Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Ayo Odenu

👤 Sound Sultan 🎼 Out of the Box ⏱️ 2:12
🎵 1047 characters
⏱️ 2:12 duration
🆔 ID: 9152936

📜 Lyrics

I wonder why you fail to see the reason why I fail to smile
When faith will smile in my face, but I know that me, I'm not gonna lie
I fail to see the funny reason behind all these teeth you dey show me

Won ba é yó, amò ayo odenu
Won ba é yó, amò ayo odenu

How come when you don make am, dem dey hate you (don't know)
'Cause when you no make am, dem dey pray
Make you make
Pray make you make
Pray make I make
Pray make you no make reach me, no be so?

Every other person go dey wish himself
More than the next person dey wish himself
Friends and family go wish you well
But when you don make am, dem go winch you sef

High above the sky
The birds dem dey fly up
Dem no dey jam themselves
So that thing na lie o, lie o, lie o, lie o, lie o, lie o, lie o (lie o)

Oh-oh-oh-oh
Won ba é yó, amò ayo odenu
Oh-oh-oh-oh
Won ba é yó, amò ayo odenu

How come when you don make am, dem dey hate you (don't know)
'Cause when you no make am, dem dey pray
Make you make
Pray make you make
Pray make I make
Pray make you no make reach me, no be so?

⏱️ Synced Lyrics

[00:07.62] I wonder why you fail to see the reason why I fail to smile
[00:14.92] When faith will smile in my face, but I know that me, I'm not gonna lie
[00:23.11] I fail to see the funny reason behind all these teeth you dey show me
[00:34.09] Won ba é yó, amò ayo odenu
[00:41.57] Won ba é yó, amò ayo odenu
[00:46.06] How come when you don make am, dem dey hate you (don't know)
[00:49.65] 'Cause when you no make am, dem dey pray
[00:52.31] Make you make
[00:53.78] Pray make you make
[00:55.71] Pray make I make
[00:57.32] Pray make you no make reach me, no be so?
[01:01.25] Every other person go dey wish himself
[01:02.94] More than the next person dey wish himself
[01:05.12] Friends and family go wish you well
[01:07.05] But when you don make am, dem go winch you sef
[01:09.28] High above the sky
[01:12.53] The birds dem dey fly up
[01:16.47] Dem no dey jam themselves
[01:20.36] So that thing na lie o, lie o, lie o, lie o, lie o, lie o, lie o (lie o)
[01:32.70] Oh-oh-oh-oh
[01:35.43] Won ba é yó, amò ayo odenu
[01:39.96] Oh-oh-oh-oh
[01:43.37] Won ba é yó, amò ayo odenu
[01:47.55] How come when you don make am, dem dey hate you (don't know)
[01:51.17] 'Cause when you no make am, dem dey pray
[01:53.91] Make you make
[01:55.28] Pray make you make
[01:57.13] Pray make I make
[01:58.81] Pray make you no make reach me, no be so?
[02:03.47]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings