Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Easy

๐Ÿ‘ค Simi โ€ข ๐ŸŽผ TBH (To Be Honest) โ€ข โฑ๏ธ 2:31
๐ŸŽต 1296 characters
โฑ๏ธ 2:31 duration
๐Ÿ†” ID: 9246645

๐Ÿ“œ Lyrics

(OBAH, OBAH)

Eh, eh, ehhh
Easy, easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me

Original dey China
Naira no reach, make we spend dollar
If champagne finish, we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh

Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people, wey dey for me
I ain't stressing for nobody

I just take it easy, easy, easy oh
Easy, easy oh, take it easy oh
Will you take it easy, easy, easy oh?
Easy, easy oh, take it easy oh, oh-oh

Na everybody think say dem know pass (say dem know pass)
Some people read tire dem no pass (no pass)
Some reach immigration dem no pass
And some carry last, 'cause dem no fast
"Life e no balance," I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only two plus two, give you four (give you four)

So, you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people, wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh

I just take it easy, easy, easy oh
Easy, easy oh, take it easy oh, oh-oh
Will you take it easy, easy, easy oh?
Easy, easy oh, take it easy oh
Will you take it easy, easy, easy oh?
Easy, easy oh (easy o), take it easy oh, oh-oh

Yea, oh, yea
Oya, rora o, rora (rora o, rora)
Sha ma rora baby (easy, easy o)
Jeje o, jeje (take it easy oh, oh-oh)
Easy baby

Take it easy oh..., han-han-han-han

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.69] (OBAH, OBAH)
[00:10.51] Eh, eh, ehhh
[00:19.80] Easy, easy
[00:21.32] Wait a minute
[00:23.79] When you see me
[00:26.16] Make you free me
[00:28.52] Original dey China
[00:30.33] Naira no reach, make we spend dollar
[00:32.75] If champagne finish, we drink water
[00:35.20] Sometimes kpako dey turn butter oh
[00:37.81] Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
[00:41.94] I dey for people, wey dey for me
[00:44.30] I ain't stressing for nobody
[00:46.84] I just take it easy, easy, easy oh
[00:51.32] Easy, easy oh, take it easy oh
[00:55.87] Will you take it easy, easy, easy oh?
[01:01.01] Easy, easy oh, take it easy oh, oh-oh
[01:08.41]
[01:16.63] Na everybody think say dem know pass (say dem know pass)
[01:18.92] Some people read tire dem no pass (no pass)
[01:21.23] Some reach immigration dem no pass
[01:23.61] And some carry last, 'cause dem no fast
[01:26.24] "Life e no balance," I talk am before
[01:28.68] Poor man dey suffer, the rich getting more
[01:30.90] No be only two plus two, give you four (give you four)
[01:34.28] So, you see life dey funny
[01:37.38] Rain dey fall when e dey sunny
[01:39.75] I dey for people, wey dey for me
[01:42.24] I ain't stressing for nobody oh
[01:44.49] I just take it easy, easy, easy oh
[01:49.04] Easy, easy oh, take it easy oh, oh-oh
[01:53.91] Will you take it easy, easy, easy oh?
[01:58.79] Easy, easy oh, take it easy oh
[02:03.95] Will you take it easy, easy, easy oh?
[02:08.43] Easy, easy oh (easy o), take it easy oh, oh-oh
[02:13.43] Yea, oh, yea
[02:14.24] Oya, rora o, rora (rora o, rora)
[02:16.39] Sha ma rora baby (easy, easy o)
[02:19.14] Jeje o, jeje (take it easy oh, oh-oh)
[02:21.98] Easy baby
[02:25.44] Take it easy oh..., han-han-han-han
[02:29.74]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings