Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Popori (feat. Balloranking)

๐Ÿ‘ค T.I BLAZE โ€ข ๐ŸŽผ Dangerous Wavy Baby โ€ข โฑ๏ธ 2:16
๐ŸŽต 1781 characters
โฑ๏ธ 2:16 duration
๐Ÿ†” ID: 9336639

๐Ÿ“œ Lyrics

Mmm, hmm-mm
Oh, oh
Yeah
Dangerous
Yeah-ayy, ayy
I carry Lambo', my paddie carry Bentley
My paddie carry Bentley (uh-uh)

You get me? I carry Lambo', my paddie carry Bentley (my paddie carry Bentley)
Ahn, won de le yo min setting
Say 'cause, every second, you go see me grinding (grinding)
Uh, money make energy boost (boost)
I just wan dey cruise (cru-'iuse)
Again, I don jonz (again, I don jonz)
Coco make me snooze (make me snooze)
Mmm, abi kini gan mon waka? (Kini gan mon waka?)
Money matter, make me get shingbaka (me get shingbaka)

If you get car, no go balance am
For Peckham, dem dey feel my sound
Omo iya mi, j'aye Miami
Ibi t'ofi mi si, ko l'oma ba mi
See the coming bale, bale-bale
Omo, malo fiwon wey mi, yeah-yeah

Popori po-po-po, popori po
Na who wan popori mi?
Popori po-po-po, popori po
Oya, talo fe popori mi?
Totori to-to-to, totori to
Who wan totori mi?
Popori po-po-po, popori po
Won de le popori mi

Baba God l'oni "ma gbadun lo"
Say me get money, me flenjo
Aseyiowun ma l'Olohun na
Nobody fit know as e take dey work
Work oh, work oh
If you no work, you no go chop oh
Ten toes, ten toes
Me, I stand gidigba, all the bags dem ah chasing

Already ati mo pe, oje l'oje
Pull to my crib, I got double Benz
Ile nyo, ma te'le jeje
I left my home and beat my chest say
"Even if I regret, on the road, no going back"
In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh

Popori po-po-po, po-po-po
Na who wan popori mi?
Popori po-po-po, po-po-po
Na who wan popori mi?
Sho-Shoki sho-sho-sho, sho-sho-sho
Kilotun soh l'eni? E-e-e-e

Already ati mo pe, oje l'oje
Pull to my crib, I got double Benz
Ile nyo, ma te'le jeje
I left my home and beat my chest say
"Even if I regret, on the road, no going back"
In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh
(Sunshine)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.33] Mmm, hmm-mm
[00:03.14] Oh, oh
[00:06.17] Yeah
[00:08.35] Dangerous
[00:09.00] Yeah-ayy, ayy
[00:11.18] I carry Lambo', my paddie carry Bentley
[00:14.23] My paddie carry Bentley (uh-uh)
[00:16.76] You get me? I carry Lambo', my paddie carry Bentley (my paddie carry Bentley)
[00:20.30] Ahn, won de le yo min setting
[00:21.77] Say 'cause, every second, you go see me grinding (grinding)
[00:24.58] Uh, money make energy boost (boost)
[00:26.41] I just wan dey cruise (cru-'iuse)
[00:28.37] Again, I don jonz (again, I don jonz)
[00:29.50] Coco make me snooze (make me snooze)
[00:30.85] Mmm, abi kini gan mon waka? (Kini gan mon waka?)
[00:33.75] Money matter, make me get shingbaka (me get shingbaka)
[00:35.96] If you get car, no go balance am
[00:37.88] For Peckham, dem dey feel my sound
[00:40.37] Omo iya mi, j'aye Miami
[00:42.04] Ibi t'ofi mi si, ko l'oma ba mi
[00:43.97] See the coming bale, bale-bale
[00:47.27] Omo, malo fiwon wey mi, yeah-yeah
[00:49.78] Popori po-po-po, popori po
[00:52.53] Na who wan popori mi?
[00:53.93] Popori po-po-po, popori po
[00:56.78] Oya, talo fe popori mi?
[00:58.16] Totori to-to-to, totori to
[01:00.62] Who wan totori mi?
[01:02.37] Popori po-po-po, popori po
[01:04.82] Won de le popori mi
[01:06.26] Baba God l'oni "ma gbadun lo"
[01:07.80] Say me get money, me flenjo
[01:10.07] Aseyiowun ma l'Olohun na
[01:12.03] Nobody fit know as e take dey work
[01:14.26] Work oh, work oh
[01:16.26] If you no work, you no go chop oh
[01:18.71] Ten toes, ten toes
[01:20.69] Me, I stand gidigba, all the bags dem ah chasing
[01:23.13] Already ati mo pe, oje l'oje
[01:25.02] Pull to my crib, I got double Benz
[01:26.97] Ile nyo, ma te'le jeje
[01:28.82] I left my home and beat my chest say
[01:31.53] "Even if I regret, on the road, no going back"
[01:35.14] In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh
[01:39.23] Popori po-po-po, po-po-po
[01:42.29] Na who wan popori mi?
[01:43.89] Popori po-po-po, po-po-po
[01:46.39] Na who wan popori mi?
[01:47.96] Sho-Shoki sho-sho-sho, sho-sho-sho
[01:50.76] Kilotun soh l'eni? E-e-e-e
[01:55.03] Already ati mo pe, oje l'oje
[01:57.64] Pull to my crib, I got double Benz
[01:59.84] Ile nyo, ma te'le jeje
[02:01.72] I left my home and beat my chest say
[02:04.57] "Even if I regret, on the road, no going back"
[02:07.88] In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh
[02:12.20] (Sunshine)
[02:12.98]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings