Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

For Instance

๐Ÿ‘ค 2Baba โ€ข ๐ŸŽผ 2Baba Videos โ€ข โฑ๏ธ 3:48
๐ŸŽต 3282 characters
โฑ๏ธ 3:48 duration
๐Ÿ†” ID: 9227410

๐Ÿ“œ Lyrics

Yeah, yeah
Ehn, ehn, eh, who dey? Wetin them talk?
Ehn, eh, eh?
Wetin them talk? (Chai, no be small thing o)
Chineke me, no be small thing o (you say?)
Yee!
Ehn, wetin them talk? How you take know?
Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah
Eh

(Oya) see, for instance
Say I be the one wey dem give chance
Say I be the one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree to agree to create chance
But now I am not of importance
'Cause now I am looking from a distance
And that's why it give dem the chance to do us and turn us to victim of circumstance

Dem just dey ignore our existence
Dey create excuse, dey use excuse to buy plans
Ay, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When dem in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance, lord
Oh, my God

Hala ah-e-yeah
Feel I'm feeling is a feeling, means you feeling my flow
And then you know say it's so, so
Hala ah-e-yeah
In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala ah-e-yeah
Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala ah-e-yeah
Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah
Hala ah-e-yeah

See this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to dey
To dey hala ah-e-yeah
Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey
To dey hala ah-e-yeah
Stand look around you and I bet you, you go want to dey
To dey hala ah-e-yeah
Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah

For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance?
Shey I go create the scenery for better to plenty?
To dey make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away to a place wey e be say I go dey be like to break-dance
Where dem go respect my skills for instance

Where dem go no go just dey, dey play pranks
On top the people wey work the way wey givethem the key to the door, to the substance
Wey dem just dey use with the freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans e dey create annoyance for my hand, so

Hala ah-e-yeah
Feel I'm feeling is a feeling, means you feeling my flow
And then you know say it's so, so
Hala ah-e-yeah
In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala ah-e-yeah
Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala ah-e-yeah
Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah
Hala ah-e-yeah

See this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to dey
To dey hala ah-e-yeah
Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey
To dey hala ah-e-yeah
Stand look around you and I bet you, you go want to dey
To dey hala ah-e-yeah
Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah

Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah
Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) eh
Make we dey give chance
Instead of gather money to dey go France
Ay, chai (not to dey come dance)
Ay, oh, hala ah-e-yeah (Baale of Nigerians)
Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) baale of Nigerians
Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah)
Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah), hala ah-e-yeah
Hala ah-e-yeah (Chineke me)
Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.07] Yeah, yeah
[00:03.65] Ehn, ehn, eh, who dey? Wetin them talk?
[00:08.00] Ehn, eh, eh?
[00:11.83] Wetin them talk? (Chai, no be small thing o)
[00:14.64] Chineke me, no be small thing o (you say?)
[00:15.86] Yee!
[00:17.10] Ehn, wetin them talk? How you take know?
[00:19.59] Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah
[00:25.01] Eh
[00:25.99] (Oya) see, for instance
[00:28.46] Say I be the one wey dem give chance
[00:30.84] Say I be the one wey dey make plans
[00:33.19] For all man to benefit abi
[00:35.10] To make we disagree to agree to create chance
[00:38.23] But now I am not of importance
[00:40.50] 'Cause now I am looking from a distance
[00:43.06] And that's why it give dem the chance to do us and turn us to victim of circumstance
[00:48.19] Dem just dey ignore our existence
[00:50.67] Dey create excuse, dey use excuse to buy plans
[00:53.09] Ay, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play
[00:56.14] All we get is a pursing glance
[00:58.40] Anytime we stand for resistance
[01:00.81] When dem in the act of exploitance
[01:03.19] Abi we just be living in a trance, lord
[01:05.71] Oh, my God
[01:06.92] Hala ah-e-yeah
[01:08.10] Feel I'm feeling is a feeling, means you feeling my flow
[01:10.33] And then you know say it's so, so
[01:12.15] Hala ah-e-yeah
[01:13.40] In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala ah-e-yeah
[01:18.53] Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala ah-e-yeah
[01:23.22] Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah
[01:27.05] Hala ah-e-yeah
[01:28.42] See this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to dey
[01:31.56] To dey hala ah-e-yeah
[01:33.60] Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey
[01:36.79] To dey hala ah-e-yeah
[01:38.35] Stand look around you and I bet you, you go want to dey
[01:41.78] To dey hala ah-e-yeah
[01:43.59] Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah
[01:47.15] For instance
[01:48.24] Say emi ni Baale of Nigerians
[01:50.74] Shey I go dey respect your own stance?
[01:53.34] Shey I go create the scenery for better to plenty?
[01:56.15] To dey make we dey give chance
[01:58.38] Instead of to dey pack the money go France
[02:00.74] Dey make suffer to full in abundance
[02:03.21] Dey make me to wan run away to a place wey e be say I go dey be like to break-dance
[02:08.27] Where dem go respect my skills for instance
[02:10.72] Where dem go no go just dey, dey play pranks
[02:13.02] On top the people wey work the way wey givethem the key to the door, to the substance
[02:18.15] Wey dem just dey use with the freelance
[02:20.76] Their looting no dey give us assurance
[02:23.17] Repentance no dey their plans e dey create annoyance for my hand, so
[02:27.19] Hala ah-e-yeah
[02:28.48] Feel I'm feeling is a feeling, means you feeling my flow
[02:30.33] And then you know say it's so, so
[02:31.93] Hala ah-e-yeah
[02:33.49] In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala ah-e-yeah
[02:38.49] Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala ah-e-yeah
[02:43.30] Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah
[02:47.00] Hala ah-e-yeah
[02:48.56] See this type of thing wey we dey feel wey dey make me dey want to dey
[02:51.83] To dey hala ah-e-yeah
[02:53.56] Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey
[02:56.82] To dey hala ah-e-yeah
[02:58.55] Stand look around you and I bet you, you go want to dey
[03:01.85] To dey hala ah-e-yeah
[03:03.38] Hala ah-e-yeah for the thing wey you see wey make you hala ah-e-yeah
[03:07.27] Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah
[03:12.27] Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) eh
[03:16.37] Make we dey give chance
[03:18.26] Instead of gather money to dey go France
[03:20.62] Ay, chai (not to dey come dance)
[03:22.61] Ay, oh, hala ah-e-yeah (Baale of Nigerians)
[03:26.25] Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah) baale of Nigerians
[03:29.75] Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah)
[03:32.28] Hala ah-e-yeah (hala ah-e-yeah), hala ah-e-yeah
[03:37.16] Hala ah-e-yeah (Chineke me)
[03:39.59] Hala ah-e-yeah, hala ah-e-yeah
[03:44.32]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings