Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Idan

๐Ÿ‘ค Barry Jhay โ€ข ๐ŸŽผ Barry Back 2 โ€ข โฑ๏ธ 2:04
๐ŸŽต 1094 characters
โฑ๏ธ 2:04 duration
๐Ÿ†” ID: 9264608

๐Ÿ“œ Lyrics

Omo no hard feelings
Money b the thing wey dey trigger me
Cus of the things wey dey bother me o
Abeg nobody pressure me o
Abeg nobody pressure me o
I no Dey loose focus atall
I'm a born champion that's on God
It's not a joke atall o
Life is a joke but
I have a lot to do before I go
No panic omo e go soon choke
Olofo lon binu ologo
One day I go make you proud pass papilo
Emi de ma jasi lor
O sha mon owo yen lo ju sha
Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey
Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey
Idan no dey slark Idan no dey dull rara
Idan no like trouble
Idan no dey fumble idan no dey make mouth.
Idan na correct person
Omo belle wey u Dey see so na because of hunger God create am o
Awon ika eniyan lo fe saye idan di idanwo
Omo araye lo so igba di ogbun o
Omo ibunu adamon
Omo araye lo so igba di ogbun kaiye mama ri tiwa she
A o ni fori Ade ru egun o
Lagbara Wahidu
A o ni fori Ade ru egun o
Lagbara oluwa oba
Emi de ma jasi lor
O sha mon owo yen lo ju sha
Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey
Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:10.68] Omo no hard feelings
[00:18.68] Money b the thing wey dey trigger me
[00:20.96] Cus of the things wey dey bother me o
[00:23.33] Abeg nobody pressure me o
[00:32.33] Abeg nobody pressure me o
[00:34.54] I no Dey loose focus atall
[00:36.48] I'm a born champion that's on God
[00:38.95] It's not a joke atall o
[00:40.59] Life is a joke but
[00:42.28] I have a lot to do before I go
[00:45.03] No panic omo e go soon choke
[00:47.06] Olofo lon binu ologo
[00:47.90] One day I go make you proud pass papilo
[00:52.17] Emi de ma jasi lor
[00:54.08] O sha mon owo yen lo ju sha
[00:56.21] Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey
[01:00.67] Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey
[01:09.80] Idan no dey slark Idan no dey dull rara
[01:12.05] Idan no like trouble
[01:13.94] Idan no dey fumble idan no dey make mouth.
[01:16.25] Idan na correct person
[01:17.67] Omo belle wey u Dey see so na because of hunger God create am o
[01:22.17] Awon ika eniyan lo fe saye idan di idanwo
[01:24.64] Omo araye lo so igba di ogbun o
[01:29.37] Omo ibunu adamon
[01:29.47] Omo araye lo so igba di ogbun kaiye mama ri tiwa she
[01:35.68] A o ni fori Ade ru egun o
[01:41.53] Lagbara Wahidu
[01:41.73] A o ni fori Ade ru egun o
[01:44.28] Lagbara oluwa oba
[01:44.46] Emi de ma jasi lor
[01:46.42] O sha mon owo yen lo ju sha
[01:48.67] Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey
[01:53.02] Me I no go suegbe me I no go falala cus time no Dey
[02:01.42]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings