo (ku lo sa)

Oh no
Baby, oh no
You make a young man go loco
You make a younger boy go loco
You make a young boy go loco (ku lo sa)

I never trade you for nothing (ku lo sa)
This love will making me de stunting (ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (pull over)
Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)

See I never trade you for nothing (ku lo sa)
This love will making me de stunting (ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (ku lo sa)
Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)

⏱️ Synced Lyrics

[00:01.88] Yeah, yeah
[00:02.94] Yeah, yeah, yeah, oh-oh
[00:06.08] Uh lo
[00:10.34] So many reason wey I wan dey for you my love
[00:15.34] Na you I wan to retire with my love oh
[00:19.99] See all the likkle things you do dey make me no no
[00:25.39] This distance is taking a hold on me for sure
[00:29.25] Baby come
[00:30.04] Ku lo sa
[00:31.11] Omo I want make we dey (ku lo sa)
[00:33.53] Uh, girl, I wan make you (ku lo sa)
[00:35.76] Oh lo lo, I for like make you (ku lo sa)
[00:39.65] Oh, no (ku lo sa)
[00:41.25] Omo, I want make we dey (ku lo sa)
[00:43.50] O lo lo, girl, I want make you (ku lo sa)
[00:46.06] Oh, no, no, I for like make you (pull over)
[00:48.80] Pull over, omo pull over (ku lo sa)
[00:51.99] Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa)
[00:57.26] And me I understand say your Dad no like me rara (me rara)
[01:02.28] See me I want make you know say me dey for you guarra' (guarantee oh)
[01:07.77] And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)
[01:12.32] I never trade you for nothing
[01:15.02] This love make me dey champ I see
[01:17.57] Without you I no fit do nothing (without you, without you)
[01:20.06] Abeg telling me wetin suppin gaan (suppin gan)
[01:22.54] I never trade you for nothing (I never trade you baby)
[01:25.36] This love will make me dey stunting (this love will make me dey stunting, no no)
[01:27.81] Without you I no fit do nothing (oh no)
[01:30.56] Omoge telling me what's suppin gaan
[01:32.18] Ku lo sa
[01:32.86] Omo, I want make we dey dey (ku lo sa)
[01:35.25] Omo, girl I want make you (ku lo sa)
[01:37.83] Baby, I for like make you (pull over)
[01:40.44] Oh, baby, oh, no, no (ku lo sa)
[01:43.20] Omo, I want make we dey (ku lo sa)
[01:45.68] Oh, my baby make we dey (ku lo sa)
[01:48.34] Bring out your shayo make we play (ku lo sa)
[01:50.89] Yeah-yeah yo-yo (ku lo sa)
[01:53.53] Oh no
[01:54.58] Baby, oh no
[01:56.01] You make a young man go loco
[01:58.46] You make a younger boy go loco
[02:00.95] You make a young boy go loco (ku lo sa)
[02:04.06] I never trade you for nothing (ku lo sa)
[02:06.42] This love will making me de stunting (ku lo sa)
[02:08.96] Without you I no fit do nothing (pull over)
[02:11.63] Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)
[02:14.42] See I never trade you for nothing (ku lo sa)
[02:16.64] This love will making me de stunting (ku lo sa)
[02:19.30] Without you I no fit do nothing (ku lo sa)
[02:21.91] Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)
[02:25.32]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings