Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Popo

๐Ÿ‘ค Zerrydl โ€ข ๐ŸŽผ Zerrydl Videos โ€ข โฑ๏ธ 2:33
๐ŸŽต 2107 characters
โฑ๏ธ 2:33 duration
๐Ÿ†” ID: 9189833

๐Ÿ“œ Lyrics

I no gree,I no gree
After you don choose everybody
You no come choose me
Me wey get ball
I greet o bros
Help me touch the other bros
Og calm down
Say wara wara
(I greet you bros)
B Wahala busy

One day one day on a sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But no money for my opay
Na once I site police from a distance
Young man come down from this car

I dey try give my guy signal
Offence number one where are your papers
Wan claim my right
He give me slap
Officer what is this all about
Try dey explain but he nor give me chance
Shut up mr man you are a criminal

Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera

Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera

Na once dem pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket
Say officer wait I'm not a smoker
How come your hands are so red
But anyways put hands for pocket
Drop small thing for the boys
Mr pablo march that him benz
Dem find me come my address

Say, Oh fa la la
Selling blow in my ya ya ya
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Popo cast that area area
My gees dey inside glat
I move asap asap
Men on black color
Use boot take Scatter my door
Took me aside like inside Dollar
No be color no kpo No Rizzla Raw

Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera

Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.10] I no gree,I no gree
[00:01.87] After you don choose everybody
[00:03.03] You no come choose me
[00:04.51] Me wey get ball
[00:05.57] I greet o bros
[00:06.45] Help me touch the other bros
[00:07.63] Og calm down
[00:09.10] Say wara wara
[00:10.96] (I greet you bros)
[00:12.51] B Wahala busy
[00:16.27] One day one day on a sunday
[00:18.21] Me and my guys we on a fast lane
[00:20.66] I dey on polo and white stockings
[00:22.68] But no money for my opay
[00:24.69] Na once I site police from a distance
[00:27.08] Young man come down from this car
[00:29.00] I dey try give my guy signal
[00:31.34] Offence number one where are your papers
[00:32.81] Wan claim my right
[00:33.71] He give me slap
[00:35.18] Officer what is this all about
[00:37.21] Try dey explain but he nor give me chance
[00:39.25] Shut up mr man you are a criminal
[00:41.66] Oh fa la la
[00:43.05] Popo pull up in my ya ya ya
[00:44.85] I dey meet men dem no won understand
[00:46.78] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[00:50.12] Oh fa la la
[00:51.23] Popo pull up in my ya ya ya
[00:53.43] I dey meet men dem no won understand
[00:55.38] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[00:58.44] Oh fa la la
[00:59.51] Popo pull up in my ya ya ya
[01:01.73] I dey meet men dem no won understand
[01:03.64] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[01:07.08] Oh fa la la
[01:08.18] Popo pull up in my ya ya ya
[01:10.06] I dey meet men dem no won understand
[01:12.30] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[01:15.03] Na once dem pablo cast that checkpoint
[01:16.98] Dem dey find loud for my pocket
[01:19.16] Say officer wait I'm not a smoker
[01:21.46] How come your hands are so red
[01:23.34] But anyways put hands for pocket
[01:25.56] Drop small thing for the boys
[01:27.44] Mr pablo march that him benz
[01:29.91] Dem find me come my address
[01:31.77] Say, Oh fa la la
[01:33.48] Selling blow in my ya ya ya
[01:35.62] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[01:37.58] Popo cast that area area
[01:39.66] My gees dey inside glat
[01:40.92] I move asap asap
[01:41.74] Men on black color
[01:42.82] Use boot take Scatter my door
[01:44.78] Took me aside like inside Dollar
[01:46.90] No be color no kpo No Rizzla Raw
[01:49.09] Oh fa la la
[01:50.40] Popo pull up in my ya ya ya
[01:52.42] I dey meet men dem no won understand
[01:54.34] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[01:57.58] Oh fa la la
[01:58.66] Popo pull up in my ya ya ya
[02:00.74] I dey meet men dem no won understand
[02:02.80] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[02:06.09] Oh fa la la
[02:07.03] Popo pull up in my ya ya ya
[02:09.28] I dey meet men dem no won understand
[02:11.35] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[02:14.23] Oh fa la la
[02:15.51] Popo pull up in my ya ya ya
[02:17.72] I dey meet men dem no won understand
[02:19.70] Anything wey sup que sera sera que sera sera
[02:23.37]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings