Charm
🎵 1863 characters
⏱️ 3:22 duration
🆔 ID: 9304820
📜 Lyrics
(London)
(Another banger, banger)
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah
Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee
See body o (see body, see body o)
Ẹgbá mi o (ẹgba mí, ẹgba mí o)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Please, help me o
Me, I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must
You too dey form with this love of a thing
Baby eh, let me, let me
Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey help
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya, follow my command
Baby, do like I do
Baby, front and back
Baby, boomba-ka-boom, soco, ah

⏱️ Synced Lyrics
[00:15.60] (London)
[00:17.21] (Another banger, banger)
[00:20.09] Come here, wetin dey worry you?
[00:22.31] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[00:25.32] I know you senior me
[00:27.20] I get money pass your papa
[00:29.93] Wetin you want wey I no fit do for you
[00:33.15] Why you wan dey buga wọn?
[00:35.21] Shey you be Kizz Daniel ni?
[00:37.92] You better drop your body, I must soco, ah
[00:41.02] Sufri with this body
[00:42.95] Make we run am on a low-key
[00:45.92] Baby, you know me
[00:47.86] E get as you go move wey I no go gree
[00:51.30] Come, make I drive your-, hmm
[00:53.39] Come, make I drive this your jalopy
[00:56.15] Baby, allow me tip you off with alawee
[01:00.58] See body o (see body, see body o)
[01:05.49] Ẹgbá mi o (ẹgba mí, ẹgba mí o)
[01:10.05] E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
[01:15.45] Please, help me o
[01:17.54] Me, I don jam wetin pass me o
[01:20.24] Come here, wetin dey worry you?
[01:22.54] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[01:25.58] I know you senior me
[01:28.94] I get money pass your papa
[01:28.94] Wetin you want wey I no fit do for you
[01:29.17] Why you wan dey buga wọn?
[01:35.32] Shey you be Kizz Daniel ni?
[01:38.02] You better drop your body, I must
[01:40.04] You too dey form with this love of a thing
[01:42.66] Baby eh, let me, let me
[01:45.17] Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
[01:48.09] Naira no dey help
[01:49.98] You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
[01:53.02] E no dey bend
[01:55.12] Oya, follow my command
[01:56.08] Baby, do like I do
[01:57.18] Baby, front and back
[01:58.30] Baby, boomba-ka-boom, soco, ah
[01:59.90] Sufri with this body
[02:03.26] Make we run am on a low-key
[02:06.23] Baby, you know me
[02:07.86] E get as you go move wey I no go gree
[02:11.12] Come, make I drive your-, hmm
[02:13.15] Come, make I drive this your jalopy
[02:15.75] Baby, allow me tip you off with alawee
[02:20.08] Come here, wetin dey worry you?
[02:22.57] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[02:25.37] I know you senior me
[02:29.87] I get money pass your papa
[02:31.06] Wetin you want wey I no fit do for you
[02:33.02] Why you wan dey buga wọn?
[02:35.31] Shey you be Kizz Daniel ni?
[02:37.46] You better drop your body, I must soco, ah
[02:41.25] Sufri with this body
[02:43.18] Make we run am on a low-key
[02:45.45] Baby, you know me
[02:48.09] E get as you go move wey I no go gree
[02:51.52] Come, make I drive your-, hmm
[02:52.98] Come, make I drive this your jalopy
[03:06.43]