Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Tire You (feat. Davido)

๐Ÿ‘ค Victor Ad โ€ข ๐ŸŽผ Tire You โ€ข โฑ๏ธ 4:03
๐ŸŽต 2696 characters
โฑ๏ธ 4:03 duration
๐Ÿ†” ID: 9291099

๐Ÿ“œ Lyrics

Omo in this life
Have money o
You go suffer
Oh oh oh oh
No no no
Etins Records
It's Victor AD na na na yeah
It's Davido
OBO

It's either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neighbor
It's either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o

And as you see your mate dey update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And get double promotion
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you

I know say dem go talk say
I don come again
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?
O Lord I know say dem go say I too dey complain
Or that I wan come update my status again o
Don't get it twisted, life is beautiful
But the house and the cars is also meaningful
I'm grateful for good times, guy I no be fool
Even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face
Make I know if my headquarter correct or if all these na pretense
OBO
Lord I want to know

And as you see your mate dey update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you

Eh
Little boy, you gat work to do
My papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds
Them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe
No! I enter street as Davido
Oh! Some people say I no go blow
Eh! say people wan dey with OBO

I say thunder fire poverty
Fire burn my enemies
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody
Me and Otedola go gum body
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well

It's either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It's either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o

And as you see your mate dey update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you

Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
(Oh my God Fiokee)
You no dey work and pray
You want to succeed
Succeed o o o
(Tee-Y Mix)
E no dey tire you
OBO baddest
Chii

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.29] Omo in this life
[00:01.15] Have money o
[00:02.18] You go suffer
[00:04.69] Oh oh oh oh
[00:06.85] No no no
[00:09.65] Etins Records
[00:12.04] It's Victor AD na na na yeah
[00:14.94] It's Davido
[00:16.14] OBO
[00:19.88] It's either I win or I win
[00:23.04] I no get excuse for failure
[00:25.01] O Lord I want to cash out
[00:27.27] I no want to blame my neighbor
[00:29.22] It's either I win or I win
[00:32.02] I no get excuse for failure
[00:34.15] My brother chop life
[00:36.06] Cause when you die, them forget your name o
[00:38.18] And as you see your mate dey update with the convoy
[00:42.99] Shey suffer no dey tire you
[00:45.28] E no dey tire you
[00:47.32] You no dey hustle
[00:49.12] You dey settle for less o
[00:51.98] Shey suffer no dey tire you
[00:54.28] E no dey tire you
[00:57.00] Your mate dey graduate
[00:58.90] And get double promotion
[01:00.96] Shey suffer no dey tire you
[01:03.23] E no dey tire you
[01:06.16] You no dey work and pray
[01:08.02] You want to succeed o
[01:10.06] Shey suffer no dey tire you
[01:13.06] E no dey tire you
[01:15.28] I know say dem go talk say
[01:17.17] I don come again
[01:19.26] Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?
[01:24.17] O Lord I know say dem go say I too dey complain
[01:28.86] Or that I wan come update my status again o
[01:33.12] Don't get it twisted, life is beautiful
[01:36.01] But the house and the cars is also meaningful
[01:38.05] I'm grateful for good times, guy I no be fool
[01:40.24] Even you wey dey judge me sef you want it too
[01:43.08] O Lord bless me, make I know my real face
[01:46.85] Make I know if my headquarter correct or if all these na pretense
[01:50.99] OBO
[01:52.02] Lord I want to know
[01:52.98] And as you see your mate dey update with the convoy
[01:56.03] Say suffer no dey tire you
[01:58.28] E no tire you
[02:01.05] You no dey hustle
[02:02.13] You dey settle for less o
[02:04.97] Suffer no dey tire you
[02:07.97] E no dey tire you
[02:10.15] Your mate dey graduate
[02:12.06] And gain double promotion
[02:14.06] Suffer no dey tire you
[02:17.15] E no dey tire you
[02:19.17] You no dey work and pray
[02:21.12] You want to succeed o
[02:23.19] Suffer no dey tire you
[02:26.13] E no dey tire you
[02:28.15] Eh
[02:29.34] Little boy, you gat work to do
[02:31.18] My papa say you gat work to do
[02:32.93] As them dey see all the chains and diamonds
[02:35.22] Them talk say I don do juju
[02:37.94] I no rely on Papa doe
[02:39.20] No! I enter street as Davido
[02:41.28] Oh! Some people say I no go blow
[02:44.07] Eh! say people wan dey with OBO
[02:46.12] I say thunder fire poverty
[02:49.23] Fire burn my enemies
[02:52.02] Water no get enemy
[02:54.01] If you wish me well, I go wish you well
[02:56.99] I say thunder fire nobody
[02:59.01] Me and Otedola go gum body
[03:01.03] Water no get enemy
[03:03.17] If you wish me well, I go wish you well
[03:05.85] It's either I win or I win
[03:07.92] I no get excuse for failure
[03:09.32] O Lord I want to cash out
[03:12.08] I no want to blame my neigbour
[03:14.19] It's either I win or I win
[03:16.20] I no get excuse for failure
[03:18.33] My brother chop life
[03:20.26] Cause when you die, them forget your name o
[03:21.37] And as you see your mate dey update with the convoy
[03:25.04]
[03:27.19] Say suffer no dey tire you
[03:30.02] E no dey tire you
[03:32.18] You no dey hustle
[03:34.18] You dey settle for less o
[03:36.16] Shey suffer no dey tire you
[03:39.13] E no dey tire you
[03:41.23] Your mate dey graduate
[03:43.04] And gain double promotion
[03:45.17] Suffer no dey tire you
[03:48.15] E no dey tire you
[03:49.39] (Oh my God Fiokee)
[03:50.58] You no dey work and pray
[03:53.03] You want to succeed
[03:54.26] Succeed o o o
[03:56.20] (Tee-Y Mix)
[03:58.27] E no dey tire you
[03:59.18] OBO baddest
[03:59.41] Chii
[04:00.06]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings