Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Good Or Bad (Oway)

๐Ÿ‘ค J. Martins โ€ข ๐ŸŽผ Get Serious โ€ข โฑ๏ธ 4:06
๐ŸŽต 2618 characters
โฑ๏ธ 4:06 duration
๐Ÿ†” ID: 9204223

๐Ÿ“œ Lyrics

Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh (everybody, everybody say eh)
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh (Chineke me)

Oway, oway
Eh-eh, eh-eh
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh

Everybody say
If you like you good eh, if you like you bad eh
Anything wey you do for this life, my brother na for your head oh
This one na true story oh, J. Martins and Timaya eh (RudeBoy)
Anyhow wey we dey creze dey go, na so the people dem ah mental o
If you get money, you no get, na so some people go dey vex say
If you talk, you no talk, dem go say you to talk
Make we just dey jolly dey go
Dem mama, dem papa (dem papa, eh) mek you hear me wellu wellu oh, eh
Who God has blessed (chai) no man can curse

Oway, oway
Eh-eh, eh-eh
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh

Che, Chineke me
Call me Timaya, just because I'm getting higher
Bad belle people don dey wonder
Eh, ma brother man, I dey strike like thunder, say
Dem dey call me Timaya
Na be Egberi Papa One of Bayelsa
Eh, everybody don begin dey wonder
Say Timaya dey blow like ba-bazooka, say chai

Na me be the paya paya
Be like an R. Kelly, paya paya
Eh, everybody wanna taya taya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
Chai, say na me be the paya paya, paya paya, paya paya
Eh, everybody wanna paya paya
Mama and papa, the people dem dey want to deh paya paya (chai!)

Oway, oway
Eh-eh, eh-eh
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh (eh)

Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh (people, people, people, people)
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh (yeah, yeah)

E get as you go do dem, do dem
Some people dem sit down for corner dey criticize you, dey pompay
Na so fire go dey burn dem
All dem bagas wey dey plan make I fall dem go see me dey go up higher
Anyhow wey e be make you know say Baba God dey for your side eh
Make una hear am eh (J. Martins I don come again)

Oway, oway
Eh-eh, eh-eh (unu bia le)
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh (unu bia le)

Oway, oway
Eh-eh, eh-eh (unu bia le)
Oway, oway (unu bia le)
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh

Na me be the paya paya
Be like an R. Kelly, paya paya
Eh, everybody wanna taya taya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
Chai, na me be the paya paya
Be like an R. Kelly, paya paya
Eh, everybody wanna taya taya
Mama and papa, the people dem dey want to deh paya paya, chai!

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.64] Oh-oh-oh, oh-oh-oh
[00:03.28] Oh-oh, oh-oh (everybody, everybody say eh)
[00:05.13] Oh-oh-oh, oh-oh-oh
[00:07.63] Oh-oh, oh-oh (Chineke me)
[00:09.84] Oway, oway
[00:11.91] Eh-eh, eh-eh
[00:14.39] Oway, oway
[00:16.58] Eh-eh
[00:17.43] Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
[00:23.03] Oway, oway
[00:25.32] Eh-eh
[00:27.41] Everybody say
[00:28.39] If you like you good eh, if you like you bad eh
[00:32.71] Anything wey you do for this life, my brother na for your head oh
[00:37.24] This one na true story oh, J. Martins and Timaya eh (RudeBoy)
[00:41.88] Anyhow wey we dey creze dey go, na so the people dem ah mental o
[00:46.25] If you get money, you no get, na so some people go dey vex say
[00:50.63] If you talk, you no talk, dem go say you to talk
[00:52.92] Make we just dey jolly dey go
[00:55.28] Dem mama, dem papa (dem papa, eh) mek you hear me wellu wellu oh, eh
[00:59.70] Who God has blessed (chai) no man can curse
[01:03.01] Oway, oway
[01:05.34] Eh-eh, eh-eh
[01:07.66] Oway, oway
[01:09.77] Eh-eh
[01:10.69] Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
[01:16.42] Oway, oway
[01:18.68] Eh-eh
[01:19.88] Che, Chineke me
[01:21.96] Call me Timaya, just because I'm getting higher
[01:25.84] Bad belle people don dey wonder
[01:28.14] Eh, ma brother man, I dey strike like thunder, say
[01:30.64] Dem dey call me Timaya
[01:32.68] Na be Egberi Papa One of Bayelsa
[01:34.75] Eh, everybody don begin dey wonder
[01:36.89] Say Timaya dey blow like ba-bazooka, say chai
[01:39.78] Na me be the paya paya
[01:41.64] Be like an R. Kelly, paya paya
[01:43.77] Eh, everybody wanna taya taya
[01:45.31] Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
[01:48.07] Chai, say na me be the paya paya, paya paya, paya paya
[01:52.69] Eh, everybody wanna paya paya
[01:54.32] Mama and papa, the people dem dey want to deh paya paya (chai!)
[01:56.77] Oway, oway
[01:58.70] Eh-eh, eh-eh
[02:01.06] Oway, oway
[02:03.14] Eh-eh
[02:04.15] Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
[02:09.98] Oway, oway
[02:12.08] Eh-eh (eh)
[02:14.04] Oh-oh-oh, oh-oh-oh
[02:16.57] Oh-oh, oh-oh
[02:18.68] Oh-oh-oh, oh-oh-oh
[02:21.28] Oh-oh, oh-oh (people, people, people, people)
[02:23.03] Oh-oh-oh, oh-oh-oh
[02:25.43] Oh-oh, oh-oh
[02:27.39] Oh-oh-oh, oh-oh-oh
[02:29.97] Oh-oh (yeah, yeah)
[02:31.93] E get as you go do dem, do dem
[02:33.67] Some people dem sit down for corner dey criticize you, dey pompay
[02:36.02] Na so fire go dey burn dem
[02:37.76] All dem bagas wey dey plan make I fall dem go see me dey go up higher
[02:42.31] Anyhow wey e be make you know say Baba God dey for your side eh
[02:46.87] Make una hear am eh (J. Martins I don come again)
[02:50.04] Oway, oway
[02:51.97] Eh-eh, eh-eh (unu bia le)
[02:54.36] Oway, oway
[02:56.52] Eh-eh
[02:57.50] Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
[03:03.33] Oway, oway
[03:05.32] Eh-eh (unu bia le)
[03:07.58] Oway, oway
[03:09.72] Eh-eh, eh-eh (unu bia le)
[03:12.13] Oway, oway (unu bia le)
[03:14.44] Eh-eh
[03:15.03] Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
[03:21.10] Oway, oway
[03:23.20] Eh-eh
[03:26.40] Na me be the paya paya
[03:28.16] Be like an R. Kelly, paya paya
[03:30.56] Eh, everybody wanna taya taya
[03:32.13] Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
[03:34.55] Chai, na me be the paya paya
[03:36.84] Be like an R. Kelly, paya paya
[03:39.13] Eh, everybody wanna taya taya
[03:40.68] Mama and papa, the people dem dey want to deh paya paya, chai!
[03:43.89]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings