DND
🎵 2001 characters
⏱️ 2:55 duration
🆔 ID: 9304281
📜 Lyrics
(Uno, dos, tres)
Banger (banger, banger)
(P, P)
Another banger
Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé
Me wey be wèrè, oyá, gawú oh, gawú
Shey you no dey see say I just drop gbẹdu? Ayy
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me, "Na who oh, na who?"
Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)
Because if I talk one, they go wan swallow me, yay-ay
Shey I wan good, shey I wan bad?
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me, I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me, I no dey shake
I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Eh, ó ṣe o, ó wà ń bí, even ẹgbọn dey collect DND
Bàbá wọn
E sure for me, my confidence no rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum because they sabi say I be idán
Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down

Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say

Eh, o ṣé o, o wá ń bí, even ẹgbọn dey collect DND

⏱️ Synced Lyrics
[00:08.66] (Uno, dos, tres)
[00:11.42] Banger (banger, banger)
[00:20.26] (P, P)
[00:27.23] Another banger
[00:28.52] Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé
[00:30.54] Me wey be wèrè, oyá, gawú oh, gawú
[00:32.80] Shey you no dey see say I just drop gbẹdu? Ayy
[00:37.50] Them talk say no be me be H-I-M, okay na
[00:40.12] You go come tell me, "Na who oh, na who?"
[00:42.72] Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)
[00:47.03] Because if I talk one, they go wan swallow me, yay-ay
[00:49.59] Shey I wan good, shey I wan bad?
[00:51.28] Shey I wan real, shey I wan fake? (Me, I no do again)
[00:53.77] Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
[00:58.35] They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
[01:00.60] Talk my shit right up in your face, me, I no dey shake
[01:03.03] I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on DND
[01:08.14] Keep your eye sharpen
[01:09.86] Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[01:12.99] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[01:17.28] Eh, ó ṣe o, ó wà ń bí, even ẹgbọn dey collect DND
[01:22.60] Bàbá wọn
[01:24.59] E sure for me, my confidence no rely on any number one
[01:27.16] Too many solo hits, una go dey call me Solomon
[01:31.84] Girls dey chew gum because they sabi say I be idán
[01:37.49] Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down
[01:40.49] Because if I talk one, they go wan swallow me, yay-ay
[01:43.23] Shey I wan good, shey I wan bad?
[01:45.60] Shey I wan real, shey I wan fake? (Me, I no do again)
[01:48.06] Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say
[01:52.39] They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
[01:54.77] Talk my shit right up in your face, me, I no dey shake
[01:57.99] I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on DND
[02:02.44] Keep your eye sharpen
[02:05.90] Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[02:06.81] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[02:11.69] Eh, o ṣé o, o wá ń bí, even ẹgbọn dey collect DND
[02:17.01] I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on DND
[02:20.52] Keep your eye sharpen
[02:22.11] Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[02:25.43] I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
[02:28.75] Eh, o ṣé o, o wá ń bí, even ẹgbọn dey collect DND
[02:34.30] (P, P)