Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Moses Bliss - You Are Great [Official Video] x Festizie, Neeja, Chizie, Son Music & Ajay Asika

๐Ÿ‘ค Moses Bliss โ€ข ๐ŸŽผ Moses Bliss Videos โ€ข โฑ๏ธ 3:04
๐ŸŽต 2468 characters
โฑ๏ธ 3:04 duration
๐Ÿ†” ID: 9298812

๐Ÿ“œ Lyrics

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, You dey give me the rain
If no be You, tell me where I for dey?
Baba, I thank You (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, You dey shower Your grace
Na Your light wey dey show me the way
Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh)

Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na Your hand o

Oh, my daddy o
When e sour, You dey make am sweet o
This Your grace o
E loud o, e dey speak for me o

Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (Chineke), Chineke (Chineke)
Na You I dey follow (Lord, You are great)

Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (oh na, na, na)

Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba (oh, Lord o)
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama
I can't explain the wonders of Your presence in my life
Na only You be God I know wey no go fit to lie

Odumegwu Judah (Judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)
I'll praise You forever

When You check am, You go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (Lord, You are geart)

Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (onyeoma, eh)
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.72] You give me wings, now I'm up in the air
[00:03.87] As I dey plant, You dey give me the rain
[00:05.96] If no be You, tell me where I for dey?
[00:08.04] Baba, I thank You (fuze play)
[00:10.07] Dem for don laugh me, no be today
[00:11.91] Ebenezer, You dey shower Your grace
[00:14.36] Na Your light wey dey show me the way
[00:16.28] Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh)
[00:18.56] Lord, You are great
[00:19.85] You are greatly to be praised
[00:22.03] 'Cause e dey happen as You talk am
[00:24.24] Baba, I thank You (Lord, You are great)
[00:26.40] Lord, You are great
[00:27.88] You are greatly to be praised
[00:30.34] 'Cause e dey happen as You talk am
[00:32.39] Baba, I thank You
[00:34.63] Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
[00:36.68] Na You be my agidigba
[00:38.31] 'Cause e dey happen as You talk am
[00:40.46] Baba, I thank You
[00:42.85] Jehovah bu onyeoma
[00:44.96] Na You be my agidigba
[00:46.42] 'Cause e dey happen as You talk am
[00:48.75] Baba, I thank You
[00:50.73] Me no fit deny o
[00:52.32] All of my blessings na divine o
[00:54.84] When I look around o
[00:56.30] All I see na Your hand o
[00:58.80] Oh, my daddy o
[01:00.21] When e sour, You dey make am sweet o
[01:03.12] This Your grace o
[01:04.53] E loud o, e dey speak for me o
[01:06.89] Your grace dey overflow
[01:08.48] From my head down to my toes
[01:10.77] Bianule (bianule), bianule (bianule)
[01:12.65] Ifechukwu ne me o
[01:14.91] Your love is ever sure
[01:16.53] I will let the whole world know
[01:18.94] Chineke (Chineke), Chineke (Chineke)
[01:21.16] Na You I dey follow (Lord, You are great)
[01:23.59] Lord, You are great
[01:24.88] You are greatly to be praised
[01:27.00] 'Cause e dey happen as You talk am
[01:29.49] Baba, I thank You
[01:31.66] Lord, You are great
[01:32.94] You are greatly to be praised
[01:35.39] 'Cause e dey happen as You talk am
[01:37.59] Baba, I thank You (oh na, na, na)
[01:39.83] Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
[01:41.80] Na You be my agidigba
[01:43.26] 'Cause e dey happen as You talk am
[01:45.69] Baba, I thank You
[01:47.87] Jehovah bu onyeoma
[01:49.79] Na You be my agidigba (oh, Lord o)
[01:51.44] 'Cause e dey happen as You talk am
[01:53.60] Baba, I thank You
[01:55.81] Baba no dey delay
[01:57.39] If I call am, na cha, cha, cha
[02:00.11] Everything na confirm
[02:01.52] Ein no get time for yama-yama
[02:03.80] I can't explain the wonders of Your presence in my life
[02:07.73] Na only You be God I know wey no go fit to lie
[02:11.55] Odumegwu Judah (Judah)
[02:13.31] I trowey salama (salama)
[02:15.52] Onyenemenma (omenma)
[02:17.52] I'll praise You forever
[02:19.95] When You check am, You go know
[02:21.93] Who the blessings dey follow
[02:24.06] From the northside to the southside
[02:26.10] Say na Jesus we dey show (Lord, You are geart)
[02:28.70] Lord, You are great
[02:29.85] You are greatly to be praised
[02:32.28] 'Cause e dey happen as You talk am
[02:34.49] Baba, I thank You (Lord, You are great)
[02:36.75] Lord, You are great
[02:38.04] You are greatly to be praised
[02:40.24] 'Cause e dey happen as You talk am
[02:42.64] Baba, I thank You
[02:44.84] Jehovah bu onyeoma
[02:46.88] Na You be my agidigba
[02:48.44] 'Cause e dey happen as You talk am
[02:50.61] Baba, I thank You (onyeoma, eh)
[02:52.87] Jehovah bu onyeoma
[02:55.02] Na You be my agidigba
[02:56.72] 'Cause e dey happen as You talk am
[02:58.64] Baba, I thank You
[02:59.91]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings