Wayward
๐ต 2703 characters
โฑ๏ธ 3:21 duration
๐ ID: 9310078
๐ Lyrics
Hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm, hmm, hmm
Hmm!, hmm, hmm, hmm
Hmm!, hmm, hmm, hmm
E'l Fvckin, naks on the beat
Have got a confession
Mary Magdalene
Your confessional go tire for my tory
Build me a spaceship, take me back to time
The future is getting scary and am hunted by the past
Mother fucker move on
Memories remain
Just matter of time the future go be past
Update wey you hide last last e go still cast
The truth will set you free, well I still dey inside the jail
Have got a confession
Ayy, have got a confession
Mary Magdalene
Confession
Before I confess make I turn my park and lane In peace
Nobody know my pain
Am just a storyteller
I do not complain
Music give me platform sing away your pain
Nobody dey wash away your sin
Courage why you no dey hear word
My ear na dey pain me
Why you come my confession
I come gossip with Mary
I no come seek your advice
Just listen to my story
Also forgive my manners
I wan light up my kpoli
Tell my story to my self
The only one who listen
Talk to my self
Them say I don dey craze
Nah why I come confess
Like armed robber wey them catch
Mary nah only you I tell abeg no let this matter cast
Been fighting with my demons now we smoke Igbo together
Nah correct guy, with time we got to know each other better
You fit run from the past you go run na you go tire
Body no be firewood
Even Ronaldo go retire
No mean to shit for church na belle nah dey purge me
I no need your forgiveness
Your boy needed the money
And once you sell the soul you no dey get am back again
Second hand no dey for sale? even Jesus no fit wash away my sin
Have got a confession
Mary Magdalene
Your confessional go tire for my tory
Build me a spaceship, take me back to time
The future is getting scary and am hunted by the past
Mother fucker move on memories remain

Say young age we don dey do stunt(My ear nah dey pain me)
Kalakuta bring the cuttle size
We don dey shoot gun
All my nigga trigger lovers
And we dey push drugs
Never walk alone we live home with the full squad
Life go teach you lessons wey dem no teach you for school
Or maybe them teach you nah you no put eye for book
Kill by sword and die by sword
My nigga kill with knife he die by gun
All nah transaction, devil no dey do refund
(I no come beg for forgiveness)
(I come here make we gossip)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:00.05] Hmm, hmm, hmm, hmm
[00:05.50] Hmm, hmm, hmm, hmm, hmm
[00:11.88] Hmm!, hmm, hmm, hmm
[00:18.16] Hmm!, hmm, hmm, hmm
[00:20.88] E'l Fvckin, naks on the beat
[00:23.24] Have got a confession
[00:25.38] Mary Magdalene
[00:26.82] Your confessional go tire for my tory
[00:30.35] Build me a spaceship, take me back to time
[00:32.47] The future is getting scary and am hunted by the past
[00:35.71] Mother fucker move on
[00:37.05] Memories remain
[00:38.75] Just matter of time the future go be past
[00:42.03] Update wey you hide last last e go still cast
[00:44.98] The truth will set you free, well I still dey inside the jail
[00:48.14] Have got a confession
[00:50.59] Ayy, have got a confession
[00:52.52] Mary Magdalene
[00:54.74] Confession
[00:56.78] Before I confess make I turn my park and lane In peace
[01:01.25] Nobody know my pain
[01:02.73] Am just a storyteller
[01:04.63] I do not complain
[01:05.78] Music give me platform sing away your pain
[01:08.75] Nobody dey wash away your sin
[01:10.75] Courage why you no dey hear word
[01:12.57] My ear na dey pain me
[01:14.02] Why you come my confession
[01:15.41] I come gossip with Mary
[01:17.01] I no come seek your advice
[01:18.44] Just listen to my story
[01:19.86] Also forgive my manners
[01:21.42] I wan light up my kpoli
[01:22.92] Tell my story to my self
[01:24.43] The only one who listen
[01:25.81] Talk to my self
[01:27.47] Them say I don dey craze
[01:28.92] Nah why I come confess
[01:30.43] Like armed robber wey them catch
[01:31.43] Mary nah only you I tell abeg no let this matter cast
[01:35.18] Been fighting with my demons now we smoke Igbo together
[01:37.85] Nah correct guy, with time we got to know each other better
[01:40.79] You fit run from the past you go run na you go tire
[01:44.14] Body no be firewood
[01:45.09] Even Ronaldo go retire
[01:46.87] No mean to shit for church na belle nah dey purge me
[01:50.18] I no need your forgiveness
[01:51.58] Your boy needed the money
[01:53.00] And once you sell the soul you no dey get am back again
[01:55.83] Second hand no dey for sale? even Jesus no fit wash away my sin
[01:59.77] Have got a confession
[02:01.16] Mary Magdalene
[02:02.66] Your confessional go tire for my tory
[02:05.91] Build me a spaceship, take me back to time
[02:08.65] The future is getting scary and am hunted by the past
[02:11.62] Mother fucker move on memories remain
[02:14.77] Just matter of time the future go be past
[02:17.91] Update wey you hide last last e go still cast
[02:20.55] The truth will set you free, well I still dey inside the jail
[02:23.88] Have got a confession
[02:26.53] Ayy, have got a confession
[02:28.29] Mary Magdalene
[02:30.16] Confession
[02:32.56] Before I confess make I turn my park and lane In peace
[02:37.11] Nobody know my pain
[02:38.98] Am just a storyteller
[02:40.47] I do not complain
[02:41.79] Music give me platform sing away your pain
[02:44.81] Nobody dey wash away your sin
[02:47.20] Say young age we don dey do stunt(My ear nah dey pain me)
[02:50.42] Kalakuta bring the cuttle size
[02:52.59] We don dey shoot gun
[02:53.46] All my nigga trigger lovers
[02:54.82] And we dey push drugs
[02:56.53] Never walk alone we live home with the full squad
[02:59.75] Life go teach you lessons wey dem no teach you for school
[03:02.40] Or maybe them teach you nah you no put eye for book
[03:05.61] Kill by sword and die by sword
[03:07.04] My nigga kill with knife he die by gun
[03:09.10] All nah transaction, devil no dey do refund
[03:13.14] (I no come beg for forgiveness)
[03:14.92] (I come here make we gossip)
[03:17.87]