Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Oyo

๐Ÿ‘ค Erigga โ€ข ๐ŸŽผ The Erigma II โ€ข โฑ๏ธ 3:25
๐ŸŽต 2927 characters
โฑ๏ธ 3:25 duration
๐Ÿ†” ID: 9244910

๐Ÿ“œ Lyrics

Pull up with the squad, give them knuckle make them chop
"Erigga don make am now" Na wetin them dey talk
How much for the drink? They no wan know, they don dey pop
Area too dey overdo na why police too dey burst
Dawg, who they shoot that one na him luck
Wetin police hate pass na two and dreadlocks
Ip yolo, Ip yolo
We no get money for babe, Teddy p yolo

Hunger dey slap man for face for where him wife dey
Him last hope na merrybet, na there him life dey
Nepa dey fuck up steady, dey use the light play
We no dey see the light, no be say we no like pay
My mama when retire, government never pay her shishi
You need to see the responsibility when them pack give me
My text message, na family account full am

Na man dey rule man, so tell me wetin man do man

Iju nwa siri ke
Echekwe nne madu, ncho nwegi
So you better shine your eye
Because this life e be like market, ngb'on nnewi
Oyo, this life is personal
Everybody them dey run their race oh

Oyo, you are on your own
If you no get anything wey be your own

I'm here sipping this Henny
With my thought molding out
Looking at my own thoughts
It's like, my thoughts are feeling proud
Like what the fuck are you thinking?
Don't you know you are special?
Don't you know you are blessed?
Even in this recession
See, other people took a break
They let recession recess 'em
Ko kan aiye, why you stressin'

To ba fi ko kan aiye, bring the wesson
I make money and spend little with the people in the hood
Let's say I like supporting small business in the hood

Cherry get pikin wey dey uni and she dey sell beer
She get another little one with pretty girl flair
I mean, she also has to think about some health care
Awa kon wo some guys, how they know of welfare

But I gats move because the streets is not a good place
If we had a choice, we'd all agree it's not a good place
There's nothing cool about mosquitoe bites or zero light
(There's nothing cool about mosquitoe bite or zero light)

Iju nwa siri ke
Echekwe nne madu, ncho nwegi
So you better shine your eye

Because this life e be like market, ngb'on nnewi
Oyo, this life is personal
Everybody them dey run their race oh
Oyo, you are on your own
If you no get anything wey be your own, oyo

Yeah, na the beginning e hard oh
Another pikin dey the yard oh
When go sell recharge card oh
Situation very bad oh
No father figure, na the way when I take grow up
Give up no join, how you think say I take blow up?
E be like Val Regina show when I sit down with Ned
Instead of money, I collect him number instead
I'd rather stay connected, 'cause money dey distracting
You fit dey feel say you make but here's where you lacking
Police don burst you, which person number na him you wan call?
Hope no be me, 'cause I no go even see your call
If no be money you dey talk, abeg beware from me
I busy die, na why you no dey hear from me
But if na money you dey talk, you go hear from me
In short, no make any move until you hear from me

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:22.88] Pull up with the squad, give them knuckle make them chop
[00:25.25] "Erigga don make am now" Na wetin them dey talk
[00:28.05] How much for the drink? They no wan know, they don dey pop
[00:30.77] Area too dey overdo na why police too dey burst
[00:33.62] Dawg, who they shoot that one na him luck
[00:36.41] Wetin police hate pass na two and dreadlocks
[00:39.21] Ip yolo, Ip yolo
[00:41.84] We no get money for babe, Teddy p yolo
[00:44.66] Hunger dey slap man for face for where him wife dey
[00:47.42] Him last hope na merrybet, na there him life dey
[00:50.32] Nepa dey fuck up steady, dey use the light play
[00:53.03] We no dey see the light, no be say we no like pay
[00:55.71] My mama when retire, government never pay her shishi
[00:58.77] You need to see the responsibility when them pack give me
[01:01.42] My text message, na family account full am
[01:04.23] Na man dey rule man, so tell me wetin man do man
[01:07.93] Iju nwa siri ke
[01:10.28] Echekwe nne madu, ncho nwegi
[01:13.46] So you better shine your eye
[01:15.09] Because this life e be like market, ngb'on nnewi
[01:18.54] Oyo, this life is personal
[01:20.60] Everybody them dey run their race oh
[01:23.97] Oyo, you are on your own
[01:26.18] If you no get anything wey be your own
[01:28.88] I'm here sipping this Henny
[01:30.50] With my thought molding out
[01:32.13] Looking at my own thoughts
[01:33.17] It's like, my thoughts are feeling proud
[01:34.56] Like what the fuck are you thinking?
[01:35.86] Don't you know you are special?
[01:37.31] Don't you know you are blessed?
[01:38.54] Even in this recession
[01:40.12] See, other people took a break
[01:41.27] They let recession recess 'em
[01:42.71] Ko kan aiye, why you stressin'
[01:44.25] To ba fi ko kan aiye, bring the wesson
[01:45.48] I make money and spend little with the people in the hood
[01:48.43] Let's say I like supporting small business in the hood
[01:51.39] Cherry get pikin wey dey uni and she dey sell beer
[01:54.05] She get another little one with pretty girl flair
[01:56.76] I mean, she also has to think about some health care
[01:59.31] Awa kon wo some guys, how they know of welfare
[02:02.28] But I gats move because the streets is not a good place
[02:04.97] If we had a choice, we'd all agree it's not a good place
[02:07.89] There's nothing cool about mosquitoe bites or zero light
[02:10.61] (There's nothing cool about mosquitoe bite or zero light)
[02:14.70] Iju nwa siri ke
[02:17.12] Echekwe nne madu, ncho nwegi
[02:20.59] So you better shine your eye
[02:21.96] Because this life e be like market, ngb'on nnewi
[02:25.42] Oyo, this life is personal
[02:27.53] Everybody them dey run their race oh
[02:31.05] Oyo, you are on your own
[02:33.10] If you no get anything wey be your own, oyo
[02:36.61] Yeah, na the beginning e hard oh
[02:39.34] Another pikin dey the yard oh
[02:42.70] When go sell recharge card oh
[02:45.54] Situation very bad oh
[02:48.02] No father figure, na the way when I take grow up
[02:50.37] Give up no join, how you think say I take blow up?
[02:53.11] E be like Val Regina show when I sit down with Ned
[02:55.83] Instead of money, I collect him number instead
[02:58.62] I'd rather stay connected, 'cause money dey distracting
[03:01.43] You fit dey feel say you make but here's where you lacking
[03:04.21] Police don burst you, which person number na him you wan call?
[03:07.14] Hope no be me, 'cause I no go even see your call
[03:09.88] If no be money you dey talk, abeg beware from me
[03:12.40] I busy die, na why you no dey hear from me
[03:15.48] But if na money you dey talk, you go hear from me
[03:18.28] In short, no make any move until you hear from me
[03:20.46]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings