Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Brace For TakeOff (feat. Olatop Ekula)

๐Ÿ‘ค Leczy โ€ข ๐ŸŽผ Brace For TakeOff โ€ข โฑ๏ธ 2:59
๐ŸŽต 2217 characters
โฑ๏ธ 2:59 duration
๐Ÿ†” ID: 9174430

๐Ÿ“œ Lyrics

If i broke only mama understand me
I'm young but am stressing like am forty
Twenty twenty three na me first beg you
Na me first beg you
Tori twenty twenty two fele ni aleju
Fele laleju
Credit alert wey go turn my phone to my best friend
Always checking if i dey bored i go get strength
Mama say lekan calm and it sure for you
Does wey don die see them get plan too
So many massages one attention attention
So many shenking but no mention no mention
As omo ogbon i need to move on
Even person wey i dey fear still dey fear dog
Every night and day owo moman think
Kilo kan iru awayi pelu lomotif
A lot of things wey dey bother mind
E sure for me and my brother man

Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo

Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo

I know many people i meet them tell me them no get ooh
If i no get them go laugh me
They wan turn me to banbihala oo oo
I no go live my life on top nobody sweat oo
Hope you dey feel my story
Me i dey find my glory

I no fit ti go back to my past
Cuz i leave am for ghetto
Thank god for where me right now
Sapa no go hold me laye laye

I no fit ti go back to my past
Cuz i leave am for ghetto
Thank god for where me right now
Sapa no go hold me laye laye

If i broke only mama understand me
I'm young but am stressing like am forty
Twenty twenty three na me first beg you
Na me first beg you
Tori twenty twenty two fele ni aleju
Fele laleju
Credit alert wey go turn my phone to my best friend
Always checking if i dey bored i go get strength
Mama say lekan calm and it sure for you
Does wey don die see them get plan too
So many massages one attention attention
So many shenking but no mention no mention
As omo ogbon i need to move on
Even person wey i dey fear still dey fear dog
Every night and day owo moman think
Kilo kan iru awayi pelu lomotif
A lot of things wey dey bother mind
E sure for me and my brother man

Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo

Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:18.82] If i broke only mama understand me
[00:21.02] I'm young but am stressing like am forty
[00:23.67] Twenty twenty three na me first beg you
[00:25.86] Na me first beg you
[00:26.34] Tori twenty twenty two fele ni aleju
[00:27.26] Fele laleju
[00:28.41] Credit alert wey go turn my phone to my best friend
[00:30.86] Always checking if i dey bored i go get strength
[00:33.08] Mama say lekan calm and it sure for you
[00:35.56] Does wey don die see them get plan too
[00:37.85] So many massages one attention attention
[00:40.33] So many shenking but no mention no mention
[00:42.64] As omo ogbon i need to move on
[00:44.80] Even person wey i dey fear still dey fear dog
[00:47.38] Every night and day owo moman think
[00:49.54] Kilo kan iru awayi pelu lomotif
[00:52.29] A lot of things wey dey bother mind
[00:54.63] E sure for me and my brother man
[00:57.08] Orin hallelujah melo mofe ko
[00:59.81] Ohun oju tiri melo mofeso o
[01:02.16] Believer no dey panic
[01:04.25] Mama mi tiwipe won ma to gbo
[01:06.57] Orin hallelujah melo mofe ko
[01:09.32] Ohun oju tiri melo mofeso o
[01:11.35] Believer no dey panic
[01:13.63] Mama mi tiwipe won ma to gbo
[01:16.02] I know many people i meet them tell me them no get ooh
[01:19.54] If i no get them go laugh me
[01:21.90] They wan turn me to banbihala oo oo
[01:25.50] I no go live my life on top nobody sweat oo
[01:29.11] Hope you dey feel my story
[01:31.32] Me i dey find my glory
[01:33.93] I no fit ti go back to my past
[01:36.29] Cuz i leave am for ghetto
[01:38.58] Thank god for where me right now
[01:40.97] Sapa no go hold me laye laye
[01:43.65] I no fit ti go back to my past
[01:45.70] Cuz i leave am for ghetto
[01:48.03] Thank god for where me right now
[01:50.44] Sapa no go hold me laye laye
[01:53.86] If i broke only mama understand me
[01:56.49] I'm young but am stressing like am forty
[01:58.88] Twenty twenty three na me first beg you
[02:01.00] Na me first beg you
[02:01.59] Tori twenty twenty two fele ni aleju
[02:02.16] Fele laleju
[02:03.54] Credit alert wey go turn my phone to my best friend
[02:05.89] Always checking if i dey bored i go get strength
[02:08.20] Mama say lekan calm and it sure for you
[02:10.63] Does wey don die see them get plan too
[02:13.00] So many massages one attention attention
[02:15.46] So many shenking but no mention no mention
[02:17.70] As omo ogbon i need to move on
[02:20.07] Even person wey i dey fear still dey fear dog
[02:22.59] Every night and day owo moman think
[02:24.64] Kilo kan iru awayi pelu lomotif
[02:27.20] A lot of things wey dey bother mind
[02:29.61] E sure for me and my brother man
[02:32.19] Orin hallelujah melo mofe ko
[02:34.51] Ohun oju tiri melo mofeso o
[02:36.93] Believer no dey panic
[02:39.20] Mama mi tiwipe won ma to gbo
[02:41.64] Orin hallelujah melo mofe ko
[02:44.25] Ohun oju tiri melo mofeso o
[02:46.40] Believer no dey panic
[02:48.72] Mama mi tiwipe won ma to gbo
[02:49.83]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings