Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ayo

๐Ÿ‘ค Simi โ€ข ๐ŸŽผ Omo Charlie Champagne Vol. 1 โ€ข โฑ๏ธ 3:44
๐ŸŽต 1923 characters
โฑ๏ธ 3:44 duration
๐Ÿ†” ID: 9152934

๐Ÿ“œ Lyrics

Legendary beats

My blessing come down, favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch for this life, anything when I want
Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
Na me get am o (Amen)
If dem dey doubt, no mind them
If bad belle come make you bind them
My time don come oh, ayo wa ba le mi o

Ire oh (Ire), ayo mi de oh (Ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o? (Owa o)
Abi o fe ra moto? (Oya oh)
Time don come oh (Oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (Wo le wa)
Prosperity something (L'on kpe wa)
And blessing calling (Oh o, ayo wa ba le mi o)

Asiri wa ah bo, where ever we go
Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
Loke loke, you no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo ti de oh
Pounds ati Dollars (Temi ni oh)
Ayo ati alafia (Ko je temi o)
Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh
Shey amin o, ani ko shey amin o (Amin)

Ire oh (Ire), ayo mi de (Ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh? (Owa o)
Abi o fe ra moto? (Oya o)
Time e don come oh (Oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (Wole wa)
Prosperity something (L'on kpe wa)
And blessing calling (Oh o ayo wa ba le mi o)

Ate wa ko mi aro (Ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aro
Olorire, oya ko ma ro (Emi re o, eh-eh)
Oya dance the dance of olowo (Olowo)
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo, ayo, ayo

Ayo ti mi de le oh (Ti mi de le o)
Ola bamidele (Pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)
Shey na money wey you want oh? (Owa o)
Abi bi o fe ra moto? (Oya o)
Time don come oh (Oh o) joy don come
(Ayo wa ba lemi o)
Happiness knocking (Wo le wa)
Prosperity something (L'on kpe wa)
And blessing calling (Oh o, Ayo wa ba le mi o)

Ore, ore, ore o (Ore wa gba le me oh)
Make this love dey sweet me for body (E wa gba le mi o)
Ireti wo lemi oh (Ireti wo lemi oh)
Ayo, ayo, ayo o (Ayo wa ba le mi o)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.53] Legendary beats
[00:05.21]
[00:11.30] My blessing come down, favour fall down on me
[00:16.87] Goodness and mercy follow me everyday
[00:21.05] Everything when I touch for this life, anything when I want
[00:26.02] Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
[00:29.10] Na me get am o (Amen)
[00:31.05] If dem dey doubt, no mind them
[00:33.11] If bad belle come make you bind them
[00:35.67] My time don come oh, ayo wa ba le mi o
[00:40.82] Ire oh (Ire), ayo mi de oh (Ayo mi de)
[00:46.06] Everyday oh, showers of blessings rain on me
[00:50.68] Shey na money wey you want o? (Owa o)
[00:53.29] Abi o fe ra moto? (Oya oh)
[00:55.77] Time don come oh (Oh o, ayo wa ba le mi o)
[01:00.90] Happiness knocking (Wo le wa)
[01:03.23] Prosperity something (L'on kpe wa)
[01:05.91] And blessing calling (Oh o, ayo wa ba le mi o)
[01:12.01] Asiri wa ah bo, where ever we go
[01:17.18] Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
[01:21.50] Loke loke, you no go run down
[01:24.05] No more tension, no wahala
[01:26.15] Tori ola wole, owo ti de oh
[01:31.25] Pounds ati Dollars (Temi ni oh)
[01:33.75] Ayo ati alafia (Ko je temi o)
[01:36.08] Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh
[01:39.22] Shey amin o, ani ko shey amin o (Amin)
[01:41.72] Ire oh (Ire), ayo mi de (Ayo mi de)
[01:46.33] Everyday oh, showers of blessing rain on me
[01:51.28] Shey na money wey you want oh? (Owa o)
[01:53.83] Abi o fe ra moto? (Oya o)
[01:56.50] Time e don come oh (Oh o, ayo wa ba le mi o)
[02:01.62] Happiness knocking (Wole wa)
[02:04.03] Prosperity something (L'on kpe wa)
[02:06.58] And blessing calling (Oh o ayo wa ba le mi o)
[02:12.57] Ate wa ko mi aro (Ate wa ko mi aro)
[02:15.25] Ate wa ko mi aro
[02:17.20] Olorire, oya ko ma ro (Emi re o, eh-eh)
[02:22.13] Oya dance the dance of olowo (Olowo)
[02:24.68] As you go, money go follow
[02:27.26] Before you ask, God go answer
[02:29.95] Ayo, ayo, ayo
[02:32.23] Ayo ti mi de le oh (Ti mi de le o)
[02:35.35] Ola bamidele (Pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)
[02:41.84] Shey na money wey you want oh? (Owa o)
[02:44.30] Abi bi o fe ra moto? (Oya o)
[02:46.96] Time don come oh (Oh o) joy don come
[02:49.67] (Ayo wa ba lemi o)
[02:52.21] Happiness knocking (Wo le wa)
[02:54.48] Prosperity something (L'on kpe wa)
[02:57.25] And blessing calling (Oh o, Ayo wa ba le mi o)
[03:00.34]
[03:02.61] Ore, ore, ore o (Ore wa gba le me oh)
[03:07.53] Make this love dey sweet me for body (E wa gba le mi o)
[03:12.11] Ireti wo lemi oh (Ireti wo lemi oh)
[03:17.37] Ayo, ayo, ayo o (Ayo wa ba le mi o)
[03:20.57]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings