NEXT TRACK
๐ต 3219 characters
โฑ๏ธ 3:50 duration
๐ ID: 9305545
๐ Lyrics
Area
It's Paperboi
Eri baba, voltage when dey cry
Comot your leg from high tension
Tolo-tolo too go do yanga oh
But the yanga na follow come
Hawk destiny na to carry fowl (Nothing go fit to change am oh)
They say Erigga this, Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international

Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
Skin to skin too sweet na him make nigga raw
Big wet buluku and ready for war
Egg when follow stone go dey dance zanku
Kurgbese, ose, na him sef he do
Ashawo tie him toto rest, he too raw, change am
Children dey listen, okay, eye blind, mirrow red
Na from lazy man window them take dey point where the take bury Power Mike
See him grave for there
See presenters wey love me, na he wan judge me
Pretenders, pastor wife when love blue film
The same mouth wey you use, they glorify Tunechi
Na him you take dey cast Erigga 'cause he say pussy
Wetin I wan talk when Snoop never talk before
From 09 to 2019, Erigga no fall
Even Trace still dey carry the craze man go tour
And people still dey make millions, you sleep on it hor

Yeah, assuming say you all my fans get Instagram page
My followers for dey cry, you don see me for stage?
Warri stadium shut down, Asaba shut down
Area to the fucking world, everywhere shut down
But as they still no want let me rest, dey judge me round town
No be contract tie you down, na you tie contract down
Who sign you?
I suppose dey carry you go children party, make you dey make them dey laugh
Bros, you be clown
Do you know who I am? My guy sit down jare
Before you know, traffic don long reach Akande
Na small shit dey stain nickah, so watch your ass
Before instablog carry your song, we dey brush your ass

Even Trace dey carry the craze man go tour

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:03.05] Area
[00:05.52] It's Paperboi
[00:06.91] Eri baba, voltage when dey cry
[00:09.42] Comot your leg from high tension
[00:12.49] Tolo-tolo too go do yanga oh
[00:15.07] But the yanga na follow come
[00:16.86] Hawk destiny na to carry fowl (Nothing go fit to change am oh)
[00:21.44] They say Erigga this, Erigga that oh
[00:24.11] They say Erigga too dey talk raw
[00:26.55] But them no dey fit to next him track oh
[00:28.90] Erigga international
[00:31.38] They say Erigga this, Erigga that oh
[00:33.76] They say Erigga too dey talk raw
[00:36.28] But them no dey fit to next him track oh
[00:38.64] Erigga international
[00:41.08] Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
[00:45.72] Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
[00:50.45] Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
[00:55.26] Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
[00:59.61] Skin to skin too sweet na him make nigga raw
[01:01.75] Big wet buluku and ready for war
[01:04.35] Egg when follow stone go dey dance zanku
[01:06.73] Kurgbese, ose, na him sef he do
[01:09.08] Ashawo tie him toto rest, he too raw, change am
[01:11.34] Children dey listen, okay, eye blind, mirrow red
[01:13.79] Na from lazy man window them take dey point where the take bury Power Mike
[01:17.32] See him grave for there
[01:18.54] See presenters wey love me, na he wan judge me
[01:20.99] Pretenders, pastor wife when love blue film
[01:23.35] The same mouth wey you use, they glorify Tunechi
[01:25.63] Na him you take dey cast Erigga 'cause he say pussy
[01:28.23] Wetin I wan talk when Snoop never talk before
[01:30.58] From 09 to 2019, Erigga no fall
[01:33.05] Even Trace still dey carry the craze man go tour
[01:35.45] And people still dey make millions, you sleep on it hor
[01:38.37] They say Erigga this, Erigga that oh
[01:40.82] They say Erigga too dey talk raw
[01:43.21] But them no dey fit to next him track oh
[01:45.61] Erigga international
[01:47.94] They say Erigga this, Erigga that oh
[01:50.36] They say Erigga too dey talk raw
[01:52.92] But them no dey fit to next him track oh
[01:55.22] Erigga international
[01:57.63] Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
[02:02.41] Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
[02:06.97] Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
[02:11.72] Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
[02:16.13] Yeah, assuming say you all my fans get Instagram page
[02:18.53] My followers for dey cry, you don see me for stage?
[02:20.88] Warri stadium shut down, Asaba shut down
[02:23.16] Area to the fucking world, everywhere shut down
[02:25.70] But as they still no want let me rest, dey judge me round town
[02:27.94] No be contract tie you down, na you tie contract down
[02:30.49] Who sign you?
[02:31.07] I suppose dey carry you go children party, make you dey make them dey laugh
[02:33.88] Bros, you be clown
[02:35.29] Do you know who I am? My guy sit down jare
[02:37.40] Before you know, traffic don long reach Akande
[02:39.83] Na small shit dey stain nickah, so watch your ass
[02:42.18] Before instablog carry your song, we dey brush your ass
[02:44.76] Wetin I wan talk when Snoop never talk before
[02:47.16] From 09 to 2019, Erigga no fall
[02:49.61] Even Trace dey carry the craze man go tour
[02:51.84] And people still dey make millions, you sleep on it hor
[02:54.92] They say Erigga this, Erigga that oh
[02:57.27] They say Erigga too dey talk raw
[02:59.81] But them no dey fit to next him track oh
[03:02.25] Erigga international
[03:04.58] They say Erigga this, Erigga that oh
[03:07.13] They say Erigga too dey talk raw
[03:09.59] But them no dey fit to next him track oh
[03:11.85] Erigga international
[03:14.36] Erigga carry trouble come oh (Erigga international)
[03:19.01] Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)
[03:23.88] Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)
[03:28.67] Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)
[03:34.99]