Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Grateful

๐Ÿ‘ค Steps & Kaptain โ€ข ๐ŸŽผ Grateful โ€ข โฑ๏ธ 3:40
๐ŸŽต 2159 characters
โฑ๏ธ 3:40 duration
๐Ÿ†” ID: 9207797

๐Ÿ“œ Lyrics

Eh
It's your boy kaptain

See

Dem they call you baller, baller you dey pumb chest
You forget say even Ronaldo sef dey warm bench
Na you God bless today, na me e go be next
E go reach everybody hand, brother man flex
You enter quilox dey ball without budget
Put six figures for table water take light casket

Enter Cubana, white bottle fall
Black bottle fall out
Gold bottle fall out
Na your reggae don turn blue
Money finish wey your real goons
When money dey your mi ley no see you
But you dey deliver when sarafina bill you

See abolo no get business with comb
That's why money Japaa, everyone go
So use your brain next time because e sure another flexing must show
Ye, ye oh

Because you fly first class oh
E no mean say I no go buy my jet one day
So as I dey work as I dey pray
I no say papers go turn up
O my God,I'm pray'n for my day

I thank my God for another day
Person wey one chop go, e go chop
I wan get money pass dangote
Dey here, dey here, dey here o
I go blow Benz o, blow Benz o
Wawawawawaooo

I go progress o, progress oh
Dey here o, dey here o, dey here oh
I go progress o, progress oh
Wawaaoo

I go progress o, progress oh
See
We want to flex, we no wan broke, oh
We wan fall out in expensive clothes yeah
We wan make momsi younger
So when dem see her dem go say hin pikin money just dey show... chee

We wan enter our own house
We wan to drive our own car
We wan be the only bae to our olive eeh
(To our olive ehh)
So when we go like make am

This year
Double promotion
This year
Matriculation
This year
Graduation
This year

Make everywhere jam
This year
All my squad dem bam
This year
Baba na you dey run am

Na we dey hustle buh na you dey run am
Chee oo
Because you fly first class
E no mean say I no go buy my jet one day
So as I dey work as I dey pray
I no say papers go turn up
O my God,I'm pray'n for my day

I thank my God for another day
Person wey one chop go, e go chop
I wan get money pass dangote
Dey here, dey here, dey here o
I go progress o, progress o
Wawawawawaooo

I go Progress o, progress oh
Dey here o, dey here o, dey here oh
I go progress o, progress oh
Wawaaoo
I go progress o, progress oh
It's your boy kaptain

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.70] Eh
[00:08.87] It's your boy kaptain
[00:12.95]
[00:18.35] See
[00:19.73] Dem they call you baller, baller you dey pumb chest
[00:21.50] You forget say even Ronaldo sef dey warm bench
[00:24.65] Na you God bless today, na me e go be next
[00:26.91] E go reach everybody hand, brother man flex
[00:29.37] You enter quilox dey ball without budget
[00:31.61] Put six figures for table water take light casket
[00:34.26] Enter Cubana, white bottle fall
[00:37.68] Black bottle fall out
[00:38.59] Gold bottle fall out
[00:39.87] Na your reggae don turn blue
[00:41.30] Money finish wey your real goons
[00:43.63] When money dey your mi ley no see you
[00:45.51] But you dey deliver when sarafina bill you
[00:47.91] See abolo no get business with comb
[00:50.28] That's why money Japaa, everyone go
[00:53.80] So use your brain next time because e sure another flexing must show
[00:59.25] Ye, ye oh
[00:59.75] Because you fly first class oh
[01:02.15] E no mean say I no go buy my jet one day
[01:05.05] So as I dey work as I dey pray
[01:07.58] I no say papers go turn up
[01:10.12] O my God,I'm pray'n for my day
[01:13.33] I thank my God for another day
[01:15.03] Person wey one chop go, e go chop
[01:17.49] I wan get money pass dangote
[01:19.53] Dey here, dey here, dey here o
[01:22.00] I go blow Benz o, blow Benz o
[01:24.92] Wawawawawaooo
[01:27.53] I go progress o, progress oh
[01:29.78] Dey here o, dey here o, dey here oh
[01:31.97] I go progress o, progress oh
[01:34.75] Wawaaoo
[01:37.09] I go progress o, progress oh
[01:38.93] See
[01:39.87] We want to flex, we no wan broke, oh
[01:41.66] We wan fall out in expensive clothes yeah
[01:44.25] We wan make momsi younger
[01:46.23] So when dem see her dem go say hin pikin money just dey show... chee
[01:49.05] We wan enter our own house
[01:51.44] We wan to drive our own car
[01:53.60] We wan be the only bae to our olive eeh
[01:56.06] (To our olive ehh)
[01:58.77] So when we go like make am
[02:00.21] This year
[02:01.58] Double promotion
[02:02.75] This year
[02:04.01] Matriculation
[02:05.23] This year
[02:06.31] Graduation
[02:07.67] This year
[02:08.89] Make everywhere jam
[02:10.20] This year
[02:11.39] All my squad dem bam
[02:12.63] This year
[02:13.93] Baba na you dey run am
[02:15.68] Na we dey hustle buh na you dey run am
[02:17.95] Chee oo
[02:19.14] Because you fly first class
[02:21.10] E no mean say I no go buy my jet one day
[02:24.09] So as I dey work as I dey pray
[02:27.12] I no say papers go turn up
[02:29.38] O my God,I'm pray'n for my day
[02:31.66] I thank my God for another day
[02:34.02] Person wey one chop go, e go chop
[02:36.41] I wan get money pass dangote
[02:38.72] Dey here, dey here, dey here o
[02:41.40] I go progress o, progress o
[02:44.07] Wawawawawaooo
[02:46.25] I go Progress o, progress oh
[02:48.34] Dey here o, dey here o, dey here oh
[02:50.91] I go progress o, progress oh
[02:53.95] Wawaaoo
[02:56.10] I go progress o, progress oh
[03:00.98] It's your boy kaptain
[03:03.36]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings