Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Beamer (Bad Boys)

👤 Rema 🎼 Rvssian Videos ⏱️ 3:22
🎵 2605 characters
⏱️ 3:22 duration
🆔 ID: 9334228

📜 Lyrics

Another banger
African girly, come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure sey you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
Biggie backa way dey make a bad man shout Oroma
Filomena do de dirty wine for dah conga
Nuh fi to leave you for any reason

Mmm
I want to invest in your body, oh
I want to invest with my money, oh
You know say na you I go marry, oh
How many pikin we go born yah?
This our love no go funny, huh
Me ah nuh go play with my shawty, huh
Anytime I look at your body, huh
Gyal you dey make me the horny yuh
Mmm, mmm, mmm
Shawty oh, your body make me go down low
Weytin ago do without your love, ooh?

African girly come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy them wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure sey you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
Biggie backa way dey make a bad man shout Oroma
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fi to leave you for any reason

Girl I go dey for you
Girl I go dey for you baby
Dey for you
Girl I go craze for you baby
Vex for you
Why I go vex for you baby?
Fool for you
I too mumu for you baby

Sister Bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me haffi to spend all my racks and cheddah for you
Sister Bumbela your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me haffi to spend all my racks and cheddah for you, for you

African girly come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy them wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, sey you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita, oh

Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yah, boys like you
I like bad boys like you

⏱️ Synced Lyrics

[00:10.73] Another banger
[00:19.66] African girly, come and hop in my Beamer
[00:22.74] You know me, I really wanna take you for dinner
[00:25.01] You know me, I get the money pass Shina Peter
[00:27.57] For my area they dey call me Godzilla
[00:29.68] For the boy there wey dey yarn kpatakpata
[00:32.31] If you catch am make sure sey you beat am
[00:35.08] If another nigga wan carry my señorita
[00:37.06] I go chop am like say na semovita, oh
[00:39.02] Bad boys like you
[00:41.83] I like bad boys like you
[00:43.31] Ooh, yah, boys like you
[00:46.88] I like bad boys like you
[00:48.99] Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
[00:51.09] Biggie backa way dey make a bad man shout Oroma
[00:53.19] Filomena do de dirty wine for dah conga
[00:55.63] Nuh fi to leave you for any reason
[00:57.53] Mmm
[00:59.58] I want to invest in your body, oh
[01:01.65] I want to invest with my money, oh
[01:04.14] You know say na you I go marry, oh
[01:06.20] How many pikin we go born yah?
[01:08.59] This our love no go funny, huh
[01:11.62] Me ah nuh go play with my shawty, huh
[01:13.79] Anytime I look at your body, huh
[01:16.36] Gyal you dey make me the horny yuh
[01:19.02] Mmm, mmm, mmm
[01:21.62] Shawty oh, your body make me go down low
[01:23.63] Weytin ago do without your love, ooh?
[01:28.70] African girly come and hop in my Beamer
[01:30.87] You know me, I really wanna take you for dinner
[01:33.76] You know me, I get the money pass Shina Peter
[01:36.34] For my area they dey call me Godzilla
[01:38.81] For the boy them wey dey yarn kpatakpata
[01:41.65] If you catch am make sure sey you beat am
[01:44.01] If another nigga wan carry my señorita
[01:46.18] I go chop am like say na semovita, oh
[01:48.56] Bad boys like you
[01:50.98] I like bad boys like you
[01:53.84] Ooh, yah, boys like you
[01:55.59] I like bad boys like you
[01:58.03] Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah
[02:00.55] Biggie backa way dey make a bad man shout Oroma
[02:03.47] Filomena do the dirty wine for dah conga
[02:05.51] No fi to leave you for any reason
[02:07.56] Girl I go dey for you
[02:09.26] Girl I go dey for you baby
[02:10.03] Dey for you
[02:11.49] Girl I go craze for you baby
[02:13.15] Vex for you
[02:14.59] Why I go vex for you baby?
[02:16.02] Fool for you
[02:16.94] I too mumu for you baby
[02:18.19] Sister Bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer
[02:20.26] Omotena o Ama young fella
[02:23.54] But me haffi to spend all my racks and cheddah for you
[02:26.33] Sister Bumbela your baka make me miss my fasting and prayer
[02:30.68] Omotena o Ama young fella
[02:33.66] But me haffi to spend all my racks and cheddah for you, for you
[02:38.35] African girly come and hop in my Beamer
[02:41.38] You know me, I really wanna take you for dinner
[02:43.82] You know me, I get the money pass Shina Peter
[02:46.31] For my area they dey call me Godzilla
[02:48.41] For the boy them wey dey yarn kpatakpata
[02:51.34] If you catch am make sure, sey you beat am
[02:53.47] If another nigga wan carry my señorita
[02:55.53] I go chop am like say na semovita, oh
[02:58.12] Bad boys like you
[03:00.44] I like bad boys like you
[03:02.41] Ooh, yah, boys like you
[03:05.07] I like bad boys like you
[03:07.53] Bad boys like you
[03:10.43] I like bad boys like you
[03:12.54] Ooh, yah, boys like you
[03:15.58] I like bad boys like you
[03:17.96]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings