Home 🎬 Bollywood 🎡 Pakistani 🎀 English Pop

The Goat

πŸ‘€ Monaky β€’ 🎼 The Goat β€’ ⏱️ 2:43
🎡 1929 characters
⏱️ 2:43 duration
πŸ†” ID: 9267495

πŸ“œ Lyrics

Pass me the loud
Please on a low-key, no let am loud
As I dey so I be pastor for house
My papa no know say he pikin dey blau

Pass me the loud
I am the goat wey be sheep for house
Na two bible dey de for my bag
One na for God one is made of grass

When I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh

I likΠ΅ to shout halle
Dem no dey see say I dΠ΅y carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
(But shey) na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o
Na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o

I no dey follow run from ekelebe
Them dey call me omo oluwa
Family dey call me akorede
Them dey call me omo oluwa

When I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh

I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh

I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)

I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)

Ahh, my papa think day I no know anything
Wahlai mama fit swear say I no know anything
I no dey sick but I dey take medicine
Early momo for house we don dey roll something

⏱️ Synced Lyrics

[00:18.75] Pass me the loud
[00:20.05] Please on a low-key, no let am loud
[00:22.33] As I dey so I be pastor for house
[00:24.68] My papa no know say he pikin dey blau
[00:28.14] Pass me the loud
[00:29.49] I am the goat wey be sheep for house
[00:31.62] Na two bible dey de for my bag
[00:33.94] One na for God one is made of grass
[00:36.58] When I dey church I like to shout halle (alright)
[00:38.65] Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
[00:41.13] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[00:43.23] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
[00:46.58] I likΠ΅ to shout halle
[00:48.15] Dem no dey see say I dΠ΅y carry kele (alright)
[00:50.45] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[00:52.77] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
[00:55.32] (But shey) na me dey roll the jumbo
[00:57.31] Bad nigga whey be good example
[00:59.71] Good pikin that is very bad o
[01:02.14] Virgin boy whey go shift your pant o
[01:05.06] Na me dey roll the jumbo
[01:06.82] Bad nigga whey be good example
[01:09.42] Good pikin that is very bad o
[01:11.73] Virgin boy whey go shift your pant o
[01:14.61] I no dey follow run from ekelebe
[01:16.97] Them dey call me omo oluwa
[01:19.32] Family dey call me akorede
[01:21.63] Them dey call me omo oluwa
[01:26.09]
[01:33.23] When I dey church I like to shout halle (alright)
[01:35.18] Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
[01:37.45] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[01:39.69] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
[01:42.94] I like to shout halle (alright)
[01:44.69] Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
[01:46.97] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[01:49.28] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
[01:52.78] I like to shout halle (alright)
[01:54.10] Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
[01:56.13] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[01:58.57] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)
[02:01.76] I like to shout halle (alright)
[02:03.46] Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
[02:05.61] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[02:08.04] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)
[02:10.92] Ahh, my papa think day I no know anything
[02:14.77] Wahlai mama fit swear say I no know anything
[02:19.81] I no dey sick but I dey take medicine
[02:24.55] Early momo for house we don dey roll something
[02:28.38]

⭐ Rate These Lyrics

β˜†β˜†β˜†β˜†β˜†
Average: 0.0/5 β€’ 0 ratings