Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Angelina

๐Ÿ‘ค Simi โ€ข ๐ŸŽผ Simisola โ€ข โฑ๏ธ 3:28
๐ŸŽต 1908 characters
โฑ๏ธ 3:28 duration
๐Ÿ†” ID: 9154990

๐Ÿ“œ Lyrics

Oh no
Oh no

Where you dey since yesterday, eh-eh?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again

You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
You carry two girl, I say okay
You wan dey carry am go, no be so
I'm gonna have to let you go

'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no

I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no

Oh no (oh no)
Oh no (oh no)

Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know o
You save her number as Panel Beater
Like, when I know say na Carolina (Carolina)

You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
You carry two girl, I say okay
You wan dey carry am go, no be so
I'm gonna have to let you go

'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no

I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no

Oh no, no, no, no, no, no, no, no, no
Can you hear me?
Oh no, no oh, oh, no, no, no, no

Eh-ah, if you say you want follow all the babes for the area (ah-ah)
Make you follow them, I don't care (oh)
No be me o you go kill o
So, I really got to let you go

'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no

I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again

Na your fault o, why you mess around (Angelina)
I don't know how you let me down (Angelina)
Oya, carry your wahala go oh (Angelina)
I no wan see am again

I don try, no be small thing o (Angelina)
Angelina, you can have him o (Angelina)
Wetin you do me with Angelina
I no wan see am again, oh no

Oh no

Oh no

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:08.66] Oh no
[00:11.52] Oh no
[00:12.76] Where you dey since yesterday, eh-eh?
[00:15.64] I find you go Angelina place
[00:17.82] She say you dey with another babe
[00:20.95] I see say you don start again
[00:24.21] You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
[00:26.60] You carry two girl, I say okay
[00:28.82] You wan dey carry am go, no be so
[00:32.52] I'm gonna have to let you go
[00:35.23] 'Cause I don't want another Angelina
[00:37.50] I remember you and Angelina
[00:40.38] Wetin my eye see with Angelina
[00:42.98] I no wan see am again, oh no
[00:46.36] I no want another Angelina
[00:49.30] You do me strong thing with Angelina
[00:52.23] Wetin my eye see with Angelina
[00:54.44] I no wan see am again, oh no
[00:57.40]
[00:59.86] Oh no (oh no)
[01:00.70] Oh no (oh no)
[01:11.78] Who be that wey dey call your phone?
[01:14.70] You think say me I no know o
[01:17.59] You save her number as Panel Beater
[01:20.36] Like, when I know say na Carolina (Carolina)
[01:23.34] You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
[01:26.39] You carry two girl, I say okay
[01:29.30] You wan dey carry am go, no be so
[01:30.93] I'm gonna have to let you go
[01:34.80] 'Cause I don't want another Angelina
[01:37.87] I remember you and Angelina
[01:40.49] Wetin my eye see with Angelina
[01:42.48] I no wan see am again, oh no
[01:46.09] I no want another Angelina
[01:49.35] You do me strong thing with Angelina
[01:51.81] Wetin my eye see with Angelina
[01:54.72] I no wan see am again, oh no
[01:57.99] Oh no, no, no, no, no, no, no, no, no
[02:05.02] Can you hear me?
[02:06.62] Oh no, no oh, oh, no, no, no, no
[02:10.81] Eh-ah, if you say you want follow all the babes for the area (ah-ah)
[02:15.33] Make you follow them, I don't care (oh)
[02:18.25] No be me o you go kill o
[02:20.70] So, I really got to let you go
[02:22.93] 'Cause I don't want another Angelina
[02:25.53] I remember you and Angelina
[02:27.96] Wetin my eye see with Angelina
[02:30.33] I no wan see am again, oh no
[02:33.37] I no want another Angelina
[02:37.61] You do me strong thing with Angelina
[02:39.99] Wetin my eye see with Angelina
[02:42.45] I no wan see am again
[02:45.99] Na your fault o, why you mess around (Angelina)
[02:47.89] I don't know how you let me down (Angelina)
[02:51.16] Oya, carry your wahala go oh (Angelina)
[02:54.84] I no wan see am again
[02:58.05] I don try, no be small thing o (Angelina)
[03:01.44] Angelina, you can have him o (Angelina)
[03:03.65] Wetin you do me with Angelina
[03:07.08] I no wan see am again, oh no
[03:11.24] Oh no
[03:14.21] Oh no
[03:27.48]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings