Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

i no fit shout

๐Ÿ‘ค Frank Edwards โ€ข ๐ŸŽผ Singles โ€ข โฑ๏ธ 3:36
๐ŸŽต 1541 characters
โฑ๏ธ 3:36 duration
๐Ÿ†” ID: 9289052

๐Ÿ“œ Lyrics

Eyah eh eh
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele

E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
Haha
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
If no bi God o

I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele

Ije ije ije ije
Jah Jehovah o
Na you change my life o
You do am sotey
Sotey
Ugochuchukwu don dey work
Baba carry me do what you like o
I throwey salute o o
Eyah eyah eh
Eyah
Everything I touch
E dey work
Everytime I pray
You dey answer
Every song I sing
E dey sell
Na which kind of love be this eh
You dey carry me like baby
You be my everything

I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele

Ije ije ije ije
E no matter who you be
E no matter wetin you dey face o
Haaaaaa ha
Almighty father o
Na Him go do am for you
He go do am sotey
Bad belle people go vex
The more they vex o
The higher you go dey go o
Tell me wetin your son go give you baba

I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.63] Eyah eh eh
[00:08.88] I no fit shout o
[00:10.86] Haaaaaaa
[00:13.22] Eh eh eh
[00:14.37] I no fit shout o
[00:15.82] Eeeeeeeh
[00:17.96] Eh eh eh
[00:19.30] Mio le pari wo
[00:21.17] Pari wo
[00:21.93] God na elele
[00:23.56] Elele
[00:24.66] Esu alele
[00:26.01] Alele
[00:27.09] God na elele
[00:28.33] Elele
[00:30.82] E don tey wey you dey love me
[00:33.47] E don tey wey you dey cover me
[00:36.03] When I was a little boy o
[00:38.63] Suffer suffer no bi play play
[00:41.64] Haha
[00:42.53] I cry I tire o
[00:44.39] Water finish for my eyes eh
[00:47.19] I go sell under the rain o
[00:48.99] I go sell under the sun
[00:51.46] My mama carry my matter for head o
[00:54.36] Say my pikin no go die
[00:56.93] She pray she tire o
[01:00.04] Water finish for her eyes o
[01:02.54] If no bi God o
[01:05.82] I no fit shout o
[01:07.87] Haaaaaaa
[01:09.88] Eh eh eh
[01:11.00] I no fit shout o
[01:12.54] Eeeeeeeh
[01:14.51] Eh eh eh
[01:16.37] Mio le pari wo
[01:17.96] Pari wo
[01:18.87] God na elele
[01:20.37] Elele
[01:21.73] Esu alele
[01:23.10] Alele
[01:24.13] God na elele
[01:25.40] Elele
[01:27.52] Ije ije ije ije
[01:29.73] Jah Jehovah o
[01:31.64] Na you change my life o
[01:34.24] You do am sotey
[01:35.91] Sotey
[01:36.66] Ugochuchukwu don dey work
[01:38.68] Baba carry me do what you like o
[01:41.66] I throwey salute o o
[01:44.69] Eyah eyah eh
[01:45.77] Eyah
[01:47.25] Everything I touch
[01:48.78] E dey work
[01:49.74] Everytime I pray
[01:50.92] You dey answer
[01:52.72] Every song I sing
[01:53.78] E dey sell
[01:55.27] Na which kind of love be this eh
[01:58.04] You dey carry me like baby
[02:00.46] You be my everything
[02:02.75] I no fit shout o
[02:04.64] Haaaaaaa
[02:06.20] Eh eh eh
[02:07.96] I no fit shout o
[02:09.51] Eeeeeeeh
[02:11.88] Eh eh eh
[02:13.13] Mio le pari wo
[02:14.88] Pari wo
[02:15.72] God na elele
[02:17.34] Elele
[02:18.72] Esu alele
[02:20.01] Alele
[02:21.17] God na elele
[02:22.67] Elele
[02:24.55] Ije ije ije ije
[02:25.41] E no matter who you be
[02:27.47] E no matter wetin you dey face o
[02:30.02] Haaaaaa ha
[02:31.09] Almighty father o
[02:33.33] Na Him go do am for you
[02:35.42] He go do am sotey
[02:37.67] Bad belle people go vex
[02:40.49] The more they vex o
[02:43.11] The higher you go dey go o
[02:45.31] Tell me wetin your son go give you baba
[02:48.92] I no fit shout o
[02:51.12] Haaaaaaa
[02:53.20] Eh eh eh
[02:54.59] I no fit shout o
[02:56.26] Eeeeeeeh
[02:57.76] Eh eh eh
[02:59.54] Mio le pari wo
[03:01.51] Pari wo
[03:02.67] God na elele
[03:03.91] Elele
[03:05.32] Esu alele
[03:06.74] Alele
[03:07.64] God na elele
[03:09.21] Elele
[03:10.54]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings