Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Toxynn ft Otega - No Stress (Official Music Video)

๐Ÿ‘ค Tosynn โ€ข ๐ŸŽผ Tosynn Videos โ€ข โฑ๏ธ 2:31
๐ŸŽต 1284 characters
โฑ๏ธ 2:31 duration
๐Ÿ†” ID: 9223445

๐Ÿ“œ Lyrics

IYonu oluwa ni mofin gara
Mi o lowo i aint gat no paper
Ibaje eniyan ma bawon wa
Gucci pon my head on me later
If I get money I go do for you
If I get money I go try give you
If I get money I go do for you
If I get money I go try give you
Oooooh oooh ooh oh ah

NO dey stress me
Oro owo lo oun bami ego
NO dey stress me
Oro owo lo oun bami ego
NO dey stress me
Oro owo lo oun bami ego
Omo no dey stress me

Iyanu oluwan ni mofin gara
I know say people plenty wey go trip if dem sabi ask me I dey run am
Emi oro owo nikan
Oro owonikan lobami
A o mo eni to yin ibon lojo na
A o mo eni to yin ibon ni junction yehn
Another shot fired another man down
Me I get my life me I never back out
Omo if I get I go give you
Me I no dey like make I no get
If money dey no issue
Wetin money no fit solve I no know yet
So many times I go dey my last kobo and I no disturb nobody
So many times wey you get your problem no disturb my body

NO dey stress me
Oro owo lo oun bami ego
NO dey stress me
Oro owo lo oun bami ego
NO dey stress me
Oro owo lo oun bami ego
Omo no dey stress me
Oro owo lo oun bami

NA only money talk fit to cool me down
You say you no know me you go know me now
Cus you gat six figures see your bank account
Na when my time come you no fit shut me down
Oro owo lo oun ba mi ooo

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:21.20] IYonu oluwa ni mofin gara
[00:24.22] Mi o lowo i aint gat no paper
[00:28.33] Ibaje eniyan ma bawon wa
[00:28.64] Gucci pon my head on me later
[00:28.74] If I get money I go do for you
[00:30.91] If I get money I go try give you
[00:31.16] If I get money I go do for you
[00:31.38] If I get money I go try give you
[00:34.86] Oooooh oooh ooh oh ah
[00:38.69] NO dey stress me
[00:40.57] Oro owo lo oun bami ego
[00:42.15] NO dey stress me
[00:45.08] Oro owo lo oun bami ego
[00:47.84] NO dey stress me
[00:50.12] Oro owo lo oun bami ego
[00:52.52] Omo no dey stress me
[00:55.08] Iyanu oluwan ni mofin gara
[00:57.37] I know say people plenty wey go trip if dem sabi ask me I dey run am
[01:01.54] Emi oro owo nikan
[01:04.46] Oro owonikan lobami
[01:06.65] A o mo eni to yin ibon lojo na
[01:08.84] A o mo eni to yin ibon ni junction yehn
[01:11.50] Another shot fired another man down
[01:14.16] Me I get my life me I never back out
[01:16.81] Omo if I get I go give you
[01:18.98] Me I no dey like make I no get
[01:21.13] If money dey no issue
[01:23.28] Wetin money no fit solve I no know yet
[01:25.71] So many times I go dey my last kobo and I no disturb nobody
[01:30.24] So many times wey you get your problem no disturb my body
[01:34.62] NO dey stress me
[01:36.91] Oro owo lo oun bami ego
[01:39.06] NO dey stress me
[01:41.16] Oro owo lo oun bami ego
[01:43.85] NO dey stress me
[01:45.71] Oro owo lo oun bami ego
[01:48.27] Omo no dey stress me
[01:50.52] Oro owo lo oun bami
[01:51.89] NA only money talk fit to cool me down
[01:54.03] You say you no know me you go know me now
[01:56.12] Cus you gat six figures see your bank account
[01:58.67] Na when my time come you no fit shut me down
[02:00.99] Oro owo lo oun ba mi ooo
[02:11.20]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings