Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

No Joy

๐Ÿ‘ค Simi โ€ข ๐ŸŽผ TBH (To Be Honest) โ€ข โฑ๏ธ 2:25
๐ŸŽต 1575 characters
โฑ๏ธ 2:25 duration
๐Ÿ†” ID: 9249150

๐Ÿ“œ Lyrics

(Can you see me now?)
Ri' (Ri')

Some people no get joy
Dem wan' talk you up for your front
Gon' fuck you up when you turn around
Ohh
Some people no get joy, mmm
Anytime you come for me
I know misery loves company
But no be me you go take shine o
I know how the thing dey go

When I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business, minding my business, ye)
If you really, really no mad
Why you so happy when another man sad?
Na Instagram give you this kain mind

Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
Anyway, anyway, I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway, I'm getting on
No stopping this train wey dey run o

Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
No joy, no joy
No joy, no joy
No joy, no joy
(Fuck all the people wey no get joy)

You see bad news you dey jubilate
Bad belle don dey accumulate
When baba God make person great o
Even enemies celebrate, oh, yeah
As I face my front, make you face your own, na the koko (oh, na the koko)
Adura mama mi a ma gba, iya mi spiri' koko (spiri' Koko)

Oh, no, when I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business minding my business eh)
If you really, really no mad
Why you so happy when another man sad?
Na Instagram give you this kain mind

Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
Anyway, anyway, I'm getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway, I'm getting on
No stopping this train wey dey run oh
Fuck all the, fuck all the people wey no get joy

Dem no get joy
(Fuck all the people wey no get joy)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.53] (Can you see me now?)
[00:14.78] Ri' (Ri')
[00:15.49] Some people no get joy
[00:18.50] Dem wan' talk you up for your front
[00:20.73] Gon' fuck you up when you turn around
[00:22.66] Ohh
[00:23.66] Some people no get joy, mmm
[00:26.29] Anytime you come for me
[00:27.72] I know misery loves company
[00:29.68] But no be me you go take shine o
[00:31.78] I know how the thing dey go
[00:33.36] When I hear noise me dey turn am low
[00:35.63] Here for the business, not for the show
[00:37.73] (For the business, minding my business, ye)
[00:40.04] If you really, really no mad
[00:41.47] Why you so happy when another man sad?
[00:43.25] Na Instagram give you this kain mind
[00:45.49] Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
[00:49.88] Anyway, anyway, I'm getting on
[00:53.63] Thank God say man no be God oh
[00:58.46] Anyway, I'm getting on
[01:01.60] No stopping this train wey dey run o
[01:05.74]
[01:09.47] Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
[01:12.48] No joy, no joy
[01:14.31] No joy, no joy
[01:16.47] No joy, no joy
[01:17.80] (Fuck all the people wey no get joy)
[01:20.05] You see bad news you dey jubilate
[01:21.85] Bad belle don dey accumulate
[01:23.95] When baba God make person great o
[01:26.17] Even enemies celebrate, oh, yeah
[01:28.67] As I face my front, make you face your own, na the koko (oh, na the koko)
[01:32.64] Adura mama mi a ma gba, iya mi spiri' koko (spiri' Koko)
[01:36.67] Oh, no, when I hear noise me dey turn am low
[01:39.47] Here for the business, not for the show
[01:41.68] (For the business minding my business eh)
[01:43.93] If you really, really no mad
[01:45.43] Why you so happy when another man sad?
[01:47.18] Na Instagram give you this kain mind
[01:49.56] Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
[01:53.62] Anyway, anyway, I'm getting on
[01:57.57] Thank God say man no be God oh
[02:02.32] Anyway, I'm getting on
[02:05.76] No stopping this train wey dey run oh
[02:09.98]
[02:13.50] Fuck all the, fuck all the people wey no get joy
[02:18.68] Dem no get joy
[02:22.03] (Fuck all the people wey no get joy)
[02:23.45]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings