Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

WAYO PEOPLE (feat. OdumoduBlvck)

๐Ÿ‘ค AfroSelecta-BBK โ€ข ๐ŸŽผ DRILLER & VANILLA (Pร…Rโ€  II) โ€ข โฑ๏ธ 2:22
๐ŸŽต 1583 characters
โฑ๏ธ 2:22 duration
๐Ÿ†” ID: 9192387

๐Ÿ“œ Lyrics

Afroselecta
How far odumodu come
I go push for you no worry
You go see bro you are solid bro
You are grounded bro
Lies cunny man
Wanna reap of my sweat bastard hmm
Manna see wayo wayo wayo wayo why
Them be wan play me wayo wayo wayo why
Wayo people hmm
Dem go soon kpai
Cunny man bury cunny kai cunny man die
And I say wayo wayo wayo wayo why
Them be wan play me wayo wayo wayo why(ehh)
Wayo people(energy)
Hmm them go soon kpai(dem go soon die)
Cunny man bury cunny man kai cunny man die
Them be no rate me when I look thier way dem go look this way
When I look this way dem go look that way no be Vagabond thinking
Shey na the upbringing wey dey give them babylon reasoning
Seasoning dem no fit topple my military training
Militancy na the air mode
Delta boy dey your bando
Comot your sokoto
Tonpolo don land I disharm the men on top oo
Big gunn thing manna fear no man
Ready for war I be general
They set the alter stand against I get Jesus I'm not forsaken
Carry the cross of shame and hating
Took all the shots without odeshi
DJ dey cut my mix
Them be dey WhatsApp group dey talk say them no play my song(yea)
Them be wan fuck with God them no know say destiny involve
200k for radio
500 for television
I no get money for promotion
They shit on my P then tell me say I dey wack
Manna see wayo wayo wayo wayo why
Them be wan play me wayo wayo wayo why
Wayo people hmm
Them go soon kpai
Cunny man bury cunny man kai cunny man die
And I say wayo wayo wayo wayo why
Them be wan play me wayo wayo wayo why
Wayo people hmm
Them go kpai
Cunny man bury cunny man kai cunny die
I say die

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings