Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

If

๐Ÿ‘ค T Dollar โ€ข ๐ŸŽผ Rise โ€ข โฑ๏ธ 2:58
๐ŸŽต 1345 characters
โฑ๏ธ 2:58 duration
๐Ÿ†” ID: 9173056

๐Ÿ“œ Lyrics

O na,na,na
Whoa,whoa
O na,na,na

Nobody know wetin eyes don see
E no easy my Brody
Hustle everyday no sleep
Kama bale gba shenking

Mama tell me say make I no Dey rush
Say one day e go reach my turn
Huh uh, but them no even notice
Say Boi just Dey work e no sleep

Plenty money just Dey come my way
Korimi jowo ma sunle
Emi ofe toshi laye mi
Nitori owo ni mofi sanle

One time I don try I'm still trying
Strive hard with no cash I'm still smiling
And I know say I do bad things

Baba if e no be you
Man I phor don die tey tey
I phor don dey seke
Eleda dakun tete

Tete bamishe temi ko bosi

Bless me with plenty money
Sheybi you get plans for me
Nah you go do ham for me

So many many times I dey work
Pray to God say make e just better
Nah only you emi ko
If e no be God
Miole ma dabira

Awon kan wi Awon kan soo
Making money nah the sure plug
Awon tan gbo temi gan won po
If I don reach my bus stop

Make you answer
Cos I dey try I dey work hard
Make my time reach here fast fast
E no go good if I suffer

If e no be you baba God
Many things I can't talk
Protect me from bad ones
Make them no go know my password

Baba if e no be you
Man I phor don die tey tey
I phor don dey seke
Eleda dakun tete

Tete bamishe temi ko bosi
Bless me with plenty money
Sheybi you get plans for me
Nah you go do ham for me

(PRAYERS FROM MOM)
Olu mix on the mix

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.73] O na,na,na
[00:05.94] Whoa,whoa
[00:07.89] O na,na,na
[00:17.86] Nobody know wetin eyes don see
[00:21.19] E no easy my Brody
[00:23.24] Hustle everyday no sleep
[00:25.49] Kama bale gba shenking
[00:27.48] Mama tell me say make I no Dey rush
[00:29.68] Say one day e go reach my turn
[00:31.88] Huh uh, but them no even notice
[00:34.00] Say Boi just Dey work e no sleep
[00:37.04] Plenty money just Dey come my way
[00:39.58] Korimi jowo ma sunle
[00:41.97] Emi ofe toshi laye mi
[00:44.97] Nitori owo ni mofi sanle
[00:46.72] One time I don try I'm still trying
[00:48.95] Strive hard with no cash I'm still smiling
[00:51.62] And I know say I do bad things
[00:54.48] Baba if e no be you
[00:56.52] Man I phor don die tey tey
[00:58.75] I phor don dey seke
[01:01.09] Eleda dakun tete
[01:03.43] Tete bamishe temi ko bosi
[01:06.09] Bless me with plenty money
[01:08.15] Sheybi you get plans for me
[01:10.67] Nah you go do ham for me
[01:14.31] So many many times I dey work
[01:16.18] Pray to God say make e just better
[01:19.07] Nah only you emi ko
[01:21.20] If e no be God
[01:22.21] Miole ma dabira
[01:24.10] Awon kan wi Awon kan soo
[01:26.33] Making money nah the sure plug
[01:28.80] Awon tan gbo temi gan won po
[01:31.27] If I don reach my bus stop
[01:33.03] Make you answer
[01:34.03] Cos I dey try I dey work hard
[01:36.46] Make my time reach here fast fast
[01:38.60] E no go good if I suffer
[01:40.81] If e no be you baba God
[01:43.04] Many things I can't talk
[01:45.60] Protect me from bad ones
[01:47.55] Make them no go know my password
[01:50.02] Baba if e no be you
[01:52.58] Man I phor don die tey tey
[01:54.81] I phor don dey seke
[01:57.43] Eleda dakun tete
[01:59.32] Tete bamishe temi ko bosi
[02:01.84] Bless me with plenty money
[02:03.81] Sheybi you get plans for me
[02:06.74] Nah you go do ham for me
[02:08.78] (PRAYERS FROM MOM)
[02:31.61] Olu mix on the mix
[02:33.18]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings