Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ego (Cd version)

๐Ÿ‘ค Djinee โ€ข ๐ŸŽผ Westside Bootleg: Volume 1 โ€ข โฑ๏ธ 4:04
๐ŸŽต 1074 characters
โฑ๏ธ 4:04 duration
๐Ÿ†” ID: 9246664

๐Ÿ“œ Lyrics

i die now, I go happy say,
Say when I dey this world, I don fall in love,
Which one u dey e
Wey u dey treat me so,
I don beg, I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so i vow,
Anyway I dey go, Ewo!

If u help me see Ego,
Make u tell am i don go,
She no look me and so,
Don pack my load go Ewo!
(2xe)
No be say I no show how I feel,
No be say I no ever show you say I dey real,
Everybody don know say I fit do anything for you,
I go die for you,
Everybody dey laff me cos dem know u be my life,
I don say I go marry,
Cos in u I see my wife,
Baby oh!
I go take am 4 bus,
I go take am 4 train,
For this place I no fit stay eh! Ewo!
(2xe)

I know say u dey hear my voice,
Cos this song na im i write for you,
I dey go find one place where i go hide my head,
Cos i wan start my whole life anew,
She don leave me and so so,
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo! (see ego tell am i don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh!
I dey beg, I dey beg, I dey pack my load go
Oh Oh!
If i die now I go happy say,
Say when i dey this world I don fall in love

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:18.72] I die now, I go happy say,
[00:22.27] Say when I dey this world, I don fall in love,
[00:26.89] Which one u dey e
[00:30.90] Wey u dey treat me so,
[00:33.51] I don beg, I don do everything
[00:36.82] But u tell me say u need time and
[00:39.42] U no fit dey wit me
[00:42.00] Na so i vow,
[00:46.09] Anyway I dey go, Ewo!
[00:48.16] If u help me see Ego,
[00:50.76] Make u tell am i don go,
[00:52.84] She no look me and so,
[00:54.71] Don pack my load go Ewo!
[00:56.97] (2xe)
[01:11.01] No be say I no show how I feel,
[01:14.32] No be say I no ever show you say I dey real,
[01:18.34] Everybody don know say I fit do anything for you,
[01:25.04] I go die for you,
[01:25.91] Everybody dey laff me cos dem know u be my life,
[01:29.05] I don say I go marry,
[01:31.38] Cos in u I see my wife,
[01:33.03] Baby oh!
[01:35.26] I go take am 4 bus,
[01:36.95] I go take am 4 train,
[01:38.69] For this place I no fit stay eh! Ewo!
[01:41.02] (2xe)
[01:42.96] I know say u dey hear my voice,
[02:02.37] Cos this song na im i write for you,
[02:06.55] I dey go find one place where i go hide my head,
[02:10.26] Cos i wan start my whole life anew,
[02:16.00] She don leave me and so so,
[02:31.47] Eh Eh Eh Ewo!
[02:33.23] Ego Ego Ewo! (see ego tell am i don go)
[02:55.40] Why u do me so
[03:16.17] Why u do me like this oh!
[03:18.15] I dey beg, I dey beg, I dey pack my load go
[03:27.62] Oh Oh!
[03:31.00] If i die now I go happy say,
[03:46.05] Say when i dey this world I don fall in love
[03:51.01]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings