Beasts of No Nation (Edit)
๐ต 2777 characters
โฑ๏ธ 16:13 duration
๐ ID: 9335315
๐ Lyrics
Ah- Let's get now into another, underground spiritual game
Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya
O'feshe-Lu
AIYA-KATA
O'feshe- g'Ba
O'feshe-Woh
AIYA-KATA
O'feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O'feshe-Lu
AIYA-KATA
O'feshe- g'Ba
Oh
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Abiyou don forget I say I sing, ee-oh
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
DEM GO WORRY ME
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life

The time weh I dey, for prison, I call am "inside world"
The time weh I dey outside prison, I call am "outside world"
Na craze world, na be outside world
CRAZE WORLD
Na be outside- da police-i dey
Na be outside- da soldier dey
Na be outside- da court dem dey
Na be outside- da magistrate dey
Na be outside- da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside- Buhari dey
Na craze man be dat
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- Idia-gbon dey
Na craze man be dat- oh
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- dem find me guilty
Na be outside- dem jail me five years
I no do nothing
Na be outside-dem judge dey beg ee-o
Na craze world be dat, Na craze world be dat
Na be outside- dem kill dem students
Soweto, Zaria, and Ife
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat
Na be outside- all dis dey happen
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Make you hear this one
War against indiscipline, ee-oh
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk ee-oh
"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
I never hear dat before- oh
Make Government talk, ee-oh
"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
Which kind talk be dat- oh?
Craze talk be dat ee-oh
Na animal talk be dat

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.75] Ah- Let's get now into another, underground spiritual game
[00:11.33] Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya
[00:17.03] O'feshe-Lu
[00:20.88] AIYA-KATA
[00:22.45] O'feshe- g'Ba
[00:23.75] O'feshe-Woh
[00:25.97] AIYA-KATA
[00:26.92] O'feshe-Weng
[00:28.01] Aiya kata
[00:30.51] Aiya Koto
[00:39.54] Aiya Kiti
[00:42.06] Aiya Kutu
[00:44.62] O'feshe-Lu
[00:46.42] AIYA-KATA
[00:47.43] O'feshe- g'Ba
[00:49.11] Oh
[00:49.97] Basket mouth wan start to leak again, oh-
[01:05.52] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
[01:10.13] Abiyou don forget I say I sing, ee-oh
[01:16.93] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
[01:20.78] Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
[01:26.95] Basket mouth wan start to leak again, oh-
[01:36.29] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
[01:41.14] Fela, wetin you go sing about?
[02:19.09] DEM GO WORRY ME
[02:21.07] Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
[02:44.88] DEM GO WORRY ME
[02:46.68] Dey wan to make us sing about prison
[02:49.90] Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
[02:54.93] Dey wan to know about prison life
[03:00.47] Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
[03:05.17] DEM GO WORRY ME
[03:06.57] Dey wan to make us sing about prison
[03:11.11] Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
[03:17.74] Dey wan to know about prison life
[03:21.42] Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
[03:29.17] Fela, wetin you go sing about?
[03:30.51] DEM GO WORRY ME
[03:32.25] Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
[03:44.88] The time weh I dey, for prison, I call am "inside world"
[03:48.73] The time weh I dey outside prison, I call am "outside world"
[03:53.59] Na craze world, na be outside world
[03:55.95] CRAZE WORLD
[03:57.66] Na be outside- da police-i dey
[03:58.91] Na be outside- da soldier dey
[04:01.88] Na be outside- da court dem dey
[04:04.67] Na be outside- da magistrate dey
[04:07.29] Na be outside- da judge dem dey
[04:09.71] Na craze world be dat
[04:12.30] Na be outside- Buhari dey
[04:14.32] Na craze man be dat
[04:17.39] Animal in craze-man skin-i
[04:20.16] Na craze world be dat
[04:22.42] Na be outside- Idia-gbon dey
[04:25.43] Na craze man be dat- oh
[04:27.45] Animal in craze-man skin-i
[04:30.20] Na craze world be dat
[04:32.41] Na be outside- dem find me guilty
[04:35.04] Na be outside- dem jail me five years
[04:37.40] I no do nothing
[04:40.14] Na be outside-dem judge dey beg ee-o
[04:42.52] Na craze world be dat, Na craze world be dat
[04:45.67] Na be outside- dem kill dem students
[04:50.01] Soweto, Zaria, and Ife
[04:52.83] Na craze world be dat, ee-oh
[04:56.12] Na craze world be dat
[04:57.83] Na be outside- all dis dey happen
[04:59.71] Na craze world be dat, ee-oh
[05:03.64] Na craze world be dat, ee-oh
[05:05.98] Na craze world be dat, ee-oh
[05:08.30] Na craze world be dat, ee-oh
[05:11.58] Na craze world be dat, ee-oh
[05:13.38] Make you hear this one
[05:17.05] War against indiscipline, ee-oh
[05:19.34] Na Nigerian government, ee-oh
[05:22.39] Dem dey talk ee-oh
[05:24.54] "My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
[05:29.31] Na Nigerian government, ee-oh
[05:32.69] Dem dey talk be dat
[05:34.75] "My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
[05:39.12] I never hear dat before- oh
[05:41.92] Make Government talk, ee-oh
[05:44.94] "My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
[05:49.48] Na Nigerian government, ee-oh
[05:52.84] Dem dey talk be dat
[05:55.18] Which kind talk be dat- oh?
[05:57.74] Craze talk be dat ee-oh
[06:00.14] Na animal talk be dat
[06:02.29]