Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ego

๐Ÿ‘ค Djinee โ€ข ๐ŸŽผ Sound Waves From Africa Vol, 16 โ€ข โฑ๏ธ 4:03
๐ŸŽต 1840 characters
โฑ๏ธ 4:03 duration
๐Ÿ†” ID: 9246662

๐Ÿ“œ Lyrics

Ah-ahh

Yeah

If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one you dey?
Wey you dey treat me so?
I don beg, I don do everything
But you tell me say you need time
And you no fit dey with me
Na so I bad?
Anyway I dey go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Yeah!

No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do
Anything for you, I go die for you
Everybody dey laugh me
'Cause dem know you be my life
I don say I go marry
'Cause in you I see my wife, baby oh!
I go take am for bus, I go take am for train
For this place I no fit stay

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

I know say you dey hear my voice
'Cause this song na im I write for you
I dey go find one place wey I go hide my head
'Cause I wan start my whole life anew

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go

Ewo! If you help me see Ego
Make you tell am I don go
She no look me and so, so, so

Eh! (ewo, Ego, Ego, ewo)

Ego, Ego, Ego
(Ewo! If you help me see Ego)
(Make you tell am I don go)
Why you do me so?
Why you do me like this oh
Why you do me so? (Ewo!)
(I don go)

I dey beg, I dey beg
I don pack my load go (See Ego)
(Tell am I don go) oh, oh

If I die now, I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:06.63] Ah-ahh
[00:14.76] Yeah
[00:17.45] If I die now, I go happy say
[00:21.48] Say when I dey this world
[00:23.83] I don fall in love
[00:25.73] Which one you dey?
[00:29.55] Wey you dey treat me so?
[00:32.20] I don beg, I don do everything
[00:35.38] But you tell me say you need time
[00:38.48] And you no fit dey with me
[00:40.42] Na so I bad?
[00:44.03] Anyway I dey go
[00:46.43] Ewo! If you help me see Ego
[00:49.12] Make you tell am I don go
[00:51.80] She no look me and so
[00:55.52] Don pack my load go
[00:57.63] Ewo! If you help me see Ego
[00:59.97] Make you tell am I don go
[01:01.85] She no look me and so
[01:03.63] Don pack my load go
[01:08.62] Yeah!
[01:11.28] No be say I no show how I feel
[01:15.50] No be say I no ever show you say I dey real
[01:18.80] Everybody don know say I fit do
[01:21.64] Anything for you, I go die for you
[01:23.96] Everybody dey laugh me
[01:28.06] 'Cause dem know you be my life
[01:31.19] I don say I go marry
[01:32.83] 'Cause in you I see my wife, baby oh!
[01:35.19] I go take am for bus, I go take am for train
[01:37.19] For this place I no fit stay
[01:41.46] Ewo! If you help me see Ego
[01:43.73] Make you tell am I don go
[01:46.53] She no look me and so
[01:49.35] Don pack my load go
[01:50.98] Ewo! If you help me see Ego
[01:54.35] Make you tell am I don go
[01:56.39] She no look me and so
[01:57.58] Don pack my load go
[01:59.03] I know say you dey hear my voice
[02:03.56] 'Cause this song na im I write for you
[02:07.61] I dey go find one place wey I go hide my head
[02:11.27] 'Cause I wan start my whole life anew
[02:31.49] Ewo! If you help me see Ego
[02:35.01] Make you tell am I don go
[02:37.97] She no look me and so
[02:39.71] Don pack my load go
[02:40.96] Ewo! If you help me see Ego
[02:42.14] Make you tell am I don go
[02:43.46] She no look me and so
[02:45.88] Don pack my load go
[02:47.97] Ewo! If you help me see Ego
[02:50.34] Make you tell am I don go
[02:51.58] She no look me and so
[02:52.87] Don pack my load go
[02:54.69] Ewo! If you help me see Ego
[02:56.93] Make you tell am I don go
[02:57.73] She no look me and so, so, so
[03:02.08] Eh! (ewo, Ego, Ego, ewo)
[03:06.57] Ego, Ego, Ego
[03:09.93] (Ewo! If you help me see Ego)
[03:12.78] (Make you tell am I don go)
[03:15.33] Why you do me so?
[03:18.17] Why you do me like this oh
[03:20.51] Why you do me so? (Ewo!)
[03:22.48] (I don go)
[03:24.33] I dey beg, I dey beg
[03:26.87] I don pack my load go (See Ego)
[03:29.76] (Tell am I don go) oh, oh
[03:35.54]
[03:41.31] If I die now, I go happy say
[03:45.69] Say when I dey this world
[03:48.53] I don fall in
[03:48.93]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings