Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Don't Shout

๐Ÿ‘ค Larruso โ€ข ๐ŸŽผ Don't Shout โ€ข โฑ๏ธ 3:26
๐ŸŽต 2500 characters
โฑ๏ธ 3:26 duration
๐Ÿ†” ID: 9183459

๐Ÿ“œ Lyrics

(Aye)
(Caskeyz on it)

(Asa)

Don't shout
Low-key (low-key)
No loud am
Don't say (don't say)
You keep mute dem think say you fail (you fail)
Tap Instagram, caption loading (loading)

No pain, no gain (no gain)
Me wey don suffer now I come give space (give space)
Blessings follow the boy, don't hate (don't hate)
Congratulate and wait for your turn

Alhamdullilah
I no dey rush, small-small I go make am
The money dey but you say you no get am
The money dey but you say you no go do am
Okay

We nice up
Ki lon so (kilon so)
We dey the beachside, you know what's up
Kilon shele? Make we light up
Tell Skilli Beng mi a dey whap whap

We dey island, we dey catch cruise
Me and my boys we dey wan booze (wan booze)
We don't want no bad mood (na)
We want things we no wan juice

We just want to shayo
We just wanna turn up
Nobody fit kill our vibe (vibe)
We no want no yawa

Anywhere the money dey, me I dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey, me I dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey, me I dey there (you know na)
Dey, dey, me I dey there

You thug, I'm thug
You bad, I'm worse
You mad, I'm psycho
We dey go mad, I get e boys for the junction
If you fuck up
You go see grungs

Do anyhow you go see anyhow
You owe me now, you for pay me now
I dey pull up with my boys
With the Range and G Wagon

Don't shout (don't shout)
Low-key (low-key)
No loud am
Don't say (don't say)
You keep mute dem think say you fail (you fail)
Tap Instagram, caption loading (loading)

No pain, no gain (no gain)
Me wey don suffer now I come give space (give space)
Blessings follow the boy, don't hate (don't hate)
Congratulate and wait for your turn

Alhamdullilah
I no dey rush, small-small I go make am
The money dey but you say you no get am
The money dey but you say you no go do am
Okay

We nice up
Ki lon so (kilon so)
We dey the beachside, you know what's up
Kilon shele? Make we light up
Tell Skilli Beng mi a dey whap whap

We dey island, we dey catch cruise
Me and my boys we dey wan booze
We don't want no bad mood
We want things we no wan juice

We just want to shayo
We just wanna turn up
Nobody fit kill our vibe (vibe)
We no want no yawa

Anywhere the money dey, me I dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey, me I dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey, me I dey there (you know na)
Dey, dey, me I dey there

(Caskeys on it!)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.64] (Aye)
[00:06.48] (Caskeyz on it)
[00:07.63]
[00:14.75] (Asa)
[00:16.73] Don't shout
[00:17.88] Low-key (low-key)
[00:18.88] No loud am
[00:19.86] Don't say (don't say)
[00:20.66] You keep mute dem think say you fail (you fail)
[00:22.56] Tap Instagram, caption loading (loading)
[00:25.05] No pain, no gain (no gain)
[00:26.96] Me wey don suffer now I come give space (give space)
[00:28.92] Blessings follow the boy, don't hate (don't hate)
[00:31.19] Congratulate and wait for your turn
[00:32.84] Alhamdullilah
[00:34.15] I no dey rush, small-small I go make am
[00:36.24] The money dey but you say you no get am
[00:38.48] The money dey but you say you no go do am
[00:40.43] Okay
[00:41.42] We nice up
[00:42.44] Ki lon so (kilon so)
[00:43.50] We dey the beachside, you know what's up
[00:45.48] Kilon shele? Make we light up
[00:47.47] Tell Skilli Beng mi a dey whap whap
[00:49.52] We dey island, we dey catch cruise
[00:51.63] Me and my boys we dey wan booze (wan booze)
[00:54.02] We don't want no bad mood (na)
[00:55.91] We want things we no wan juice
[00:57.39] We just want to shayo
[00:59.31] We just wanna turn up
[01:01.23] Nobody fit kill our vibe (vibe)
[01:03.67] We no want no yawa
[01:05.35] Anywhere the money dey, me I dey there
[01:07.62] Dey, dey, me I dey there
[01:09.52] Anywhere the money dey, me I dey there
[01:11.59] Dey, dey, me I dey there
[01:13.69] Anywhere the money dey there
[01:15.60] Dey, dey, me I dey there
[01:17.63] Anywhere the money dey, me I dey there (you know na)
[01:19.96] Dey, dey, me I dey there
[01:22.06] You thug, I'm thug
[01:23.09] You bad, I'm worse
[01:24.02] You mad, I'm psycho
[01:25.88] We dey go mad, I get e boys for the junction
[01:27.98] If you fuck up
[01:28.96] You go see grungs
[01:30.73] Do anyhow you go see anyhow
[01:33.03] You owe me now, you for pay me now
[01:34.94] I dey pull up with my boys
[01:36.87] With the Range and G Wagon
[01:38.96]
[01:56.06] Don't shout (don't shout)
[01:57.20] Low-key (low-key)
[01:58.08] No loud am
[01:59.14] Don't say (don't say)
[02:00.17] You keep mute dem think say you fail (you fail)
[02:01.90] Tap Instagram, caption loading (loading)
[02:04.48] No pain, no gain (no gain)
[02:06.18] Me wey don suffer now I come give space (give space)
[02:08.12] Blessings follow the boy, don't hate (don't hate)
[02:10.47] Congratulate and wait for your turn
[02:12.21] Alhamdullilah
[02:13.46] I no dey rush, small-small I go make am
[02:15.55] The money dey but you say you no get am
[02:17.75] The money dey but you say you no go do am
[02:19.78] Okay
[02:20.67] We nice up
[02:21.75] Ki lon so (kilon so)
[02:22.88] We dey the beachside, you know what's up
[02:24.67] Kilon shele? Make we light up
[02:26.79] Tell Skilli Beng mi a dey whap whap
[02:28.94] We dey island, we dey catch cruise
[02:30.83] Me and my boys we dey wan booze
[02:33.19] We don't want no bad mood
[02:35.06] We want things we no wan juice
[02:36.73] We just want to shayo
[02:38.78] We just wanna turn up
[02:40.82] Nobody fit kill our vibe (vibe)
[02:42.86] We no want no yawa
[02:44.60] Anywhere the money dey, me I dey there
[02:46.87] Dey, dey, me I dey there
[02:48.83] Anywhere the money dey, me I dey there
[02:50.96] Dey, dey, me I dey there
[02:52.96] Anywhere the money dey there
[02:55.21] Dey, dey, me I dey there
[02:56.99] Anywhere the money dey, me I dey there (you know na)
[02:59.53] Dey, dey, me I dey there
[03:01.22]
[03:08.52] (Caskeys on it!)
[03:09.97]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings