Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Shayo (feat. Dremo)

๐Ÿ‘ค Chinko Ekun โ€ข ๐ŸŽผ Chinko Ekun โ€ข โฑ๏ธ 3:49
๐ŸŽต 3062 characters
โฑ๏ธ 3:49 duration
๐Ÿ†” ID: 9271137

๐Ÿ“œ Lyrics

Hey yea check check
Falz the Bahd Guy in the building
Hunn tiger update, update
Lua!
Shayo na the best thing
I know one girlfriend
Her name na Khalifa
Every girl for the hood
Na hin be they beef her
The reason na because say she dey date star
Any time wey fight, for the pain is the can star
The babe too dey form o
T'o ba so pe 'ma lo wa o'
Na that time she go come o
Ti n ba l'owo when I no get much o
If she come my house, she no go allow me to
touch oh
Mo ma a kigbe 'oh my gosh'
Omo yen baje gan
T'o ba ya'gbe, ko ni flush o
She go follow man inside Porsche
I no fit complain
Carpenter mi o le f'eyin yo iso
Abeg; who go save me?
The girl don enslave me
Shayo na my saviour
For this girl misbehaviour
Shayo na the best thing
If your life don dey scatter
Because you no get money
Your girlfriends dey hater
Na problem don dey plenty
You know the way forward?

Shayo (Shayooo)
I tell you make you Shayo (Shayooo)
I tell you make you Shayo (Shayooo)
Shayo no dey disappoint person (Shayooo)
I tell you make you Shayo
(Shayooo)
(Shayooo)
I tell you make you Shayo
(Shayooo)
Shayo no dey disappoint person
(Shayooo)
Code Name Dremo
Nothing can go better when you' drunk
The same goes and for the pain and the worry
Mo wo mirror, am looking like a 2004 kid
But, I swear, you' looking like you' in your early
40s
They say make I no too dey drink
Oga, which one?
Even for Chemistry, alcohol na solution
Ki ni n se o?
Make I enter center, bi i Muson
She say make I no touch am
You be statue for museum
What's up? She talk say 'am fine o am fine o'
Comot clothe; she talk say 'am shy o am shy o'
I come tell her say, I dey bring another person
here
It's a three-some me, you, and Jack Daniel
Emi ati Chinko jo o Chinko eyes' low
Baby t'o wo pink ni mo bi i pe I go batch o
O da bi i Calo Rozzi ati Coda
She dey whine slow
Gimme all the posi in the club
Me, I want show
Yak yak yak
[Repeat Hook &
Shayo no dey disappoint
Although, brother, Shayo na bastard o
Last time I indulged in some hot drink
I spend ma last card o
They warned me, I never answered
I told them 'I like when I am pampered'
When them come ask me if I need Fanta
I said 'national anthem is three stanza'
Yea! I dey see five star
I dey think say my car, e be big tanker
I dey see LASTMA
I dey kee Sandra
I dey tell people say 'I go beat bouncer'
And na my guys complicate the matter
Three XO I was a disaster
See this my story, e get many chapter
But, I no really know wetin happen after

If your life don dey scatter
Because you no get money
Your girlfriends dey hater
Na problem don dey plenty
Shayo na the best thing
Ehmm if you are in any situation
And, hmmm if things have tire you
If life have tire you
My brother, just go to a bar
Or go to a beer parlour
And just, hmmm
You just have to Shayo
DRINK RESPONSIBLY, my brother
Don't drink like; like a mad man
Just drink like as if, you have sense
Even when you don't have sense
Just pretend as if you have sense you know
Ngwannu? NaijaExtra.Com
This life does not have second half
Don't drink too much; okay?
My name is Chinko Ekun
God bless you!

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.04] Hey yea check check
[00:06.89] Falz the Bahd Guy in the building
[00:09.32] Hunn tiger update, update
[00:11.04] Lua!
[00:12.98] Shayo na the best thing
[00:16.35] I know one girlfriend
[00:17.54] Her name na Khalifa
[00:18.73] Every girl for the hood
[00:19.78] Na hin be they beef her
[00:20.95] The reason na because say she dey date star
[00:22.75] Any time wey fight, for the pain is the can star
[00:24.77] The babe too dey form o
[00:26.72] T'o ba so pe 'ma lo wa o'
[00:27.71] Na that time she go come o
[00:29.31] Ti n ba l'owo when I no get much o
[00:31.04] If she come my house, she no go allow me to
[00:32.66] Touch oh
[00:33.82] Mo ma a kigbe 'oh my gosh'
[00:35.02] Omo yen baje gan
[00:36.23] T'o ba ya'gbe, ko ni flush o
[00:37.22] She go follow man inside Porsche
[00:38.97] I no fit complain
[00:40.12] Carpenter mi o le f'eyin yo iso
[00:42.13] Abeg; who go save me?
[00:43.33] The girl don enslave me
[00:45.38] Shayo na my saviour
[00:47.65] For this girl misbehaviour
[00:49.39] Shayo na the best thing
[00:51.64] If your life don dey scatter
[00:53.99] Because you no get money
[00:57.47] Your girlfriends dey hater
[01:02.08] Na problem don dey plenty
[01:06.39] You know the way forward?
[01:07.80] Shayo (Shayooo)
[01:09.03] I tell you make you Shayo (Shayooo)
[01:11.08] I tell you make you Shayo (Shayooo)
[01:13.16] Shayo no dey disappoint person (Shayooo)
[01:15.97] I tell you make you Shayo
[01:16.82] (Shayooo)
[01:18.24] (Shayooo)
[01:19.82] I tell you make you Shayo
[01:21.47] (Shayooo)
[01:22.41] Shayo no dey disappoint person
[01:23.25] (Shayooo)
[01:23.68] Code Name Dremo
[01:24.33] Nothing can go better when you' drunk
[01:26.79] The same goes and for the pain and the worry
[01:28.75] Mo wo mirror, am looking like a 2004 kid
[01:31.06] But, I swear, you' looking like you' in your early
[01:32.11] 40s
[01:33.28] They say make I no too dey drink
[01:34.67] Oga, which one?
[01:35.59] Even for Chemistry, alcohol na solution
[01:36.91] Ki ni n se o?
[01:38.00] Make I enter center, bi i Muson
[01:39.22] She say make I no touch am
[01:40.39] You be statue for museum
[01:41.66] What's up? She talk say 'am fine o am fine o'
[01:42.72] Comot clothe; she talk say 'am shy o am shy o'
[01:44.33] I come tell her say, I dey bring another person
[01:46.85] Here
[01:47.80] It's a three-some me, you, and Jack Daniel
[01:49.41] Emi ati Chinko jo o Chinko eyes' low
[01:50.94] Baby t'o wo pink ni mo bi i pe I go batch o
[01:53.20] O da bi i Calo Rozzi ati Coda
[01:54.84] She dey whine slow
[01:55.92] Gimme all the posi in the club
[01:57.47] Me, I want show
[01:58.61] Yak yak yak
[01:59.43] [Repeat Hook &
[02:24.92] Shayo no dey disappoint
[02:32.83] Although, brother, Shayo na bastard o
[02:34.71] Last time I indulged in some hot drink
[02:37.44] I spend ma last card o
[02:39.28] They warned me, I never answered
[02:40.70] I told them 'I like when I am pampered'
[02:42.88] When them come ask me if I need Fanta
[02:44.78] I said 'national anthem is three stanza'
[02:47.05] Yea! I dey see five star
[02:48.84] I dey think say my car, e be big tanker
[02:50.49] I dey see LASTMA
[02:51.94] I dey kee Sandra
[02:53.21] I dey tell people say 'I go beat bouncer'
[02:54.99] And na my guys complicate the matter
[02:57.35] Three XO I was a disaster
[02:59.32] See this my story, e get many chapter
[03:02.02] But, I no really know wetin happen after
[03:03.54] If your life don dey scatter
[03:06.58] Because you no get money
[03:10.04] Your girlfriends dey hater
[03:14.18] Na problem don dey plenty
[03:18.14] Shayo na the best thing
[03:20.44] Ehmm if you are in any situation
[03:21.79] And, hmmm if things have tire you
[03:22.89] If life have tire you
[03:23.85] My brother, just go to a bar
[03:25.44] Or go to a beer parlour
[03:27.11] And just, hmmm
[03:28.63] You just have to Shayo
[03:29.96] DRINK RESPONSIBLY, my brother
[03:31.75] Don't drink like; like a mad man
[03:33.85] Just drink like as if, you have sense
[03:35.90] Even when you don't have sense
[03:37.56] Just pretend as if you have sense you know
[03:39.30] Ngwannu? NaijaExtra.Com
[03:40.19] This life does not have second half
[03:41.46] Don't drink too much; okay?
[03:43.48] My name is Chinko Ekun
[03:45.17] God bless you!
[03:46.32]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings