Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Mad over you (The Prblm Remix)

๐Ÿ‘ค Runtown, SESS โ€ข ๐ŸŽผ Mad over you โ€ข โฑ๏ธ 3:24
๐ŸŽต 1273 characters
โฑ๏ธ 3:24 duration
๐Ÿ†” ID: 9155714

๐Ÿ“œ Lyrics

sess problem kid
tell her to die and die for the don
tell her whine make she wine for the don
tell her now ride for the don
tell her die make edie for the don
ghana girl say she wan marry yo
i hope say she sabi cook waakye
hope your love go sweet pass shito
baby girl i say i say your body na killer o
i fi to die for your body only for your body
that girl for the corner tell somebody make dem call am o
wey she dey whine am i see fire for her body oh and she follow go na enjoyment go kill am oh

baby girl you bad oh
girlie wey u whine
adey mad over u girl
say u r my woman
my super woman
adey mad over u girl

if i sing for u
u go love me ooh
baby love me non stop
i ll love u non stop
always kiss u on top baby oh
all your body around me o
play the music non stop
let dem dance to my song
let dem shaky bumbum ooh wey

that girl for de corner tell somebody make dem call am o
wey she dey whine i see fire for her body
and she follow me go now enjoyment go kill am oh

baby girl u bad oh
girlie wey u whine
adey mad over u girl
say u r my woman
my superwoman
adey mad over u girl

ghana girl say she wan marry oh
i hope say she sabi cook waakye
hope your love go sweet pass shito
baby girl i say i say your body na killer o
i fit to die for your body only for your body

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings