Angelina
๐ต 1908 characters
โฑ๏ธ 3:27 duration
๐ ID: 9154992
๐ Lyrics
Oh no
Oh no
Where you dey since yesterday, eh-eh?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again
You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
You carry two girl, I say okay
You wan dey carry am go, no be so
I'm gonna have to let you go
'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no
Oh no (oh no)
Oh no (oh no)
Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know o
You save her number as Panel Beater
Like, when I know say na Carolina (Carolina)

Oh no, no, no, no, no, no, no, no, no
Can you hear me?
Oh no, no oh, oh, no, no, no, no
Eh-ah, if you say you want follow all the babes for the area (ah-ah)
Make you follow them, I don't care (oh)
No be me o you go kill o
So, I really got to let you go
'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again
Na your fault o, why you mess around (Angelina)
I don't know how you let me down (Angelina)
Oya, carry your wahala go oh (Angelina)
I no wan see am again
I don try, no be small thing o (Angelina)
Angelina, you can have him o (Angelina)
Wetin you do me with Angelina

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:04.54] Oh no
[00:10.40] Oh no
[00:12.26] Where you dey since yesterday, eh-eh?
[00:15.17] I find you go Angelina place
[00:17.91] She say you dey with another babe
[00:20.88] I see say you don start again
[00:23.55] You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
[00:26.61] You carry two girl, I say okay
[00:29.33] You wan dey carry am go, no be so
[00:32.61] I'm gonna have to let you go
[00:34.77] 'Cause I don't want another Angelina
[00:37.79] I remember you and Angelina
[00:40.50] Wetin my eye see with Angelina
[00:43.29] I no wan see am again, oh no
[00:46.72] I no want another Angelina
[00:49.43] You do me strong thing with Angelina
[00:52.78] Wetin my eye see with Angelina
[00:55.55] I no wan see am again, oh no
[00:59.34]
[01:05.24] Oh no (oh no)
[01:10.10] Oh no (oh no)
[01:12.19] Who be that wey dey call your phone?
[01:14.93] You think say me I no know o
[01:18.29] You save her number as Panel Beater
[01:20.56] Like, when I know say na Carolina (Carolina)
[01:23.82] You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
[01:26.71] You carry two girl, I say okay
[01:29.42] You wan dey carry am go, no be so
[01:32.79] I'm gonna have to let you go
[01:34.77] 'Cause I don't want another Angelina
[01:37.65] I remember you and Angelina
[01:40.64] Wetin my eye see with Angelina
[01:43.31] I no wan see am again, oh no
[01:46.65] I no want another Angelina
[01:49.50] You do me strong thing with Angelina
[01:52.68] Wetin my eye see with Angelina
[01:55.26] I no wan see am again, oh no
[01:59.68] Oh no, no, no, no, no, no, no, no, no
[02:05.34] Can you hear me?
[02:05.88] Oh no, no oh, oh, no, no, no, no
[02:10.73] Eh-ah, if you say you want follow all the babes for the area (ah-ah)
[02:15.25] Make you follow them, I don't care (oh)
[02:18.16] No be me o you go kill o
[02:20.61] So, I really got to let you go
[02:22.85] 'Cause I don't want another Angelina
[02:25.55] I remember you and Angelina
[02:28.53] Wetin my eye see with Angelina
[02:31.38] I no wan see am again, oh no
[02:34.84] I no want another Angelina
[02:37.79] You do me strong thing with Angelina
[02:40.72] Wetin my eye see with Angelina
[02:43.45] I no wan see am again
[02:45.48] Na your fault o, why you mess around (Angelina)
[02:48.85] I don't know how you let me down (Angelina)
[02:52.13] Oya, carry your wahala go oh (Angelina)
[02:55.33] I no wan see am again
[02:57.78] I don try, no be small thing o (Angelina)
[03:01.05] Angelina, you can have him o (Angelina)
[03:04.45] Wetin you do me with Angelina
[03:07.47] I no wan see am again, oh no
[03:11.00]
[03:17.22] Oh no
[03:18.58]
[03:22.41] Oh no
[03:23.71]