Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Pressure

๐Ÿ‘ค Zerrydl โ€ข ๐ŸŽผ Danger Zee โ€ข โฑ๏ธ 2:29
๐ŸŽต 1757 characters
โฑ๏ธ 2:29 duration
๐Ÿ†” ID: 9155878

๐Ÿ“œ Lyrics

Zerry 'pon dis wan
Beat, Bzzy

I been on the road, and I'm lost in thought
Never lose faith, I put my trust in God
Put my cellphone on "do not disturb"
Because if you no get money, you go see many insult
I know Jah, Jah cover me
I remember when Nkechi pour me water ni
Now she don dey call me, every time I no dey pick o
I never make money, tell me why I go dey sleep o

Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from this direction
So this time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure

I dey my hustle mood, do no disturb me
Same time my girlfriend she still disturb me
I gat to concentrate 'cause I dey chase money
'Cause if the oppression come, e no go funny
How do I pay Cashapp to wallet?
Trade by vendor and trade my money, I collect
But they still dey hate, 'cause money full your pocket o
Enemies be like snake inside toilet o

Lost a lot, I never lost my faith
Dem be try take my place, but I remain zerrydl
How you wan take fly wey people wey you call your friends
They pluck your feathers take dey scratch ear?
When I fall, I'll find my way up
I've never been sober, always high when I'm in my place
Now, I put a smile on my family face
I finally know how the money dey taste

Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from each direction
So this time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure

Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from this direction
So this time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure

Deep down I feel far away
From the pressure and the stress I face from this direction
So this time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.57] Zerry 'pon dis wan
[00:07.36] Beat, Bzzy
[00:10.57] I been on the road, and I'm lost in thought
[00:13.07] Never lose faith, I put my trust in God
[00:15.43] Put my cellphone on "do not disturb"
[00:17.51] Because if you no get money, you go see many insult
[00:19.83] I know Jah, Jah cover me
[00:21.90] I remember when Nkechi pour me water ni
[00:24.52] Now she don dey call me, every time I no dey pick o
[00:27.03] I never make money, tell me why I go dey sleep o
[00:31.04] Deep down, I feel far away
[00:35.54] From the pressure and the stress I face from this direction
[00:40.52] So this time I'm gon' sought a way
[00:44.06] To find redemption and save me from the pressure
[00:50.08] I dey my hustle mood, do no disturb me
[00:52.36] Same time my girlfriend she still disturb me
[00:54.89] I gat to concentrate 'cause I dey chase money
[00:57.07] 'Cause if the oppression come, e no go funny
[00:59.65] How do I pay Cashapp to wallet?
[01:01.58] Trade by vendor and trade my money, I collect
[01:04.04] But they still dey hate, 'cause money full your pocket o
[01:06.73] Enemies be like snake inside toilet o
[01:09.52] Lost a lot, I never lost my faith
[01:11.58] Dem be try take my place, but I remain zerrydl
[01:14.67] How you wan take fly wey people wey you call your friends
[01:17.64] They pluck your feathers take dey scratch ear?
[01:19.46] When I fall, I'll find my way up
[01:21.65] I've never been sober, always high when I'm in my place
[01:24.54] Now, I put a smile on my family face
[01:26.90] I finally know how the money dey taste
[01:30.46] Deep down, I feel far away
[01:34.81] From the pressure and the stress I face from each direction
[01:40.17] So this time I'm gon' sought a way
[01:43.43] To find redemption and save me from the pressure
[01:50.18] Deep down, I feel far away
[01:54.61] From the pressure and the stress I face from this direction
[01:59.84] So this time I'm gon' sought a way
[02:03.12] To find redemption and save me from the pressure
[02:09.82] Deep down I feel far away
[02:14.47] From the pressure and the stress I face from this direction
[02:19.56] So this time I'm gon' sought a way
[02:22.95] To find redemption and save me from the pressure
[02:26.61]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings