Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Buga

๐Ÿ‘ค Teefamous โ€ข ๐ŸŽผ Now or Never- EP โ€ข โฑ๏ธ 2:30
๐ŸŽต 1517 characters
โฑ๏ธ 2:30 duration
๐Ÿ†” ID: 9265232

๐Ÿ“œ Lyrics

Oh, oh, yeah

I've been dreaming of the time wey I go Shine
So me I carry on
Koni sumi ko le remi
Ase lo ma give up
If dem dey like make dem dey hate e
All I want a muller
And I take my spark and puff
Go straight to Babylon

Owo bantia ti o ki ngbolude
Now I'm chilling with my better days
Anything want my baby buy
E sa tiribi tab ba de
247 on the road
I know God dey for me, I'm not alone
And I'm living my best my life

Buga won o buga
Living life lavida
No room for Fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Make nobody stress my life

Make nobody stress me
Life na yolo
Brother, no go judge, nobody holy, oh
Fighting my demons on a low, low
Make I no loose guar, no loose guard
Make I no go broke

I don't mind, I don't care
If no be money matter no near
Expensive shii la awa nje
Your understanding girlfriend dey here
I don wise, I don learn
And my Account gats dey loaded, sugbo
Pull up in my beamer
Dem no fit kill my ginger
Every man na sinner

Owo bantia ti o ki ngbolude
Now I'm chilling with my better days
Anything want my baby buy
E sa tiribi ta ba de
247 on the road
I know God dey for me, I'm not alone, yeah
And I'm living my best my life, ay

Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Make nobody stress my life

Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Make nobody stress my life

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings