Target You (feat. Syemca)
๐ต 2428 characters
โฑ๏ธ 3:05 duration
๐ ID: 9225726
๐ Lyrics
Hey, hey
I no go lie dey see you too
It all depends on what you wan do
No pretend, make you just dey true
As e dey do me na so e dey do you
I no go lie I dey hala everyday
I wonder why you no dey look my way
Abi e get e something when I never do?
Abi you want make I somersault too?
Abi e get another pattern when I never know?
Make you tell me make I do the needful
Life is too short, baby report
Make na me and you be our life support
I don't wanna be a faithful pervert
(Abi you never know?)
See, I just wanna to be a simple lover
(Say, na so the thing go) yeah
E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to break bread
I know you want to know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it could be peaceful too
Oya, baby, kia-kia make we link up
Make ojukokoro people no con dey snatch us
I guarantee you I go always defend us
As I go love you e go make e people jealous
I just wan roll, just me and you eh
Forget whatever dem do you
Abi you get another pattern wey I never see?
Anyhow you want am I gat you and me
I don't wanna be a faithful pervert
(Abi you no go like to know?)
See, I just want to be a simple lover
(Ah, no let the thing go) yeah

Na peaceful chilling around my way
Good, good loving for you all the way
Abi e get another pattern wey you wan see?
Make you tell me make I show you for free
I don't wanna be a faithful pervert
(Ah, I don't want to be that for sure)
See, I just want to be a simple lover
(Ah, baby, let this love flow) yeah

Ehen
E get as you dey do me
E get as you dey do me
E get as you dey do me (Mixing with Foster)
Ehen
E get as you dey do me
E get as you dey do me
E get as you dey do me
Ehen
Infact just leave am like that
Anything wey you choose to do man
Na you hand e dey now

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:02.00] Hey, hey
[00:07.79] I no go lie dey see you too
[00:10.66] It all depends on what you wan do
[00:13.04] No pretend, make you just dey true
[00:15.30] As e dey do me na so e dey do you
[00:17.90] I no go lie I dey hala everyday
[00:20.33] I wonder why you no dey look my way
[00:22.10] Abi e get e something when I never do?
[00:24.66] Abi you want make I somersault too?
[00:26.99] Abi e get another pattern when I never know?
[00:29.97] Make you tell me make I do the needful
[00:31.90] Life is too short, baby report
[00:34.64] Make na me and you be our life support
[00:36.01] I don't wanna be a faithful pervert
[00:38.11] (Abi you never know?)
[00:42.30] See, I just wanna to be a simple lover
[00:43.91] (Say, na so the thing go) yeah
[00:45.93] E get why I dey target you
[00:48.71] You different from the whole of your crew
[00:50.83] E get the way you dey look me too
[00:52.66] And that is why I dey suspect you
[00:55.30] I know you want for us to break bread
[00:57.72] I know you want to know wetin dey my head
[00:59.72] See this loving, I want it trending
[01:02.76] And it could be peaceful too
[01:04.43] Oya, baby, kia-kia make we link up
[01:07.17] Make ojukokoro people no con dey snatch us
[01:09.70] I guarantee you I go always defend us
[01:11.90] As I go love you e go make e people jealous
[01:14.95] I just wan roll, just me and you eh
[01:16.98] Forget whatever dem do you
[01:20.09] Abi you get another pattern wey I never see?
[01:22.15] Anyhow you want am I gat you and me
[01:23.54] I don't wanna be a faithful pervert
[01:27.05] (Abi you no go like to know?)
[01:29.05] See, I just want to be a simple lover
[01:30.74] (Ah, no let the thing go) yeah
[01:33.69] E get why I dey target you
[01:35.54] You different from the whole of your crew
[01:38.11] E get the way you dey look me too
[01:40.88] And that is why I dey suspect you
[01:42.92] I know you want for us to break bread
[01:45.42] I know you want to know wetin dey my head
[01:47.34] See this loving, I want it trending
[01:49.86] And it could be peaceful too
[01:52.77] Na peaceful chilling around my way
[01:56.09] Good, good loving for you all the way
[01:58.38] Abi e get another pattern wey you wan see?
[02:00.12] Make you tell me make I show you for free
[02:03.23] I don't wanna be a faithful pervert
[02:06.78] (Ah, I don't want to be that for sure)
[02:08.18] See, I just want to be a simple lover
[02:10.20] (Ah, baby, let this love flow) yeah
[02:12.81] E get why I dey target you
[02:15.56] You different from the whole of your crew
[02:17.33] E get the way you dey look me too
[02:19.47] And that is why I dey suspect you
[02:21.53] I know you want for us to break bread
[02:23.85] I know you want to know wetin dey my head
[02:26.16] See this loving, I want it trending
[02:29.09] And it could be peaceful too
[02:32.08] Ehen
[02:34.16] E get as you dey do me
[02:35.57] E get as you dey do me
[02:38.07] E get as you dey do me (Mixing with Foster)
[02:41.02] Ehen
[02:43.12] E get as you dey do me
[02:45.65] E get as you dey do me
[02:48.25] E get as you dey do me
[02:50.78] Ehen
[02:52.15] Infact just leave am like that
[02:54.40] Anything wey you choose to do man
[02:56.43] Na you hand e dey now
[02:58.98]