Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

IDK (Official Video) (feat. Zlatan)

👤 Wizkid 🎼 Wizkid Videos ⏱️ 3:03
🎵 2477 characters
⏱️ 3:03 duration
🆔 ID: 9201717

📜 Lyrics

Elédùmarè na Him dey ginger me nicely
Ojú rí kò ṣe sọ
Òun Baba ṣe, kò ṣe kọ
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last, but tough people do, we go stand tall, ehn
Eyes red like we choko
Puff, pass for the pain, yeah, ẹ'ja lọ

Never really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man, I'm big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound (sound)

Ah-ah-ahn
And I know them might feel tonight (tonight)
I no mind, I wan dey tonight
I wan mayan, feel alright
Ah-ah-ahn, yeah
Call my people make we dey tonight (tonight)
Make we fall in, make we all align
I wan mayan, feel alright

Oh-ah-ah, yeah
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
I wan mayan, feel alright
Ah-ah-ahn, yeah
Holla all my gees tonight
Sometimes, naso e be sometimes

Ahn, ibílẹ'
Bo ṣe nù Olúwa ní ṣ'ọlá
Àye to dùn yẹn, báwo ní mo ṣé ni gb'ọlá? (Gb'ọla)
Ayé bàjé pẹlú VVS (VVS)
Kò má dà fún bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love no lead to money
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter

I say, "That's why I pray every night and day
That I get paid, so I can slay?"
Life show me pepper, many things I can't say
Chance tí mo rí, mo dẹ take advantage
Had no choice, so I paid the price
My Agege bread, me, I turn to slice
All the dirty for my life, me, I sanitize
Mo ni, "Shoe get size," better realize, better realize (better realize o)

Ah-ah-ahn
And I know them might feel tonight (tonight)
I no mind, I wan dey tonight
I wan mayan, feel alright
Ah-ah-ahn, yeah (oh baby)
Call my people make we dey tonight (make we dey tonight)
Make we fall in, make we all align (make we dey all night)

Everybody fall in, oya, just fall in
Big bag, every day calling
E don tey, now we don turn king
Top feeling, yeah, my brother, trust me
We don turn king, every day balling (balling)
I no dey mind wetin comes to me
Ní Ojuelegba, Shitta, I dey where my people dey ginger
Any sound dey burst up the speaker

Elédùmarè na Him dey ginger me nicely
Ojú rí kò sẹ sọ
Òun Bàbá ṣe, kò ṣe kọ
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last, but tough people do, we go stand tall, yeah
Eyes red like we choko
Puff pass for the pain, yeah, ẹ'ja lọ

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings