Unbeliever
๐ต 1357 characters
โฑ๏ธ 2:24 duration
๐ ID: 9187322
๐ Lyrics
I be the girl for the corner
Don tey I Dey chase I be forerunner
Carry my cross like Golgotha
Dem pray make I fall down, oluwa cancel them order
Dem no Dey telli person
I don learn many bigi lessons
And I did it, one thing very certain
Showers of bigi blessing
Bigi blessing
I no be unbeliever (unbeliever)
From the bottom e start turn leader
Oga man no be God o God e bigger
Who sing the gbedu wey burst the speaker
Bad man want make we fall o (unbelievable)
If at all if all o (them no wan believe am)
Say na man wey Dey order, God deliver
I no be unbeliever
Unbeliever ah
I dey pray, you dey say make I no shine?
Barney wey Dey for her grind
Been waiting for my turn, very patient on the line
No mean say you go fit guy me
Na me you wan dey whine ni?
Me? Battle tested motherfucker, why me?
My victory has been written in the fine print
The prophecy will speak until my ashes hit the high sea
And all the ronchos them dem go contact
Unbelievers dem them go convert
When them see like 50k for the concert
Numbers multiply every time I thank the lord facts

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:18.92] I be the girl for the corner
[00:21.25] Don tey I Dey chase I be forerunner
[00:23.71] Carry my cross like Golgotha
[00:25.50] Dem pray make I fall down, oluwa cancel them order
[00:28.32] Dem no Dey telli person
[00:30.62] I don learn many bigi lessons
[00:33.04] And I did it, one thing very certain
[00:35.20] Showers of bigi blessing
[00:36.79] Bigi blessing
[00:37.78] I no be unbeliever (unbeliever)
[00:40.06] From the bottom e start turn leader
[00:42.41] Oga man no be God o God e bigger
[00:45.04] Who sing the gbedu wey burst the speaker
[00:47.15] Bad man want make we fall o (unbelievable)
[00:49.47] If at all if all o (them no wan believe am)
[00:51.59] Say na man wey Dey order, God deliver
[00:53.98] I no be unbeliever
[00:55.40] Unbeliever ah
[00:56.79] I dey pray, you dey say make I no shine?
[00:59.17] Barney wey Dey for her grind
[01:00.95] Been waiting for my turn, very patient on the line
[01:03.89] No mean say you go fit guy me
[01:05.70] Na me you wan dey whine ni?
[01:07.23] Me? Battle tested motherfucker, why me?
[01:09.81] My victory has been written in the fine print
[01:11.37] The prophecy will speak until my ashes hit the high sea
[01:14.09] And all the ronchos them dem go contact
[01:16.37] Unbelievers dem them go convert
[01:18.49] When them see like 50k for the concert
[01:20.54] Numbers multiply every time I thank the lord facts
[01:23.11] I no be unbeliever (unbeliever)
[01:26.22] From the bottom e start turn leader
[01:28.69] Oga man no be God o God e bigger
[01:30.92] Who sing the gbedu wey burst the speaker
[01:33.22] Bad man want make we fall o (unbelievable)
[01:35.30] If at all if all o (them no wan believe am)
[01:37.73] Say na man wey Dey order, God deliver
[01:40.05] I no be unbeliever
[01:41.31] Unbeliever ah
[02:19.83]