Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Chizoba

๐Ÿ‘ค Rudeboy โ€ข ๐ŸŽผ Chizoba โ€ข โฑ๏ธ 4:02
๐ŸŽต 2109 characters
โฑ๏ธ 4:02 duration
๐Ÿ†” ID: 9258888

๐Ÿ“œ Lyrics

Yea
Eyeh eh
Oh yea oh yea
Eyeh
Oh yea oh yea
Them no know what's up o
Eyeh

Something is killing me slowly
And I'm feeling so lonely
Now I'm looking up to God o
Eyeh yeh
Paid my tithe, I paid my dues
See distractions everywhere
Now me feeling emotions
Ehh
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to
Bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies
Bless everybody
Together we be smiling
That's why me tell them say

Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me
Eh aih

But they no know what's up ooh (at all o)
My God is bigger
Na Him wey dey put man on top ooh
And na wetin dey sup oh
I'm down on my knees everyday
I pray to God, I beg am say Make nobody fall oh

'Cause now everything come dey change
E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
Send your power with the fire fire
Strike them down, them go tire tire
Show dem say You be God oh (Baba God oh)

I get e plenty, so many things
That I really want complain to you
See those people wey dey try To bring confusion in our brotherhood eh
Baba bless my family, Bless my enemies
Bless everybody, Together we be smiling

That's why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell them say Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me

Oh Yeah
Oh Yeah
Eyeh
Oh Yea oh yea
Eyea eyea

I get e plenty so many things
That I really want complain to you
See those people wey them try To bring confusion in a brother hood eh
Baba bless my family, Bless my enemies
Make you bless everybody, Together we be smiling

That's why me tell them say
Chizoba, Chizoba, Chizoba
You promise I'll never be lonely (you promise, you primise)
You go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, Chizoba, (Chimo) Chizoba
You promise I'll never be lonely
Say you go dey there beside me

Eh aih
Ewo Chi Mo
Ehehe
Lord Sky on the beat

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.49] Yea
[00:06.59] Eyeh eh
[00:11.35] Oh yea oh yea
[00:14.74] Eyeh
[00:16.92] Oh yea oh yea
[00:18.93] Them no know what's up o
[00:23.06] Eyeh
[00:24.55] Something is killing me slowly
[00:27.35] And I'm feeling so lonely
[00:30.10] Now I'm looking up to God o
[00:33.06] Eyeh yeh
[00:35.50] Paid my tithe, I paid my dues
[00:38.29] See distractions everywhere
[00:41.46] Now me feeling emotions
[00:43.78] Ehh
[00:45.37] I get plenty, so many things that I really wan complain to you
[00:49.72] See those people wey they try to
[00:53.12] bring confusion in our brotherhood, eh
[00:55.97] Baba bless my family, bless my enemies
[01:01.56] Bless everybody
[01:03.64] Together we be smiling
[01:05.96] That's why me tell them say
[01:07.92] Chizoba, Chizoba, Chizoba
[01:12.27] You promise I'll never be lonely
[01:15.18] You go dey there beside me
[01:18.07] Me tell them say
[01:19.55] Chizoba, Chizoba, Chizoba
[01:23.93] You promise I'll never be lonely
[01:27.24] Say you go dey there beside me
[01:30.00] Eh aih
[01:31.98] But they no know what's up ooh (at all o)
[01:35.34] My God is bigger
[01:37.69] Na Him wey dey put man on top ooh
[01:41.13] And na wetin dey sup oh
[01:43.58] I'm down on my knees everyday
[01:45.21] I pray to God, I beg am say Make nobody fall oh
[01:48.66] 'Cause now everything come dey change
[01:50.35] E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
[01:53.86] Send your power with the fire fire
[01:57.62] Strike them down, them go tire tire
[01:59.55] Show dem say You be God oh (Baba God oh)
[02:03.43] I get e plenty, so many things
[02:06.12] That I really want complain to you
[02:09.75] See those people wey dey try To bring confusion in our brotherhood eh
[02:15.10] Baba bless my family, Bless my enemies
[02:20.10] Bless everybody, Together we be smiling
[02:25.01] That's why me tell them say
[02:27.43] Chizoba, Chizoba, Chizoba
[02:31.64] You promise I'll never be lonely
[02:34.90] You go dey there beside me
[02:37.08] Me tell them say Chizoba, Chizoba, Chizoba
[02:42.87] You promise I'll never be lonely
[02:46.45] Say you go dey there beside me
[02:49.60] Oh Yeah
[02:50.23] Oh Yeah
[02:51.64] Eyeh
[02:54.86] Oh Yea oh yea
[02:56.99] Eyea eyea
[03:00.18] I get e plenty so many things
[03:02.40] That I really want complain to you
[03:06.79] See those people wey them try To bring confusion in a brother hood eh
[03:11.56] Baba bless my family, Bless my enemies
[03:16.94] Make you bless everybody, Together we be smiling
[03:22.09] That's why me tell them say
[03:24.09] Chizoba, Chizoba, Chizoba
[03:28.23] You promise I'll never be lonely (you promise, you primise)
[03:32.00] You go dey there beside me
[03:34.96] Me tell them say
[03:35.79] Chizoba, Chizoba, (Chimo) Chizoba
[03:39.67] You promise I'll never be lonely
[03:42.99] Say you go dey there beside me
[03:45.94] Eh aih
[03:46.70] Ewo Chi Mo
[03:50.50]
[03:52.51] Ehehe
[03:54.69] Lord Sky on the beat
[03:56.73]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings