Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Bankruptcy (Mixed)

๐Ÿ‘ค Bella Shmurda โ€ข ๐ŸŽผ DND โ€ข โฑ๏ธ 2:34
๐ŸŽต 1766 characters
โฑ๏ธ 2:34 duration
๐Ÿ†” ID: 9267494

๐Ÿ“œ Lyrics

(Rii, rii, rii)
(Rii, rii, rii)
(Rii, Ridimakulayo)

Maami yeye-yeye-ye, maami mama
Maami, you go kill person
(Mama, you go kill person, mama, you go kill person)
Maami yeye-yeye-ye, maami mama
Maami, you go kill person
(Mama, you go kill person, mama, you go kill person)
Ah, ah, ahh

Biggie baka bankruptcy (aya-ya)
Only you, my fantasy (aya-ya)
Give you all my currency (aya-ya)
Iwo ni, ko s'elomi, eh-eh (aya-ya)

Person no dey tell person (aya-ya)
Shebi I don learn lesson (aya-ya, I don learn lesson)
Your body dey kill person (aya-ya)
Iwo ni, ko s'elomi, eh-eh (aya-ya)

Maami, how far?
How are you? (How are you?)
I dey shine my 32 (32)
Yours girl, you do something to me wey person no sabi do (sabi do)
I don turn to Scooby Doo (Scooby Doo)
No go do me balablu
Baby, before you go to sleep, let me carry you

Eh, wulabaloo
Tinba l'owo, ma se yahoo
Ma gb'omoge, ma denge gu
Blow the trumpet, blow the ballon

Yetunde, oya, wulabaloo
Tinba l'owo, ma se yahoo
Ma gb'omoge, ma denge gu
Blow the trumpet, blow the ballon
Yetunde, oya, wu'

Maami yeye-yeye-ye, maami mama
Maami, you go kill person
(Mama, you go kill person, mama, you go kill person)
Maami yeye-yeye-ye, maami mama
Maami, you go kill person
(Mama, you go kill person, mama, you go kill person)
Ah, ah, ahh

Biggie baka bankruptcy (aya-ya)
Only you, my fantasy (aya-ya)
Give you all my currency (aya-ya)
Iwo ni, ko s'elomi (aya-ya)

Person no dey tell person (aya-ya)
Shebi I don learn lesson (aya-ya, I don learn lesson)
Your body dey kill person (aya-ya)
Iwo ni, ko s'elomi, eh-eh (aya-ya)

(Rii)
Eh-eh, eh-eh
Pheelz lo se werey, mo ko werey
Ayy, (rii), oh-no no

Pheelz lo shey werey, mo ko werey
Ekelebe
Chose, eh-eh, eh-eh
Carry on, carry on
Jonze, jonze
Ekelebe (kelebe)
On use, eh-eh, eh-eh

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings