Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

T Dollar - Ologo Forever

๐Ÿ‘ค T DOLLAR โ€ข ๐ŸŽผ Born 2 Shine โ€ข โฑ๏ธ 3:05
๐ŸŽต 2177 characters
โฑ๏ธ 3:05 duration
๐Ÿ†” ID: 9194564

๐Ÿ“œ Lyrics

Yeah
Wetin I wan talk no get option
Just dey find the money, i-yo
O lo-lo-lo-lo, lo-ooh-ah, o lo-lo-lo
(Yooooo)

Mm, as a small boy wey dey work (wey dey work)
Nobody dey for the boy
I dey try hard 'cause family go chop (chop)
E no easy at all
But, I dey push am with my confidence
Iya nbe, baba n ja ticket
And in all things, them say "family first"
(Emi, iwo, l'owo Olohun)

No forget me, abeg
'Cause e don hard for my guidance (guidance)
They don try their best, abeg (they don try their best)
As e don be, aya wonja (wonja)
'Cause we no dey for standard form (standard form)
Them dey wait d'igba t'aye a gbo (t'aye a gbo)
And no be say I gallant much

Yo, I dey do my things on God (on God)
Bad energy comot
Kini mofe soh na? (kini mofe soh na?)
Na to dey pray to God
Pray to God, make I get for sure
And, it's not my fault
Baba God nikan l'ole soh (yo, oh-oh-ah)

But, if I no get today
(Wetin I gain if I no get?)
When family dey wait
(Family, family dey wait though)
Won ni "kin ma lo sun le", pe "kin di de"
I no fit dey wait
Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh)
Ologo forever l'emi oh (ko wo'le wa, emi l'omo Olohun)
It can only get better oh
Mio le shey illegal oh (ahn)
Never say never oh

Listen, say
Awon tani ko duro, pe "a ma hot"
Catapult lon fire s'odo wa, tori omo yen o gara tan
Na why I dey pray to tha Lord, bamishe
Je ko soft 'cause to make am nah by force
I no do competition with anybody
If anybody, mio gbe'se ran anybody
E ma wo bi Teletubbies
I no dey underrate anybody
As in anybody, oloore le je anybody
As you dey work, k'oma chop (never oh, eh-eh)
K'oma sub, k'oma bomb, k'oma nurse
Ma shey plus oh, my brother man
As you dey hot, rora soh
Leave them, k'oma wonder bi wo shen gara tan
Awon ni customer
If you get believe, e go set (oh-ah)
I repeat, e go set
Iwo fi won le k'oma vex
Awon na be-be ko debe

But, if I no get today
(Wetin I gain if I no get?)
When family dey wait
(Family, family dey wait though)
Won ni "kin ma lo sun le", pe "kin di de"
I no fit dey wait
Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh)
Ologo forever l'emi oh (ko wo'le wa, emi l'omo Olohun)
It can only get better oh
Mio le shey illegal oh
(Aje on the Mix)
(Killah)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:05.34] Yeah
[00:07.61] Wetin I wan talk no get option
[00:09.65] Just dey find the money, i-yo
[00:12.08] O lo-lo-lo-lo, lo-ooh-ah, o lo-lo-lo
[00:16.94] (Yooooo)
[00:19.96] Mm, as a small boy wey dey work (wey dey work)
[00:23.85] Nobody dey for the boy
[00:25.59] I dey try hard 'cause family go chop (chop)
[00:28.12] E no easy at all
[00:29.66] But, I dey push am with my confidence
[00:32.57] Iya nbe, baba n ja ticket
[00:34.55] And in all things, them say "family first"
[00:37.56] (Emi, iwo, l'owo Olohun)
[00:39.50] No forget me, abeg
[00:41.47] 'Cause e don hard for my guidance (guidance)
[00:43.63] They don try their best, abeg (they don try their best)
[00:45.60] As e don be, aya wonja (wonja)
[00:48.17] 'Cause we no dey for standard form (standard form)
[00:50.45] Them dey wait d'igba t'aye a gbo (t'aye a gbo)
[00:52.52] And no be say I gallant much
[00:57.00] Yo, I dey do my things on God (on God)
[01:00.05] Bad energy comot
[01:02.21] Kini mofe soh na? (kini mofe soh na?)
[01:04.67] Na to dey pray to God
[01:06.41] Pray to God, make I get for sure
[01:09.16] And, it's not my fault
[01:10.88] Baba God nikan l'ole soh (yo, oh-oh-ah)
[01:15.49] But, if I no get today
[01:18.07] (Wetin I gain if I no get?)
[01:20.40] When family dey wait
[01:22.83] (Family, family dey wait though)
[01:24.41] Won ni "kin ma lo sun le", pe "kin di de"
[01:29.01] I no fit dey wait
[01:32.68] Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh)
[01:38.00] Ologo forever l'emi oh (ko wo'le wa, emi l'omo Olohun)
[01:42.65] It can only get better oh
[01:45.35] Mio le shey illegal oh (ahn)
[01:47.45] Never say never oh
[01:49.75] Listen, say
[01:52.58] Awon tani ko duro, pe "a ma hot"
[01:54.22] Catapult lon fire s'odo wa, tori omo yen o gara tan
[01:56.92] Na why I dey pray to tha Lord, bamishe
[01:59.23] Je ko soft 'cause to make am nah by force
[02:01.48] I no do competition with anybody
[02:03.43] If anybody, mio gbe'se ran anybody
[02:05.80] E ma wo bi Teletubbies
[02:07.02] I no dey underrate anybody
[02:09.33] As in anybody, oloore le je anybody
[02:11.48] As you dey work, k'oma chop (never oh, eh-eh)
[02:13.47] K'oma sub, k'oma bomb, k'oma nurse
[02:14.46] Ma shey plus oh, my brother man
[02:16.00] As you dey hot, rora soh
[02:17.23] Leave them, k'oma wonder bi wo shen gara tan
[02:19.47] Awon ni customer
[02:20.86] If you get believe, e go set (oh-ah)
[02:23.25] I repeat, e go set
[02:25.03] Iwo fi won le k'oma vex
[02:27.35] Awon na be-be ko debe
[02:28.75] But, if I no get today
[02:30.50] (Wetin I gain if I no get?)
[02:32.36] When family dey wait
[02:35.27] (Family, family dey wait though)
[02:36.62] Won ni "kin ma lo sun le", pe "kin di de"
[02:41.38] I no fit dey wait
[02:45.25] Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh)
[02:50.31] Ologo forever l'emi oh (ko wo'le wa, emi l'omo Olohun)
[02:55.03] It can only get better oh
[02:57.91] Mio le shey illegal oh
[03:01.37] (Aje on the Mix)
[03:03.69] (Killah)
[03:03.90]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings