Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

4 Instance

👤 2Face Idibia 🎼 Grass 2 Grace ⏱️ 3:47
🎵 3330 characters
⏱️ 3:47 duration
🆔 ID: 9246064

📜 Lyrics

Yeah, yeah
Ehn, ehn, eh, who dey? Wetin them talk?
Ehn? Ehn?
Hai, chai! Wetin them talk? (No be small thing o)
Chineke me, no be small thing o (you say?)
Yeah, hala oyi eh
Ehn, wetin them talk? How you take know?
Hala oyi eh, hala oyi eh, eh!

See, for instance
Say I be the one wey dem give chance
Say I be the one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree to agree to create chance
But now I am not of importance
'Cause now I am looking from a distance
And that's why he give dem the chance to do us
And turn us to victim of circumstance

Dem just dey ignore our existence
Dey create excuse, dey use excuse to buy plans
Hai, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When dem in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance, Lord
Oh my God

Hala oyi eh
See what I'm feeling, means you feeling my flow
And then you know say it's so, so
Hala oyi eh
In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, hala oyi eh
Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala oyi eh
Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
Hala oyi eh

See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey
To dey hala oyi eh
Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey
To dey hala oyi eh
Stand look around you and I bet you, you go want to dey
To dey hala oyi eh
Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala, hala oyi eh

For instance
Say ẹ'mí ní Baálẹ̀ of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery for better to plenty
To dey make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away to a place
Wey e be say I go dey be like to break-dance
Where dem go respect my skills, for instance

Where dem go no go just dey, dey play pranks
On top the people wey work the way wey give them the key
To the door, to the substance
Wey dem just dey use with the freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans, e dey create annoyance for my hand, so

Hala oyi eh
See what I'm feeling, means you feeling my flow
And then you know say it's so, so
Hala oyi eh
In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala oyi eh
Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala oyi eh
Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
Hala oyi eh

See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey
To dey hala oyi eh
Even if I (hai) want to dey chill, I go still go (chai) dey want to dey (hai)
To dey hala oyi eh
Stand look around you (Chineke me) and I bet you, (hai, chai) you go want to dey
To dey hala oyi eh
Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh

Hala oyi eh, eh (hala oyi eh)
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hey, make we dey give chance (hala oyi eh)
Instead of gather money dey-dey go France
Ay, chai (not to dey come dance)

Ay, oh, hala oyi eh, eh-eh-eh (baálẹ̀ of Nigerians)
Hala oyi eh (hala oyi eh, eh-eh) baálẹ̀ of Nigerians
Hala oyi eh, eh-eh-eh (hala oyi eh, eh-eh-eh)
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh (hala oyi eh, eh-eh)
Hala oyi eh, eh-eh (Chineke me), ala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh

⏱️ Synced Lyrics

[00:00.29] Yeah, yeah
[00:03.59] Ehn, ehn, eh, who dey? Wetin them talk?
[00:08.12] Ehn? Ehn?
[00:11.33] Hai, chai! Wetin them talk? (No be small thing o)
[00:14.48] Chineke me, no be small thing o (you say?)
[00:16.15] Yeah, hala oyi eh
[00:17.54] Ehn, wetin them talk? How you take know?
[00:19.60] Hala oyi eh, hala oyi eh, eh!
[00:26.29] See, for instance
[00:28.22] Say I be the one wey dem give chance
[00:30.88] Say I be the one wey dey make plans
[00:33.35] For all man to benefit abi
[00:35.12] To make we disagree to agree to create chance
[00:38.11] But now I am not of importance
[00:40.53] 'Cause now I am looking from a distance
[00:43.19] And that's why he give dem the chance to do us
[00:45.77] And turn us to victim of circumstance
[00:48.15] Dem just dey ignore our existence
[00:50.54] Dey create excuse, dey use excuse to buy plans
[00:53.01] Hai, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play
[00:56.35] All we get is a pursing glance
[00:58.30] Anytime we stand for resistance
[01:00.88] When dem in the act of exploitance
[01:03.16] Abi we just be living in a trance, Lord
[01:05.88] Oh my God
[01:07.14] Hala oyi eh
[01:08.38] See what I'm feeling, means you feeling my flow
[01:10.42] And then you know say it's so, so
[01:12.35] Hala oyi eh
[01:13.46] In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, hala oyi eh
[01:18.52] Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala oyi eh
[01:23.55] Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
[01:27.25] Hala oyi eh
[01:28.33] See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey
[01:31.88] To dey hala oyi eh
[01:33.24] Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey
[01:36.79] To dey hala oyi eh
[01:38.62] Stand look around you and I bet you, you go want to dey
[01:41.94] To dey hala oyi eh
[01:43.48] Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala, hala oyi eh
[01:47.05] For instance
[01:48.43] Say ẹ'mí ní Baálẹ̀ of Nigerians
[01:50.83] Shey I go dey respect your own stance
[01:53.28] Shey I go create the scenery for better to plenty
[01:56.35] To dey make we dey give chance
[01:58.15] Instead of to dey pack the money go France
[02:00.67] Dey make suffer to full in abundance
[02:03.12] Dey make me to wan run away to a place
[02:05.51] Wey e be say I go dey be like to break-dance
[02:08.11] Where dem go respect my skills, for instance
[02:10.65] Where dem go no go just dey, dey play pranks
[02:13.36] On top the people wey work the way wey give them the key
[02:16.12] To the door, to the substance
[02:18.43] Wey dem just dey use with the freelance
[02:20.83] Their looting no dey give us assurance
[02:23.01] Repentance no dey their plans, e dey create annoyance for my hand, so
[02:27.17] Hala oyi eh
[02:28.22] See what I'm feeling, means you feeling my flow
[02:30.53] And then you know say it's so, so
[02:32.33] Hala oyi eh
[02:33.48] In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just hala oyi eh
[02:38.45] Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul, hala oyi eh
[02:43.39] Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
[02:47.14] Hala oyi eh
[02:48.39] See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey
[02:51.97] To dey hala oyi eh
[02:53.48] Even if I (hai) want to dey chill, I go still go (chai) dey want to dey (hai)
[02:56.88] To dey hala oyi eh
[02:58.60] Stand look around you (Chineke me) and I bet you, (hai, chai) you go want to dey
[03:01.83] To dey hala oyi eh
[03:03.57] Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
[03:07.16] Hala oyi eh, eh (hala oyi eh)
[03:09.66] Hala oyi eh, eh-eh-eh
[03:12.22] Hala oyi eh, eh-eh-eh
[03:15.24] Hey, make we dey give chance (hala oyi eh)
[03:18.22] Instead of gather money dey-dey go France
[03:20.57] Ay, chai (not to dey come dance)
[03:22.51] Ay, oh, hala oyi eh, eh-eh-eh (baálẹ̀ of Nigerians)
[03:25.85] Hala oyi eh (hala oyi eh, eh-eh) baálẹ̀ of Nigerians
[03:29.68] Hala oyi eh, eh-eh-eh (hala oyi eh, eh-eh-eh)
[03:32.23] Hala oyi eh, eh-eh-eh
[03:35.19] Hala oyi eh (hala oyi eh, eh-eh)
[03:37.25] Hala oyi eh, eh-eh (Chineke me), ala oyi eh, eh-eh-eh
[03:42.26] Hala oyi eh, eh-eh
[03:44.01]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings