M.O.P. (Movement Of The People)
๐ต 6794 characters
โฑ๏ธ 37:04 duration
๐ ID: 9155678
๐ Lyrics
Before dem turn us into monkey with tail o
Make we hear some important news we e dey o
Wey our big government dey hide from us o
We go expose dem o ohh-oh
(Gbe won Sita)
Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
Gbe won Jade o (Gbe won Sita)

We go expose dem o (Gbe won Sita)
Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
We have to talk about the long long time again
We have to talk about it for us to understand

Oba Kosoko dey for Lagos when Englishman arrive
Englishman and Akitoye come drive Kosoko away
U.A.C come JOHN HOLT come others dem come too
Eo dey many many many years Africans dem no gree
Why you take our land by force dem ask di Englishman?
We have to come to some kind of an arrangement
Englishman no want gree dem start to hire yeye Africans
To fight your brothers and kill dem too
Dem give dem guns, uniforms and law
To fight your brothers and kill dem too, we dey behind your back
We be government, be governement, be government, be government, be government
If you be African man from better family
Dem say better family no de join police force
Dem say better family no de join soldier force
Dem say better family no de galavant around

Better family no de join soldier force
Better family no de galavant around
Police for small fight (Small fight)
Army for bigger fight (Bigger fight)
Navy for water fight (Water fight)
Airforce for air fight (Air fight)
Police for small fight (Small fight)
Army for bigger fight (Bigger fight)
Navy for water fight (Water fight)
Airforce for air fight (Air fight)
One more time
Police for small fight (Small fight)
Army for bigger fight (Bigger fight)
Navy for water fight (Water fight)
Airforce for air fight (Air fight)
Police college establish too brainwash Africans
Army school come start to train di Africans
Inside dem school dem start to teach dem nonsense things
Di uniform you de wear na him be di authority
Authority for you to beat at any time
Authority for you to kill at any time
Remember na we go de give you di order all the time
Di thing wey we dey teach you make e dey your heat all di time
England is di best place, America is di best place too
Di black man is inferior to us
You must dey beat dem and kill dem and beat dem and kill dem
Na order na order you hear
Dise zombies dem start galavanting around
When dem see European you go dey see dem start to shake
Wetty dem thick thick boot and dem yeye uniforms
Guns for dem hands and dem batons for dem side
Vexing and sweating dem walking in di sun by force
Vexing and sweating dem walking in di rain by force
Di things wey dem dey teach dem e dey ringing in dem head
Englishman is di good (Is di good)
Afrika is di bad (Is di bad)
English e civilize (Civilize)
Afrika is di bush (Is di bush) U-uh
Englishman is di good (Is di good)
Afrika is di bad (Is di bad)
English e civilize (Civilize)
Afrika is di bush Uh (Is di bush)
Now let us ask ourselves wetin be government
Government na father of the people father must like him son
Son must like him father too
But di things wey dey happen for Afrika I will make an EXPLANATION
Di government wey we get na overseas sense dem get
Dem no be father, we no be dem son
Dem be di master, we be di servant
Food na plenty money, not enough houses to stay
Di houses wey e dey, dem dey cost plenty money
You go for any town, no water for di town
Di governent wey we get, dem be black man for di face
Di government wey we get, dem be white man for di YANSH
Dat is why you go see o judge dey go
One, police go follow am
Assembly man dey go
Two, police go follow am
Senator dey go
Three, police go follow am
Speaker dey go
Four, police go follow am
President dey come
Hundred police go follow am
Thousand police go follow am o
(Thousand police go follow am)
Riot police go follow am o
(Riot police go follow am o)
Riot soldier go follow am o
(Riot soldier go follow am o)
Maja Maja go dey hide someplace o
(Maja Maja go dey follow am)
N.S.O go dey hide some place
(N.S.O. go dey hide some place)
C.I.A. go dey hang around
C.I.A. go dey folllow am
Maja Maja go dey stand someplace
Maja Maja go dey follow am
N.S.O go dey hide somewhere
N.S.O. go dey follow am
C.I.A. go dey hand around
C.I.A. go dey follow am
Thousand police go follow am o
(Thousand police go follow am o)
Riot soldier go follow am o
(Riot soldier go follow em around)
Riot soldier go follow am o
(Riot soldier go follow am around)
Riot police go follow am o
(Riot police go follow am o)
Dem dey, take chance o (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take Chance (Take chance)
Dem dey (Take Chance)
Take Chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Inside Magistrate court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside High Court o dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside Supreme Court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
Inside magistrate court dem dey take chance o (Take chance, take chance)

If you chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Inside my diffen party dem dey take chance o (Take chance)
Inside my diffent party dem dey take chance o (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
Dem dey (Take chance)
Take chance (Take chance)
(Take chance, take chance, take chance, take chance...)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[17:55.72] Before dem turn us into monkey with tail o
[17:59.71] Make we hear some important news we e dey o
[18:04.40] Wey our big government dey hide from us o
[18:07.92] We go expose dem o ohh-oh
[18:11.03] (Gbe won Sita)
[18:11.87] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[18:13.95] Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
[18:16.12] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[18:18.13] Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
[18:20.39] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[18:22.40] Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
[18:25.01] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[18:26.93] Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
[18:29.17] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[18:31.37] Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
[18:33.82]
[19:11.09] Before dem turn us into monkey with tail o
[19:15.22] Make we hear some important news we e dey o
[19:19.78] Wey our big government dey hide from us o
[19:23.08] We go expose dem o ohh-oh
[19:25.86] (Gbe won Sita)
[19:27.14] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[19:29.23] Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
[19:31.15] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[19:33.67] Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
[19:35.85] We go expose dem o (Gbe won Sita)
[19:37.79] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[19:40.18] Gbe won Jade o (Gbe won Sita)
[19:41.83] Gbe won Sita o (Gbe won Sita)
[19:46.47] We have to talk about the long long time again
[19:50.81] We have to talk about it for us to understand
[19:54.38] We have to talk about the long long time again
[19:59.38] We have to talk about it for us to understand
[20:02.82] Oba Kosoko dey for Lagos when Englishman arrive
[20:07.57] Englishman and Akitoye come drive Kosoko away
[20:11.31] U.A.C come JOHN HOLT come others dem come too
[20:15.75] Eo dey many many many years Africans dem no gree
[20:19.84] Why you take our land by force dem ask di Englishman?
[20:24.86] We have to come to some kind of an arrangement
[20:28.77] Englishman no want gree dem start to hire yeye Africans
[20:32.37] To fight your brothers and kill dem too
[20:34.55] Dem give dem guns, uniforms and law
[20:36.78] To fight your brothers and kill dem too, we dey behind your back
[20:40.07] We be government, be governement, be government, be government, be government
[20:44.79] If you be African man from better family
[20:48.34] Dem say better family no de join police force
[20:52.84] Dem say better family no de join soldier force
[20:57.58] Dem say better family no de galavant around
[21:01.07] If you be African man from better family
[21:05.62] Dem say better family no de join police force
[21:10.07] Better family no de join soldier force
[21:14.82] Better family no de galavant around
[21:18.86] Police for small fight (Small fight)
[21:21.01] Army for bigger fight (Bigger fight)
[21:23.27] Navy for water fight (Water fight)
[21:25.24] Airforce for air fight (Air fight)
[21:27.66] Police for small fight (Small fight)
[21:29.67] Army for bigger fight (Bigger fight)
[21:32.01] Navy for water fight (Water fight)
[21:33.10] Airforce for air fight (Air fight)
[21:35.03] One more time
[21:36.13] Police for small fight (Small fight)
[21:38.38] Army for bigger fight (Bigger fight)
[21:40.53] Navy for water fight (Water fight)
[21:42.63] Airforce for air fight (Air fight)
[21:45.64] Police college establish too brainwash Africans
[21:49.24] Army school come start to train di Africans
[21:53.40] Inside dem school dem start to teach dem nonsense things
[21:57.80] Di uniform you de wear na him be di authority
[22:02.40] Authority for you to beat at any time
[22:06.87] Authority for you to kill at any time
[22:10.96] Remember na we go de give you di order all the time
[22:15.04] Di thing wey we dey teach you make e dey your heat all di time
[22:19.74] England is di best place, America is di best place too
[22:23.65] Di black man is inferior to us
[22:25.53] You must dey beat dem and kill dem and beat dem and kill dem
[22:28.38] Na order na order you hear
[22:30.79] Dise zombies dem start galavanting around
[22:34.90] When dem see European you go dey see dem start to shake
[22:39.34] Wetty dem thick thick boot and dem yeye uniforms
[22:43.60] Guns for dem hands and dem batons for dem side
[22:48.17] Vexing and sweating dem walking in di sun by force
[22:52.86] Vexing and sweating dem walking in di rain by force
[22:56.68] Di things wey dem dey teach dem e dey ringing in dem head
[23:00.78] Englishman is di good (Is di good)
[23:03.13] Afrika is di bad (Is di bad)
[23:05.40] English e civilize (Civilize)
[23:07.33] Afrika is di bush (Is di bush) U-uh
[23:09.50] Englishman is di good (Is di good)
[23:11.23] Afrika is di bad (Is di bad)
[23:13.63] English e civilize (Civilize)
[23:16.15] Afrika is di bush Uh (Is di bush)
[23:18.59]
[23:46.04] Now let us ask ourselves wetin be government
[23:50.12] Government na father of the people father must like him son
[23:53.96] Son must like him father too
[23:56.48] But di things wey dey happen for Afrika I will make an EXPLANATION
[24:01.66] Di government wey we get na overseas sense dem get
[24:05.59] Dem no be father, we no be dem son
[24:09.97] Dem be di master, we be di servant
[24:14.25] Food na plenty money, not enough houses to stay
[24:18.18] Di houses wey e dey, dem dey cost plenty money
[24:22.45] You go for any town, no water for di town
[24:27.33] Di governent wey we get, dem be black man for di face
[24:31.13] Di government wey we get, dem be white man for di YANSH
[24:36.09] Dat is why you go see o judge dey go
[24:40.17] One, police go follow am
[24:42.55] Assembly man dey go
[24:44.46] Two, police go follow am
[24:46.16] Senator dey go
[24:48.85] Three, police go follow am
[24:51.20] Speaker dey go
[24:52.67] Four, police go follow am
[24:55.31] President dey come
[24:56.77] Hundred police go follow am
[24:59.34] Thousand police go follow am o
[25:01.88] (Thousand police go follow am)
[25:03.91] Riot police go follow am o
[25:05.55] (Riot police go follow am o)
[25:08.52] Riot soldier go follow am o
[25:10.71] (Riot soldier go follow am o)
[25:12.67] Maja Maja go dey hide someplace o
[25:14.77] (Maja Maja go dey follow am)
[25:16.66] N.S.O go dey hide some place
[25:18.82] (N.S.O. go dey hide some place)
[25:21.28] C.I.A. go dey hang around
[25:23.02] C.I.A. go dey folllow am
[25:25.29] Maja Maja go dey stand someplace
[25:27.44] Maja Maja go dey follow am
[25:29.83] N.S.O go dey hide somewhere
[25:32.07] N.S.O. go dey follow am
[25:33.79] C.I.A. go dey hand around
[25:36.20] C.I.A. go dey follow am
[25:38.32] Thousand police go follow am o
[25:41.12] (Thousand police go follow am o)
[25:42.73] Riot soldier go follow am o
[25:44.90] (Riot soldier go follow em around)
[25:46.90] Riot soldier go follow am o
[25:49.56] (Riot soldier go follow am around)
[25:51.27] Riot police go follow am o
[25:53.64] (Riot police go follow am o)
[25:55.32] Dem dey, take chance o (Take chance)
[25:57.57] Take chance (Take chance)
[25:58.51] Dem dey (Take chance)
[25:59.63] Take Chance (Take chance)
[26:00.74] Dem dey (Take Chance)
[26:02.04] Take Chance (Take chance)
[26:02.81] Dem dey (Take chance)
[26:04.05] Take chance (Take chance)
[26:05.08] Dem dey (Take chance)
[26:06.13] Take chance (Take chance)
[26:07.06] Dem dey (Take chance)
[26:07.95] Take chance (Take chance)
[26:09.29] Inside Magistrate court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
[26:13.62] Inside High Court o dem dey take chance o (Take chance, take chance)
[26:17.97] Inside Supreme Court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
[26:22.27] Inside magistrate court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
[26:26.36] Inside High Court o dem dey take chance o (Take chance, take chance)
[26:30.47] Inside Supreme Court dem dey take chance o (Take chance, take chance)
[26:35.51] Dem dey (Take chance)
[26:36.47] Take chance (Take chance)
[26:37.23] Dem dey (Take chance)
[26:38.31] Take chance (Take chance)
[26:39.68] Dem dey (Take chance)
[26:40.45] Take chance (Take chance)
[26:41.63] Dem dey (Take chance)
[26:42.70] Take chance (Take chance)
[26:43.76] Dem dey (Take chance)
[26:44.61] Take chance (Take chance)
[26:45.67] Dem dey (Take chance)
[26:46.81] Take chance (Take chance)
[26:47.97] Dem dey (Take chance)
[26:49.08] Take chance (Take chance)
[26:49.89] Dem dey (Take chance)
[26:51.17] Take chance (Take chance)
[26:52.20] Dem dey (Take chance)
[26:53.04] If you chance (Take chance)
[26:54.31] Dem dey (Take chance)
[26:54.92] Take chance (Take chance)
[26:57.08] Dem dey (Take chance)
[26:58.10] Take chance (Take chance)
[26:58.96] Dem dey (Take chance)
[26:59.86] Take chance (Take chance)
[27:00.66] Inside my diffen party dem dey take chance o (Take chance)
[27:09.25] Inside my diffent party dem dey take chance o (Take chance)
[27:13.09] Dem dey (Take chance)
[27:14.72] Take chance (Take chance)
[27:16.02] Dem dey (Take chance)
[27:16.84] Take chance (Take chance)
[27:17.99] Dem dey (Take chance)
[27:18.84] Take chance (Take chance)
[27:20.11] (Take chance, take chance, take chance, take chance...)
[27:22.03]