Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Apostle

๐Ÿ‘ค Portable โ€ข ๐ŸŽผ Ika of Africa โ€ข โฑ๏ธ 3:11
๐ŸŽต 1832 characters
โฑ๏ธ 3:11 duration
๐Ÿ†” ID: 9205752

๐Ÿ“œ Lyrics

Apostoli must to hear this (ilu)
Oromi dori o dori, o dori pastor o
Pelu awon omo ijo
Omo olalomiage nio
Dem call me portable babe o
Shoka lo se beat

Pastor no wan go heaven again o
Comot your eye for church money
Na pastor get am
Members donated bulletproof car for the pastor
And the same pastor got attack by who
By unknown gunmen
Security wey dey guide pastor o
Dem no get bulletproof car
Members wey dey follow pastor o
Dem no get bulletproof car
Only pastor and family
Dem dey use bulletproof car
Pastor no wan go heaven
Why you no wan heaven
Pastor no wan go heaven again o

(Apostoli must to hear this)
Apostoli must to hear this
(Apostoli must to hear this)

Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven
Pastor no wan go heaven again o
Member worshiping their pastor
Dem never wise up
Security no get bulletproof car
Many people peme leyin pastor o
Only pastor no die o
Ase omo oro ni pastor o
Member still celebrated the incident as a miracle o
Bulletproof car save the pastor not a miracle o

(Apostoli must to hear this)
Apostoli must to hear this
(Apostoli must to hear this)

Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven
Pastor no wan go heaven again o
Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven
Pastor no wan go heaven again o
Comot your eye for church money
Na pastor get am
Eni tio gbon lawe ma n gbo
Iwo na ma dira o
Pastor pade oluwo awo rawo na se pade lado
Emi ati pastor o
Ajo ma n pade nibi tan ti se ogun owo
Won lo fi ejomi sun Babalawo
Ko mope fans mi ni Babalawo
O mu ejo mi do do alfa
Emi ati Alfa n lajo ma faja o
Kini mafaaja o
Pastor no wan go heaven
Why you no wan go heaven
Pastor no wan go heaven again o (ilu)

(Apostoli must to hear this)
Apostoli must to hear this
(Apostoli must to hear this)
(Apostoli must to hear this)
(Apostoli must to hear this)
(Apostoli must to hear this)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.04] Apostoli must to hear this (ilu)
[00:02.34]
[00:04.53] Oromi dori o dori, o dori pastor o
[00:08.29] Pelu awon omo ijo
[00:11.65] Omo olalomiage nio
[00:13.85] Dem call me portable babe o
[00:16.28] Shoka lo se beat
[00:17.13] Pastor no wan go heaven again o
[00:20.92] Comot your eye for church money
[00:23.81] Na pastor get am
[00:25.75] Members donated bulletproof car for the pastor
[00:30.77] And the same pastor got attack by who
[00:34.92] By unknown gunmen
[00:38.33] Security wey dey guide pastor o
[00:40.53] Dem no get bulletproof car
[00:44.32] Members wey dey follow pastor o
[00:46.17] Dem no get bulletproof car
[00:49.72] Only pastor and family
[00:51.93] Dem dey use bulletproof car
[00:55.33] Pastor no wan go heaven
[00:57.48] Why you no wan heaven
[00:59.36] Pastor no wan go heaven again o
[01:03.09] (Apostoli must to hear this)
[01:05.25] Apostoli must to hear this
[01:07.19] (Apostoli must to hear this)
[01:10.58] Pastor no wan go heaven
[01:12.78] Why you no wan go heaven
[01:14.38] Pastor no wan go heaven again o
[01:18.31] Member worshiping their pastor
[01:20.53] Dem never wise up
[01:24.07] Security no get bulletproof car
[01:26.26] Many people peme leyin pastor o
[01:28.26] Only pastor no die o
[01:30.01] Ase omo oro ni pastor o
[01:33.94] Member still celebrated the incident as a miracle o
[01:39.22] Bulletproof car save the pastor not a miracle o
[01:42.97] (Apostoli must to hear this)
[01:45.12] Apostoli must to hear this
[01:46.95] (Apostoli must to hear this)
[01:49.19] Pastor no wan go heaven
[01:50.74] Why you no wan go heaven
[01:52.69] Pastor no wan go heaven again o
[01:56.45] Pastor no wan go heaven
[01:58.27] Why you no wan go heaven
[02:00.12] Pastor no wan go heaven again o
[02:03.98] Comot your eye for church money
[02:06.58] Na pastor get am
[02:08.50] Eni tio gbon lawe ma n gbo
[02:11.92] Iwo na ma dira o
[02:15.11] Pastor pade oluwo awo rawo na se pade lado
[02:19.82] Emi ati pastor o
[02:22.09] Ajo ma n pade nibi tan ti se ogun owo
[02:26.87] Won lo fi ejomi sun Babalawo
[02:30.22] Ko mope fans mi ni Babalawo
[02:34.64] O mu ejo mi do do alfa
[02:36.86] Emi ati Alfa n lajo ma faja o
[02:41.00] Kini mafaaja o
[02:42.32] Pastor no wan go heaven
[02:44.44] Why you no wan go heaven
[02:46.00] Pastor no wan go heaven again o (ilu)
[02:50.14] (Apostoli must to hear this)
[02:51.93] Apostoli must to hear this
[02:53.88] (Apostoli must to hear this)
[02:57.01] (Apostoli must to hear this)
[03:00.93] (Apostoli must to hear this)
[03:04.93] (Apostoli must to hear this)
[03:05.44]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings