Bad Girl
๐ต 2422 characters
โฑ๏ธ 3:45 duration
๐ ID: 9153174
๐ Lyrics
Terry Apala mo de ni, ah ah
Bisola Big Brother s'o n gbo ye?
Benie Macaulay l'ori beating
S'o n gbo mi ni? Omo Isoko mo de ni
(We love Benie Macaulay)
Helen ohh, Helen, oh eh
Helen ohh, Helen, oh eh
You be Bad Girl
You dey do me any how, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
You be Bad Girl
You dey do me anyhow, you don collect my money
Why you be Bad Girl?
I no go agree, omo na you I go follow
You dey claim fine girl, you no get shishi for pocket
Bad Girl (no no)
Thank God It's Friday, l'ale yii, go your house, k'o lo mura,
ko lo gbara di
If na money you want chop, you follow club together
I spend a lot
You finish 2 bottles of Hennessy, you be Babylonian, Atenu of Africa
We enter my room, I say make we do something
You say you dey do period, baby I no gree
If na food, you sabi chop, you finish 2 plates of Fufu
You supposed to be Atoro Bara Limited
Baby, two people have jam you, wey they charge your levels
(Fura si before bu je tan ko l'obe)
All my money, you don collect finish
It's not good rara, my baby

Bad man, come closer
See instructing like Big Brother
You'll be forming big boss, show stopper ah
Make the money rain Mr Lover, ehh
I need your loving
My baby, I need your loving
Give me good, good loving
Day and night, heavy loving
When we enter, my guy, dem dey mental, walahi
Feel the fire, feel the bass
Say my song dey make them dey craze ah
Uuh uh uh uhh, na na na na na na
Na na na na na, na na na na na na

(NelsonJack Music)
You be Bad Girl
Why you be Bad Girl?
(Benie Macaulay)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:02.67] Terry Apala mo de ni, ah ah
[00:05.83] Bisola Big Brother s'o n gbo ye?
[00:10.58] Benie Macaulay l'ori beating
[00:12.51] S'o n gbo mi ni? Omo Isoko mo de ni
[00:15.04] (We love Benie Macaulay)
[00:18.83] Helen ohh, Helen, oh eh
[00:21.21] Helen ohh, Helen, oh eh
[00:28.56] You be Bad Girl
[00:30.06] You dey do me any how, you don collect my money
[00:32.95] Why you be Bad Girl?
[00:34.81] I no go agree, omo na you I go follow
[00:37.77] You be Bad Girl
[00:39.52] You dey do me anyhow, you don collect my money
[00:42.79] Why you be Bad Girl?
[00:44.53] I no go agree, omo na you I go follow
[00:47.52] You dey claim fine girl, you no get shishi for pocket
[00:51.37] Bad Girl (no no)
[00:52.69] Thank God It's Friday, l'ale yii, go your house, k'o lo mura,
[00:57.50] ko lo gbara di
[00:58.81] If na money you want chop, you follow club together
[01:01.02] I spend a lot
[01:01.42] You finish 2 bottles of Hennessy, you be Babylonian, Atenu of Africa
[01:06.80] We enter my room, I say make we do something
[01:09.39] You say you dey do period, baby I no gree
[01:11.26] If na food, you sabi chop, you finish 2 plates of Fufu
[01:14.26] You supposed to be Atoro Bara Limited
[01:16.94] Baby, two people have jam you, wey they charge your levels
[01:20.21] (Fura si before bu je tan ko l'obe)
[01:21.27] All my money, you don collect finish
[01:23.31] It's not good rara, my baby
[01:25.62] Helen ohh, Helen, oh eh
[01:27.94] Helen ohh, Helen, oh eh
[01:35.54] You be Bad Girl
[01:37.21] You dey do me anyhow, you don collect my money
[01:40.15] Why you be Bad Girl?
[01:41.88] I no go agree, omo na you I go follow
[01:45.03] You be Bad Girl
[01:46.56] You dey do me anyhow, you don collect my money
[01:49.85] Why you be Bad Girl?
[01:51.49] I no go agree, omo na you I go follow
[01:54.92] Bad man, come closer
[01:56.86] See instructing like Big Brother
[01:59.37] You'll be forming big boss, show stopper ah
[02:01.75] Make the money rain Mr Lover, ehh
[02:04.06] I need your loving
[02:06.50] My baby, I need your loving
[02:09.17] Give me good, good loving
[02:11.33] Day and night, heavy loving
[02:13.80] When we enter, my guy, dem dey mental, walahi
[02:18.77] Feel the fire, feel the bass
[02:21.36] Say my song dey make them dey craze ah
[02:23.63] Uuh uh uh uhh, na na na na na na
[02:28.41] Na na na na na, na na na na na na
[02:32.85] Helen ohh, Helen, oh eh
[02:37.61] Helen ohh, Helen, oh eh
[02:42.47] You be Bad Girl
[02:44.31] You dey do me anyhow, you don collect my money
[02:47.16] Why you be Bad Girl?
[02:49.28] I no go agree, omo na you I go follow
[02:52.79] You be Bad Girl
[02:54.17] You dey do me anyhow, you don collect my money
[02:57.40] Why you be Bad Girl?
[02:58.13] I no go agree, omo na you I go follow
[03:02.41] You be Bad Girl
[03:04.31] You dey do me anyhow, you don collect my money
[03:07.48] Why you be Bad Girl?
[03:09.40] I no go agree, omo na you I go follow
[03:11.65] You be Bad Girl
[03:12.95] You dey do me anyhow, you don collect my money
[03:16.65] Why you be Bad Girl?
[03:18.05] I no go agree, omo na you I go follow
[03:21.78] You be Bad Girl
[03:23.12] Why you be Bad Girl?
[03:29.22] (NelsonJack Music)
[03:30.93] You be Bad Girl
[03:32.98] Why you be Bad Girl?
[03:37.63] (Benie Macaulay)
[03:42.10]