Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Kuku

๐Ÿ‘ค Sound Sultan โ€ข ๐ŸŽผ Out of the Box โ€ข โฑ๏ธ 3:55
๐ŸŽต 2993 characters
โฑ๏ธ 3:55 duration
๐Ÿ†” ID: 9155259

๐Ÿ“œ Lyrics

Dem dey hear at all? Hello?
Nigga true an roaming (hello, hello)
I still dey flow like omi (cas-cas-ca-cashing, itz Alexie)
Omo, pay me if you owe me
No dey act like say you know me man

They shake me, but they hate me
They hug me like they love me too
They're steady underrating
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh (ah-ah)
I kuku no worry oh (oh-oh)
I kuku no worry oh (ah-ah)
I kuku no worry oh

Hey, shoutout to my fan in the sand
I know after him, I'm the best (man)
Made a single for all these baggas
Wey dey treat me like I'm less
Been putting up with this mess
I've been putting up with this mess

But nowadays, I just see myself
I'm a businessman with investments
So all of una no fit stop me or drop me
You're listening to me, then you start to dey copy
The industry hail you, dem start to dey prop you
Dem no know say I am original copy

I've been singing and winning for years
Singing and winning, and omo I can't stop
Singing and winning for years
Singing and winning, they wishing I can drop
Woo! These industry cats are faker than likes on Instagram
But me porsche, I comes out redder than lights in Amsterdam
Ah! It's okay if you try to fool the people
No dey fool yourself join the people
Shameless foolish people

I'm stinking rich, I know my riches no be money eh
I'm stinking rich, and you can smell me from a mile away
I kuku dey here, if dem kuku hate I kuku dey
I kuku dey here, after 20 years, I kuku dey

They shake me, but they hate me
They hug me like they love me too
They're steady underrating
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh (ah-ah)
I kuku no worry oh (oh-oh)
I kuku no worry oh (ah-ah)
I kuku no worry oh

Hey, shoutout to my fan in the sand
I know after him, I'm the best (man)
I hear their mind, they say, "Yes man"
When I read their lips, they say, "No" aha
Good thing is that they know
Ehn, won ko to, won le to
Ehn, kuku no be dem, kuku no be dem
Kuku know say na God, oh

They call me when they need me
When I do it, they don't call me back
And no be dem dey feed me

So, I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh

So, how many people una know, wey fit do this?
Do music, beatbox, shot a movie
All these side-talks wey they talk say
Wey she talk say, him talk say, no dey move me
I kuku don tey, I kuku just dey
All of my magas, dem kuku just pay
All of these people were talking this trash
I look all the chart, dey kuku no dey

I kuku no worry, kuku no worry
Yes, I'm killing every track, and I kuku no sorry eh
I know this industry like the back of my palm
So if you're looking for a roadmap
Let me show you around
Now, turn left on mumu chorus
Turn right on dumb lyrics
Immediately after bum chicken go straight
You can't miss it

The industry
They may hate me for this one
But I kuku no worry (Indomix)

They shake me, but they hate me
They hug me like they love me too
They're steady underrating
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.20] Dem dey hear at all? Hello?
[00:01.53] Nigga true an roaming (hello, hello)
[00:04.75] I still dey flow like omi (cas-cas-ca-cashing, itz Alexie)
[00:07.90] Omo, pay me if you owe me
[00:11.42] No dey act like say you know me man
[00:14.72] They shake me, but they hate me
[00:17.86] They hug me like they love me too
[00:21.12] They're steady underrating
[00:24.36] I kuku no worry oh
[00:27.60] I kuku no worry oh (ah-ah)
[00:31.09] I kuku no worry oh (oh-oh)
[00:34.25] I kuku no worry oh (ah-ah)
[00:37.68] I kuku no worry oh
[00:39.19] Hey, shoutout to my fan in the sand
[00:40.85] I know after him, I'm the best (man)
[00:42.64] Made a single for all these baggas
[00:44.14] Wey dey treat me like I'm less
[00:45.84] Been putting up with this mess
[00:47.24] I've been putting up with this mess
[00:49.08] But nowadays, I just see myself
[00:50.74] I'm a businessman with investments
[00:52.31] So all of una no fit stop me or drop me
[00:54.07] You're listening to me, then you start to dey copy
[00:55.72] The industry hail you, dem start to dey prop you
[00:57.22] Dem no know say I am original copy
[00:58.64] I've been singing and winning for years
[01:00.56] Singing and winning, and omo I can't stop
[01:02.57] Singing and winning for years
[01:03.69] Singing and winning, they wishing I can drop
[01:05.68] Woo! These industry cats are faker than likes on Instagram
[01:09.02] But me porsche, I comes out redder than lights in Amsterdam
[01:11.93] Ah! It's okay if you try to fool the people
[01:15.29] No dey fool yourself join the people
[01:17.18] Shameless foolish people
[01:19.00] I'm stinking rich, I know my riches no be money eh
[01:22.30] I'm stinking rich, and you can smell me from a mile away
[01:25.66] I kuku dey here, if dem kuku hate I kuku dey
[01:28.83] I kuku dey here, after 20 years, I kuku dey
[01:33.36] They shake me, but they hate me
[01:36.82] They hug me like they love me too
[01:39.85] They're steady underrating
[01:43.45] I kuku no worry oh
[01:46.79] I kuku no worry oh (ah-ah)
[01:49.87] I kuku no worry oh (oh-oh)
[01:53.27] I kuku no worry oh (ah-ah)
[01:56.57] I kuku no worry oh
[01:57.96] Hey, shoutout to my fan in the sand
[01:59.62] I know after him, I'm the best (man)
[02:01.31] I hear their mind, they say, "Yes man"
[02:02.85] When I read their lips, they say, "No" aha
[02:04.84] Good thing is that they know
[02:06.48] Ehn, won ko to, won le to
[02:07.85] Ehn, kuku no be dem, kuku no be dem
[02:09.99] Kuku know say na God, oh
[02:12.92] They call me when they need me
[02:15.99] When I do it, they don't call me back
[02:19.63] And no be dem dey feed me
[02:22.28] So, I kuku no worry oh
[02:26.05] I kuku no worry oh
[02:29.24] I kuku no worry oh
[02:32.78] I kuku no worry oh
[02:36.08] I kuku no worry oh
[02:37.66] So, how many people una know, wey fit do this?
[02:39.36] Do music, beatbox, shot a movie
[02:40.97] All these side-talks wey they talk say
[02:42.35] Wey she talk say, him talk say, no dey move me
[02:44.36] I kuku don tey, I kuku just dey
[02:46.02] All of my magas, dem kuku just pay
[02:47.79] All of these people were talking this trash
[02:49.33] I look all the chart, dey kuku no dey
[02:51.05] I kuku no worry, kuku no worry
[02:53.94] Yes, I'm killing every track, and I kuku no sorry eh
[02:57.78] I know this industry like the back of my palm
[03:00.23] So if you're looking for a roadmap
[03:02.22] Let me show you around
[03:03.64] Now, turn left on mumu chorus
[03:06.00] Turn right on dumb lyrics
[03:07.48] Immediately after bum chicken go straight
[03:09.57] You can't miss it
[03:11.72] The industry
[03:14.13] They may hate me for this one
[03:15.02] But I kuku no worry (Indomix)
[03:18.71] They shake me, but they hate me
[03:22.19] They hug me like they love me too
[03:25.21] They're steady underrating
[03:28.53] I kuku no worry oh
[03:31.88] I kuku no worry oh
[03:35.25] I kuku no worry oh
[03:38.53] I kuku no worry oh
[03:41.72] I kuku no worry oh
[03:44.21]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings