Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

MIDF (Na Money I Dey Find)

๐Ÿ‘ค Victor AD โ€ข ๐ŸŽผ MIDF (Na Money I Dey Find) โ€ข โฑ๏ธ 2:50
๐ŸŽต 1221 characters
โฑ๏ธ 2:50 duration
๐Ÿ†” ID: 9229198

๐Ÿ“œ Lyrics

No fit envy person
Wey no know God
E be like e soldier
Wey no hold gun
I pray to Jehovah
As I dey labour
Na money I dey find oh

Lordy bless e my family
And my neighbors (abegi bless us oh)
I know sometimes
We too dey mess up
But we pray for your mercy
And your favor
Na money we dey find oh
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo

Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
You see this e hustle
No get days off
Once you don land

You no fit take off
Na baba God be pilot
Na him dey take off
Na money I Dey find o
We go work and e work
We no go give up (no go give up o)
I never see wetin wan break us
Till we get e d dough
And Lambo urus
Na money we Dey find o
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA

If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:17.62] No fit envy person
[00:18.59] Wey no know God
[00:21.82] E be like e soldier
[00:23.02] Wey no hold gun
[00:26.80] I pray to Jehovah
[00:28.03] As I dey labour
[00:31.05] Na money I dey find oh
[00:36.00] Lordy bless e my family
[00:37.43] And my neighbors (abegi bless us oh)
[00:40.72] I know sometimes
[00:42.25] We too dey mess up
[00:45.22] But we pray for your mercy
[00:47.06] And your favor
[00:50.20] Na money we dey find oh
[00:55.40] Person wey no get helper
[00:57.76] Don dey give light to NEPA
[00:59.88] If dem wan try to check am
[01:01.99] Make dem no go forget am
[01:04.05] Say na God e dey guide o, guide o
[01:07.04] Jesu Christi Oba Mimo
[01:13.55] Person wey no get helper
[01:15.95] Don dey give light to NEPA
[01:18.35] If dem wan try to check am
[01:20.19] Make dem no go forget am
[01:22.54] Say na God e dey guide o, guide o
[01:25.42] Jesu Christi Oba Mimo
[01:32.38] You see this e hustle
[01:33.33] No get days off
[01:36.32] Once you don land
[01:37.74] You no fit take off
[01:41.06] Na baba God be pilot
[01:42.47] Na him dey take off
[01:45.30] Na money I Dey find o
[01:50.28] We go work and e work
[01:51.32] We no go give up (no go give up o)
[01:54.62] I never see wetin wan break us
[01:59.29] Till we get e d dough
[02:00.68] And Lambo urus
[02:03.91] Na money we Dey find o
[02:08.70] Person wey no get helper
[02:11.46] Don dey give light to NEPA
[02:13.53] If dem wan try to check am
[02:15.97] Make dem no go forget am
[02:17.92] Say na God e dey guide o, guide o
[02:20.86] Jesu Christi Oba Mimo
[02:27.46] Person wey no get helper
[02:29.59] Don dey give light to NEPA
[02:32.28] If dem wan try to check am
[02:34.27] Make dem no go forget am
[02:36.68] Say na God e dey guide o, guide o
[02:39.06] Jesu Christi Oba Mimo
[02:41.72]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings