No Time (feat. P Square)
๐ต 3314 characters
โฑ๏ธ 3:54 duration
๐ ID: 9176155
๐ Lyrics
No time eh (ayi)
Na Bracket ile
Ape Planet dey come ile
Peter and Paul dey don kolo eh
Na, na no time eh
That's why I say make I yarn you story eh
The thing, the thing wey dey vex me you eh
Na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
And for the bad, na dem dey survive
See I don try make I ask God why?
E come be like, "See I dey waste my time"
Oya everybody make inna jolly eh
Make you na throw una hands in the air
If you wan do good, make you go cold eh
Without Him, some people go scatter your brain
Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) huh
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) huh
I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) oh, yo, yo
Na this thing dey make me kolo eh
Better thing, better thing no dey last eh
If you dey hear me no doubt me eh
Believe me that na true tori eh
ูุงููู, everybody no time heh
See out name na the Bracket ile
Before we do dance-hall Happy Day
But now we don come on with Yori Yori eh
I say everybody make inna dey jolly eh
Make you na throw your hands in the air
If you wan do good make you call God eh
'Cause without Him some people go blow off your brain, eh

This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) Huh
I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) e dey make me yeah eh
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) say na this thing wey dey make me kolo eh
Chai
Shey you na dey see (you na dey see)
As Peter and Paul and Bracket
Dey don dey go (dey don dey go)
I remember when we do Igbedu last night dey don kolo
Dem say, we know sabi sing eh
Some say na only dance we dey dance eh
We come bring back Bizzy Body eh
Temptation dey say na copy copy eh
Na copy copy eh
We go back again
We bring Do Me and Roll It eh
With a good video wetin remain eh
Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) Chinekeme
Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) I wanna know
I say na this thing dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) hmm
Iye-iye-iye-iye
Iye-iye-iye-iye-iye, ah, iye
Everybody eh
Iye-iye-iye-iye
Iye-iye-iye-iye-iye, ah, iye (hmm)
Omo no time eh (no time eh)
Better thing no dey last eh (no dey last eh)
No time eh
Better thing, better thing, no dey last eh
Na Bracket ile
Peter and Paul dey don kolo eh (don kolo eh)
Today na today
If e dey do you Yori Yori eh
Everybody make inna dey jolly eh
Make you na throw your hands in the air
If you wan do good make you call God eh
Without Him some people go take you for play-play
Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!)
I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) kolo, kolo
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh eh!) Mhmm

This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh eh!)

This thing wey dey make me

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:00.08] No time eh (ayi)
[00:01.96] Na Bracket ile
[00:03.69] Ape Planet dey come ile
[00:05.67] Peter and Paul dey don kolo eh
[00:07.75] Na, na no time eh
[00:09.68] That's why I say make I yarn you story eh
[00:11.64] The thing, the thing wey dey vex me you eh
[00:14.02] Na the same thing wey dey vex you eh
[00:16.42] For this world, the good dey die
[00:18.58] And for the bad, na dem dey survive
[00:20.97] See I don try make I ask God why?
[00:23.04] E come be like, "See I dey waste my time"
[00:24.96] Oya everybody make inna jolly eh
[00:26.95] Make you na throw una hands in the air
[00:29.24] If you wan do good, make you go cold eh
[00:31.50] Without Him, some people go scatter your brain
[00:33.86] Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) huh
[00:38.22] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) huh
[00:42.57] I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
[00:47.03] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) oh, yo, yo
[00:51.58] Na this thing dey make me kolo eh
[00:53.11] Better thing, better thing no dey last eh
[00:55.44] If you dey hear me no doubt me eh
[00:57.52] Believe me that na true tori eh
[00:59.91] ูุงููู, everybody no time heh
[01:02.06] See out name na the Bracket ile
[01:04.16] Before we do dance-hall Happy Day
[01:06.45] But now we don come on with Yori Yori eh
[01:08.41] I say everybody make inna dey jolly eh
[01:11.17] Make you na throw your hands in the air
[01:13.12] If you wan do good make you call God eh
[01:15.29] 'Cause without Him some people go blow off your brain, eh
[01:17.83] Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) huh
[01:22.22] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) Huh
[01:26.37] I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) e dey make me yeah eh
[01:32.49] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) say na this thing wey dey make me kolo eh
[01:34.80] Chai
[01:35.91] Shey you na dey see (you na dey see)
[01:38.52] As Peter and Paul and Bracket
[01:40.32] Dey don dey go (dey don dey go)
[01:42.30] I remember when we do Igbedu last night dey don kolo
[01:45.99] Dem say, we know sabi sing eh
[01:48.26] Some say na only dance we dey dance eh
[01:50.36] We come bring back Bizzy Body eh
[01:52.34] Temptation dey say na copy copy eh
[01:54.31] Na copy copy eh
[01:55.67] We go back again
[01:56.71] We bring Do Me and Roll It eh
[01:59.12] With a good video wetin remain eh
[02:01.65] Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) Chinekeme
[02:05.75] Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) I wanna know
[02:09.71] I say na this thing dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
[02:14.55] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) hmm
[02:19.98] Iye-iye-iye-iye
[02:22.23] Iye-iye-iye-iye-iye, ah, iye
[02:27.37] Everybody eh
[02:28.76] Iye-iye-iye-iye
[02:30.99] Iye-iye-iye-iye-iye, ah, iye (hmm)
[02:36.52] Omo no time eh (no time eh)
[02:38.96] Better thing no dey last eh (no dey last eh)
[02:41.07] No time eh
[02:42.45] Better thing, better thing, no dey last eh
[02:45.36] Na Bracket ile
[02:46.80] Peter and Paul dey don kolo eh (don kolo eh)
[02:50.07] Today na today
[02:51.33] If e dey do you Yori Yori eh
[02:53.40] Everybody make inna dey jolly eh
[02:55.67] Make you na throw your hands in the air
[02:57.75] If you wan do good make you call God eh
[02:59.82] Without Him some people go take you for play-play
[03:02.40] Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
[03:06.65] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!)
[03:10.91] I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) kolo, kolo
[03:15.67] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh eh!) Mhmm
[03:19.91] Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
[03:24.36] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!)
[03:28.48] I say na this thing dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
[03:32.99] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh eh!)
[03:37.37] Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
[03:41.70] This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!)
[03:45.73] I say na this thing dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
[03:50.31] This thing wey dey make me
[03:52.22]